MatrixReloaded's Posts
Nairaland Forum › MatrixReloaded's Profile › MatrixReloaded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
tetralogyfallot:It's like 100# here in South West. Btw I ve pepper and tomatoes stem in my habitat. Grow dem fresh at ur homes if u ve land use act... |
LadyD22: Jennifer663See wetin ur mate write. U come ddy fall my hand Overtaken is allowed. ![]() LadyD22thanks cherry. |
Miravik900:Lol I hope u wear condom for the three days. Cos I no sure say u sabi were dem dey sell Am. Btw no carry infection dey use tactics dey look for women to infect. Anyway those girls get sense pass u. |
Miravik900:Wallet kwa... scammer got scammed I feel ur pain but take those advise up their for ur sake. Stop taken women from street to ur house to cook for u. U sure say that girl never wash put with her toto water. It could be wot is clouding ur vision to listen to advise. U fit still get played oo |
Miravik900:My baby girl is cool like that Jennifer663 |
Miravik900:Lol who's richer when u ve not help ur kindred clinch from suffering to success. Kid hide |
klonboi:You dey find lesbian woman wey u go ddy cheat on okwa ya Jennifer663
|
Miravik900:Lol She for put magic beans for ur food. If u eat Am finish trees will start growing in ur stomach. You find chef, cleaner, sex slave in one person and maybe na 10k u promise her. Broke bou Jennifer663 |
U pick up babe for street u come loose guide cos she cook food wey ur mama dey do since she born u. Toto weh ur mama push u comot for 9months wey u dey inside belle come sway u Cloths wey u buy wey go fade in 6 months come dey pain you Wrist watch wey no go tell u when ur time for this earth is up come dey para vex u Abobby look go make indomie eat cos na the generation dem born u. Ur brain resetting in 3,2,1 RESETTING Baby come look at this Fo0l Jennifer663 |
rainlover:Onitsha for commercial hub and all form of legal business Nnewi for automobile and motorcycle spares parts No Rob for onitsha No touch girl for road No wear dreadlocks for street If u be gel No wear bumshort for road No smoke IGBO for market place, if people see u, ur biz go dey affected No dey carry women too much for friends face cos u fit cast for market No sleep with person wife or husband Jennifer663 |
I'm for no one mission cos I'm for everyone "Buhari" Obidatti Tigers are more fierce than lions cos isolation and solo gave them the instinct a pride lion can't give |
It's just a mere scenerio where the man couldn't control his sexual escapades . I have melt with such scene where this woman happen to be my cousin wife , I lived with them while searching for job back then. Btw she was so beautiful that even her curves were irresistible while her front melon was a haven to seek comfort. I resisted the urge to even look when ever she wears her bumshort and walk pass to the kitchen Or when ever I hear her voice calling me to come takemy meal from the kitchen, opening the door to the kitchen will be a see through night gown that protrude her pointing nipples and her v pant shape that melts my throat. My cousin was a guy I knew his manhood is like catapillar, each moment I want to draw the useless picture of him hitting the wife bossom I feel unrepentant and alas I jettison that and flee to a safer harbor where I won't be deceived by the Eve kind to eat the forbidden fruit. Jennifer663 |
Work dey na just funds to take update. Tools be like pregnant woman wey u dey feed one day e go born piking give u. Ali still dey office since now na long story but Las Las IGM come take over the cheese board, socks 5 pointing to Asia where https no dey open use Ipvanish upgrade remote localhost:25 Match Christianmingles Disclaimer: Above statement Na for case study. |
Jennifer663:We are cool together for obi Datti |
![]() Jennifer663baby conme in here |
Jennifer663:Baby how are you this evening? |
Wonderful... Jennifer663come over here baby |
Jennifer663:Our matrimonial will give us joy |
Duchessree:Shatap!!! Women will do any goddammit to sway by another guy just to hurt or belittle their partner. Committed ko exclusive ni. |
SMGGroup:Beta use your acc so u can also get the "CBN grant when received foreign currency to your account. |
SMGGroup:U too know all, OP is not too advance to make such request, allow him to use what he has at now and subsequently advance to higher experience. Regardless Bank will tell him too.. not all banks accept that transfer wise, skrill , etc money Gram is acceptable everywhere. The person sending the funds too might be novice. Don't complicate his vision. advanceDNA: |
SMGGroup:Yea your Nuban Acc no: UBA 10digit acct Swift code: UNAFNGLA Acc Name: Bank Name; When the money is being sent he will give u telex receipt. That will show when rhe funds should arrive your account. Go to bank and tender ur receipt of inbound payment. Bank will determine either to give u raw currency or pay into your account. Mostly customers opt for raw cash to haggle the price with local money vendors. |
SMGGroup:Domiciliary acc. UBA is simple na SWIFT code UNAFNGLA Western Union, Money Gram is OK. Anything for weekend ? ![]() |
Not just that bro, it makes u feel empathy for your human self. |
Impressive Was about saving space for u. How are you baby girl. Happy weekend.. Jennifer663: |
How are you baby girl this morning? Jennifer663: |
I think UK should give us Nigerian Condolences visa, Queen was like a mother to all of us. Jennifer663 |
I think UK should give us Nigerian Condolences visa, Queen was like a mother to all of us. |
![]() |
Jennifer663:It's not that funny, these police are not cool |
Antoeni:Lower the tempo these goes hard on London bridge has fallen |

who's richer when u ve not help ur kindred clinch from suffering to success. Kid hide

