Mattazz's Posts
Nairaland Forum › Mattazz's Profile › Mattazz's Posts
1 (of 1 pages)
Aunty go Bleep your own born for BANKY,what's your issue. |
The marriage no even sweet sef pipu no dey aware |
but this ighalo sef no sabi dress oo...every time he's looking like an Abakaliki runaway |
[color=#990000][/color] u shud b happy she only cries and not faint...2weeks dating,,, 5times kissing...oboy d way u are going she'll die cuz I just enquired from D god's OF MY LAND,,,u are suffering from KISSAMOTOCRISES...bros d gurl go die |
ah jux dey read d comments dey go..if una like fight, curse or swear...na my soup I dey wait for to tidy my eba...smile and *smh* |
I hear say una want to kill NIGERIANS...no wahala..I dey emigrate to Burkina faso make I go spend my #3500 like a big boy ..if u care to join me holla . . . . . sipping my garri before travelling |
God forbid bad thing..I'll die a natural death without suffering...no gunshot..accident..planecrash etc.. |
[color=#990000][/color] plz don't type here...it's my space... |
dat explains why girls keep flocking around me...I POSSESS ALL THE QUALITIES...#dodgingstones and arrow....wink |
missmalia abeg no fighting..d boxing ring is an option if it exceeds quarrel....**smh** and sipping my water |
d guy just go teach...I like nyt class |
neva...we av got d Brazilian CHRISTIEN and french NECIB...think again |
1 (of 1 pages)