Mcohans's Posts
Nairaland Forum › Mcohans's Profile › Mcohans's Posts
1 (of 1 pages)
am not a Scoan member but i never see wizard wey dey help people Sha. But truth to be told, why these G.Os go dey open school wey an ordinary man pikin nor fit go. That Prophet called T.B Joshua try Sha. |
This secondary school girl just dey excited to see a celeb one on one, which is uncommon. Even me and u wey dey older than her here fit even react pass her sef. It's just normal |
Any man that hits a woman is not man enough. Na word wey them dey use dey intimidate men. Women should learn to respect their man. They should learn to be calm as well. |
Collect the 5m. Buy ur own land and go into farming. Be ur own boss. |
If you love her just discuss it with her. Then she must run a test before she takes any medication to know the right treatment. In this case taking medication without a test doesn't make sense. |
1 (of 1 pages)