Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (Igbo Version) by Mcoldsoja(m): 5:00am On Nov 19, 2011 |
Dum dum bu aha nkebi nke Dumebi |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 4:56am On Nov 19, 2011 |
Mont don dey finish |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 5:37am On Nov 11, 2011 |
Savis wey yu go do foram na to aproko di mata |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 9:46pm On Nov 10, 2011 |
Gem wey r231 dey tek in tri waif (abi gelfrend) play no bi smol mata |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 5:56am On Nov 10, 2011 |
Tu mosh moni dey naija |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 9:57pm On Nov 09, 2011 |
Attractive min wetin for brokin? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 1:07am On Nov 09, 2011 |
Tin taya me o! |
Politics › Re: US Bomb Warning Is No Big Deal – FG by Mcoldsoja(m): 2:11am On Nov 08, 2011 |
Na to open deti maut bi di onli tin dem sabi. Too much talk and no action. SSS- Story Story Service. |
Politics › Re: The Killing Force: Nigeria Police Turn Their Guns On Defenceless Citizens by Mcoldsoja(m): 2:03am On Nov 08, 2011 |
Na dia way o! Make dem go face boko haram na. |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 1:42am On Nov 08, 2011 |
Crib na bed wey pikin dey yuz slip |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 10:16pm On Nov 07, 2011 |
Belong na brokin? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 5:42pm On Nov 07, 2011 |
Today una no wan tök tru |
Jokes Etc › Re: BLUE BUTTOCKX! by Mcoldsoja(m): 10:52pm On Nov 06, 2011 |
PretiEbony: is that all? PretiEbony: is that all?  Abeg, helep mi ask am o! Abi na 1 of doz yeye home video wey dem go say watch out for part 2? |
Politics › Re: Only Prayers Can Sustain A Nation - GEJ by Mcoldsoja(m): 10:23pm On Nov 06, 2011 |
cap28: the truth of the matter is that GEJ is way out of his depth and lost control of the situation a long time ago - but the question that is yet to be answered is - who is behind boko haram? . Guess he will use prayer to solve de puzzle. It takes more than mere goodluck to lead Nigeria, it takes guts and wisdom. |
Christianity Etc › Re: Jesus Christ - Why Does God Create Disabled People? (exodus 4:11) by Mcoldsoja(m): 6:36pm On Nov 06, 2011 |
Joagbajee: God does not create disable people. Every thing he makes are perfect . . Also look up John 9:1-3 |
Car Talk › Re: What's The Most Expensive Car? by Mcoldsoja(m): 4:18pm On Nov 06, 2011 |
Bugatti Veyron super sport sold at $2.4 million. Although, in 1987 a 1931 Bugatti Royale Kellner coupe was sold for $8.7 million. |
Nairaland General › Re: Man Bite Snake To Escape Being Swallowed by Mcoldsoja(m): 3:39pm On Nov 06, 2011 |
Wen you push goat reach wall, e go vex come bite you. |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 3:20pm On Nov 06, 2011 |
Pipu plenti for legos |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 9:40am On Nov 06, 2011 |
Tia res com dis eria |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (Igbo Version) by Mcoldsoja(m): 5:18pm On Nov 05, 2011 |
Nile bu gini? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 5:15pm On Nov 05, 2011 |
Rish bed now now, oya! |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 2:54pm On Nov 05, 2011 |
Nait don rish, go slip |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 10:04pm On Nov 04, 2011 |
Tök tök of emofine and r231 na waya |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 9:34pm On Nov 04, 2011 |
Privacy no be brokin na |
Autos › Re: Whats The Difference: Volkswagen Golf And Volkswagen Gti by Mcoldsoja(m): 9:12pm On Nov 03, 2011 |
Both de same thing just de gti has a more powerful engine. You can get more facts from wikipedia. |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 2:52am On Nov 03, 2011 |
Drims somtaims na fim trik o! |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 1:35am On Nov 02, 2011 |
(@ emofine, kajad min kampe) Agen agen i don sho. |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 8:55pm On Oct 31, 2011 |
Work dey kajad |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 2:10am On Oct 31, 2011 |
Me dey wonda |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 6:33pm On Oct 30, 2011 |
Strong kakaraka laik waffi pikin for area |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 4:40pm On Oct 30, 2011 |
Bigin dey du beta tin |
Autos › Re: 2002 Toyota Corrolla by Mcoldsoja(m): 5:38am On Oct 29, 2011 |
Send pictures to gncmatt@yahoo.com |