Mcorazon's Posts
Nairaland Forum › Mcorazon's Profile › Mcorazon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Boring lectures at Kubwa camp.tnk God i ve ma fone wit me. See gals wey dey form foreign trained graduates.dey here dey phoneh 4 me.lwkmd here |
Charles Shaw: If ur in Akwa Ibom camp nd u'v not eaten 'Native Soup' with goat meat ur sooo wroooooong!Wots up swirry?lyk say na only u dey enjoy camp.hope say u don chop enough afang soup nd edikikong? |
tuktudicko: Babes ur own beta ona wah o.me no go sing dat anthem again o |
So,dis NYSC anthem is rily serious?''under d sun or in d rain''.see as these pple leave us under rain wit a boring speech.smh.i tire o |
beau49: no be small tin o,to d extent dat we wer all covered in dew.I finished my own registration around 11pm.it was rily stressful.but,i tnk God dat am done |
Wow.dis is genius. |
tuktudicko: Me still neva enta camp ooolol.no mind those army pple.but,wot is still keepn u at hme?jorney mercies thou |
This morning parade no funny o.cold don dey catch me sef |
Xtev: congratulation..... Its late already. I had a stop over in Abuja proceed 2 Bauchi 2morrow morni! Which of d north are u posted 2?Was posted to Abuja |
malle jnr: are U̶̲̥̅̊ also posted 2 abuja camp,if yes halla @ me 08030669160...tnxAite,i'll call u |
Am missing home already.i pray i luv it here |
An0nimus: lol kpele I jus hope someone dint take a pic of you guys doing that. I know I could do somthing like thathahahaha.even if dey did,i didnt do d running.i only carried my box on my head |
Xtev: ur own don better... As 4 me am stil in Ibillo heading towards Okene... May God help us all oooo... Journey mercy 2 each nd everyone in Jesus name.Amen o.me,i don enter camp |
An0nimus: done with registration and everything. did some briefing today and some serious marchin. chai I don laff taya today, see as some people dey match na. one guy been dey tiptoei ve finally gotten 2 d camp,these soldiers re smhw mean.imagine carrying our bags on our head nd running inside d camp.i don tire o.today's just stressful.we neva even finish our registration.but God dey shaa |
An0nimus: hmmm interestinglol.ur own beta nah.u don register finish.hw ur own camp b? |
Still in Kogi state.i wonder wen i'll get 2 Abj. safe journey everyone |
Cajetan speaks: FCT is not a state, so no state alawi. Manage your 19.8k and ppa stipend judiciously.Ok,tnx |
Wot is it lyk,servn in FCT?d state alawi nd all dat? |
An0nimus: kogi_state@nysc.comelol,conngrats dear.we re all gud 2 go nw |
booqee: Greetings to All my peeps in the house, its still team Edo. I'm trying to go thru all d pages. All my GREAT OOU peeps, m'corazon, anonimus, ideology, tuktudiko, infact everybody, hope u've seen ur SOP and?? It is well even in the well. Who has an idea about edo state?? Hope its okay??Congrats dear.i've seen mine too,was posted to FCT |
nellyquash: As e dey Hot! Rivers state on Point.Wow,so u guys were finally mobilised?am rily happy 4 d both of u |
seundy: as e dey hot, am api 4u oo. . .is a pity dat i cn nt find all dose #team kubwa again. Tank God we're one of d luky winners. Kubwa noni. Tank u JesusI tot i was d only one here 4 #team Kubwa#nice 2 meet u guys |
tuktudicko: Oga no even reason abjLwkm.Tuk,u too funny jare |
tuktudicko: Still in skul gini?Lols.no b smalll tin |
An0nimus: will keep you posted. Congrats on gettin ABJ. I could do with ABJ sha, thats as far north as I can go.Tnx a lot dear |
tuktudicko: AbJLols,y u change ur mind nah?anyway,Lag still gud.ve fun hon.we go everly see |
Charles Shaw: Go 2 pavililion. i picked mine since 10am.Aite,tnx a lot.are u still in skul? |
Anonimus nd Booqee,wots up?waiting patiently 4 u guys |
#Dancing limpopo#Abj loading.......Shaw nd Tuk,congrats dearies.we re gud to go Shaw,i hear say dem won distribute d letters,hw true is d info? |
Sensual Man: DANCING ETIGHI BY THIS TIMECongrats dear,am rily happy 4 u.by God's grace,we'll get our own gud news 2day |
Wifeysist: Amen. Wishng U̶̲̥̅̊ a fabulous service year..U too dear |
tuktudicko: Me luv!Lol @ crying damsel.anyway,ours wasn's pasted too.its gon b till 2morw |





I will not covet thy wife