Mcorazon's Posts
Nairaland Forum › Mcorazon's Profile › Mcorazon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
She was my jnr colleague in school.Abia state university.rily sad.RIP Precious |
She's a nut case,seriously |
Rily missed dis gr8 family.hope y'all re having a gr8 service yr?......Peace |
Chaloskida: Jesusssssssssss$ 400 and...... Hv missed alot too, no bi smal tin mehn, Sooooo much. Na Hustling tins i dey 4 Bayelsa State Ooooooo! Corper Amanda-luv, Shaw uniquexty, m'corazon, piaget, dougshye, anonimus, nellyquash, sensual man, tuk, booqee & Co. ~LUV U All¤Hw u doin dear?been a while.where b ur own PPA sef?tk kia dear |
Sensual Man: BUT U U DON SHOP ENUF RAM MEAT TODAY NAA, KWUO KWA EZIOKWU O AND U NA ABUJA BIG GIRL NOW,Lol,my first tym of eating dat ram meat nd its so delicious.about those senators,i no see dem o abeg,almost all of dem na muslims nd u knw wot dat means. ![]() |
Sensual Man: M'CORAZON NWANYI MARA MMA I SEE U VIEWING EVEN THO OTHER PEEPS R VIEWING ALONGSIDE U BUT NA ONLY U I DEY SEE JOOR,Barrka de sallah to u too dear.u guys re rily having fun.its all gud jare.ve fun,its ur tym.flex d town wella |
Charles Shaw: Nwa di sharp i hail bac, How body naa nd how Abj? ndi'uka allakuba no go gree una hear word todayHowdy swerrie?am ok,Abj's kul.everytin is nw expensive cos of this their sala stuff.but i am enjoyn d hols shaa.hope d inflation no reach ur syd? |
tojahh: M'corazon barbie, longtime, no m,ind me i just dey reasin how me and these SS2 gals for calabar go dey do for class....The Lord is my shepherd thins ohahahahahahahahaha.singing#dis na temptation#dnt worry,u'll surely overcome.i'll b praying 4 u.lol |
[quote author=Amanda_Luv]Bwhahahahahahahahha laff don nearly choke me o and now my tummy is hurting ![]() the only one lol.please i didn't say nothing o ![]() @m'corazon darlin,i see you jare.good morning. you said it all[/quote]gud morning switty.hw u doin?no mind d gal,she no get tlk.hpe u re enjoyn d hols? |
tuktudicko: U see me, I see u too luv.lol.na romantic pushin b dat.no para o,abeg |
Tuk swee,ah see u,Tojah,hw u dey?lng tym.Anonimus,Shaw,Sensual nd all NL's,i hail una.been a while.hope u guys re enjoyn d hols!!! |
Wait o,dis wrinkie,sorry kinkie babe,na only jealousy u dey cme show 4 dis place ni?wetin concern u wit her luv?sensual,just free d babe.dey said jealousy is a disease,we'll just pray 4 her 2 get well soon. |
[quote author=Amanda_Luv]thanks a lot sweedy am very fine now that the drills are over lol thanks a lot darlin.[/quote]U re welcme barbie |
[quote author=Amanda_Luv]ibom korpa make them no seize you there o mbok, lol. those peeps too like fine boy things ![]() @m'corazon sweedy,are u serving in barracks?[/quote]lol.no switty.am staying wit my uncle there 4 nw,till i get an accomodation.hw ve u been?ve rilly missed u.dnt let anytin stress u,ok.tk gud kia of u.u re still importnt to us |
Charles Shaw: Looooooooooool seriously,lols.Yes o,dey parade every morning nd evening. i still hear dat annoyin beagle every morning around 6am nd in d evenin too.kinda reminds me of camp tho.they just trained us d way dey train dem in d barracks |
Charles Shaw: Ok i h̶̲̥̅̊v to upd8 ds.Yeah,lyk seriously,am nw proud of dat khaki.it gives lots of respect.i stay in a barracks wit my uncle,am very frendly wit most of d soldiers,i enter d barracks everyday witout signing.d free ride tin,if its nt a soldier,den there's no way am enterin b4 i find myslf at Zuma rock.its gud 2 b a corper jare.BTW,Shaw,no get Akwaibom tongue o after dis one yr service,lol |
An0nimus:Lols.most pple here were nt posted to skuls,wit d ones i've seen o.which one ur own carry? |
tuktudicko: Ur PPA making senx, dat is if dem pay well oTheir pay is gud,nd dey've nt accepted us yet.we were asked to cme bak nxt wk |
SSGUniport:Have u been accepted already?congrats tho |
tuktudicko: 'nonimous I acknowledge ur hailings, n I feel ur pain on d fone ish cos I also de d same boat wif u...Wad up luv,missed u more.hope ur PPA is gr8?I was posted to one Institute of Human Virology Wuse.its in d hrt of Abj nd rily a nice place |
Wow,am so happy.Oluwa is always faithful.My PPA is just too gud.Nw,its tym to face anoda phase of life.Oluwa is always involved in my life |
Cant blive camp is ending.i'll miss dis place seriously.PPATins on ma mind shaa.i pray my runs clicks |
Am so havin fun here in Kubwa camp.variety night on point,live with charlie boy.make dis camp no end joooorrrrrrrr |
booqee: Dey live there naaaa! Babe i see u dey enjoy there o. Me I can't wait to leave ere mehn, tho there's funlol.join sme of d activities,u'll definitly enjoy d camp.i was d costume manager nd d make up artist 4 our dance,nd we re among d first 3 dat'll compete again,so proud of dem.if u join sme of these stuffs,u'll enjoy it well |
Dammmn,am rily having fun here,finally.Kubwa camp is da best.Platoon 7,on point.i acted yesternyt,cant wait 4 d dance tomorw.i dnt feel lyk goin again |
Sensual Man: M'CORAZON NWANYI OMA I SEE U VIEWWIN, GOODMORNI AND HOW UR CAMP SIDE?lolsssss.gud afternoon dearii.u nd Shaw just dey enjoy.shaa,if anybdy insults u,just pray 4 dat person,since u re still filled wit d Holy Spirit.bkiaful wit those gals o,abeg.no b all b human being |
SSGUniport: Corpers Weeeeee!!!!!! Reporting Live from NYSC PERMANENT ORIENTATION Camp, KUBWA FCT ABUJA.......To all Platoon 2 Members, Thanks for the team work displayed during yesterday's duty, I appreciate U guys....So far so good We've cooked the best food served in the camp's kitchen(Egusi soup in d afternoon and d Jollof rice in d 9t)....Don't Forget also that we have Our Dance Competition against platoon 3 on Monday, and Failure ain't an Option...Once again, thanks for yesterday's display of Unity.....Thank's and God bless.....Engr. Comr. UCHE UHEGBU ("Interim" platoon 2 Leader)Dat una egusi soup sef,lol.d pap no try at all |
booqee: I don't like d way my roommates are doing sef. Infact dem dey dull me. I'm d only yoruba girl, d rest are all ibo. Dey won't even try and speak common pidgin so i can easily blend in and make friends. Na ibo they speak from morning to night. Tho they seem like a friendly pple, they laugh and talk a lot(me excluded, when i no hear nko?).My own rm is ok.i neva knew Hausa pple could b very frndly.one Hausa girl is actually my corner mate nd we go along just fyn.my rm mates re very nice,majority of Hausas shaa.its rily fun tho |
ThoniaSlim: It could be they actually talk that way and can't help it! Out of all that's going on in camp, that's what you noticed! Get over your insecurity girl!#ignoring you# |
[quote author=Amanda_Luv]Original Badoo. lol. as e dey Hot ![]() m'corazon sweery i see you viewing. been quite long i made my last post and am sorry i didnt update d house on my s.o.p everything happened so fast.am actually camping in lagos and i wish to also use this medium to once again express my apreciation to Charles Shaw my brother who did some magic with my mobilisation number without charging me and still refused to accept my little token when i saw that i'v been posted to lagos my dream state. i also apreciate the mods & all the wonderful peeps especially my ikengas and ikengresses. we d best.[/quote]congrats barbie.was even wondern wot was wrong.hw about Piaget?tnk God we all made it.hpe u re havn fun? And if u see Tuk,hail him 4 me.tell him i miss him |
Its parry tymmmmmm.NYSC welcme parry sponsored by calypso.enuf highness tonyt |
Charles Shaw: Attended a lecture on:Enjoy swerrie.u deserve it |
I TRUST U SHA..

Place Of Primary Assignment = Federal Housing Authority, Asokoro, FCT Abuja...Work starts on Monday.