Mcorazon's Posts
Nairaland Forum › Mcorazon's Profile › Mcorazon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 15 pages)
An0nimus: hehe wetin I do na this one you dey cut me one eyeHehehehe,Tuk trusts me nah.u knw y i dey cut eye 4 u.25th don dey reach ![]() |
tuktudicko: No mind shaw cherieLols.Ikengas luv 2 protect their Ikengresses,but i cant wait 4 u 2 whisk me away .gud nyt mi luv n swt drms |
Gudevening prospective OTONDOS.Handsome ikengas nd Sexy ikengresse,i hail una.Ab shaw,ah see u,lol.if i b tuk baby,na bad tin?lol Tuk,my luv,hw ve u been?i missed u lyk crazzzzzzzzzzy.Anonimous,hw u dey?i just use one eye dey luk u o ![]() |
Good mawning prospective OTONDOS.d countdwn continues.y'all ve a nice day Tuk switty,ah see u clearly.hw was ur nyt switty? |
tuktudicko: HahhahahahahahahaLols ![]() |
tuktudicko:Lol.its owky switty.i don reciv am thru my imaginations |
tuktudicko: No fun without u jareSwitty,i missed u more.i ve just been busy helping a snr frend wit her weddn arrangemnts,am her maid of honour,so,we ve been so busy.buh,am here 4 u nw |
tuktudicko: Sarcasm is now d order of d day on this threadAm gud mi luv.u re rily havn fun.Tojahh will rily make lots of dough b4 goin 2 camp.hpe say u don book ur own garri? |
Worwor: If only I can recreate myselfU sef,u sabi jonse o.oya shw us ur pic,mke we judge am |
Gud morning ma gud fellas,its a beautiful day.cant wait 4 mob num.ve a nyc day y'all. Tuk,i sight u clearly,am sure its nt a drm.lol My gr8 Ikengas nd Ikengresses,big shout out 2 u all.Absu go hear am on tuesday.God is on our side.gud luck everyone.we'll all make it |
[quote author=tojahh][/quote]Gud mawning dearii.abeg,add garri 4 d tins wey u go bring 4 me o |
tuktudicko: LMFAOYes nah.we no won make d mods knw wetin we dey tlk,b4 dem go ban us ![]() |
Amanda_Luv: lolz, men dnt rlly need much load joor.i've got all my items/provisions packed inside echolac box,all am just waiting is for june 25th to show face oI hope so too dear |
An0nimus: *whistlin in efik**Nodding 2 d rythm in fulani* ![]() |
tuktudicko:Lolssss,i dey tells u |
tojahh: hailings to those that b, Corazon and Tuk una D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ sideline ♍ε̲̣̣̣̥ O°˚˚˚°. Na we all D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ chawp the garri since O°˚˚˚° now unu don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ dream of unu sef leave ♍ε̲̣̣̣̥ out. No leleSwitty,no b so o.nah we we nah.u still dey far,dats y.wen u go cme bak 4rm ur villa? |
tuktudicko: Morning allOMG,so we were having d same drm?dem post us 4 d same place 4 dat my drm sef.lol.hw's ur day goin swirry? |
tojahh: Goodevening inmates, M'corazon how U̶̲̥̅̊я mata be na, tuk and An0nimus I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ wif una O°˚˚˚°. The shopping spree no be here next week O°˚˚˚°. 3-in-1 shirts na 3 pkts, shorts na 4. Then I budget 21k to usee for camp base on Mami things that is to say 1k per day, chai! I go show masef for mami O°˚˚˚°. excluding transport1k per day?dats a nice budget shaa |
An0nimus: someone asked me to write alist and got me all I wrote. i was being 'humble' so i dint write much lol i shuda gotten u the extra shirt if i remembered then. make u do enter market, the time don reash finishHmmmmm,u don 4get d shirt again abi?well,i go enter market nxt wk shaa.golden morn fit dey d list,but i don book enuf garri.i no go use dat one play |
tuktudicko: Babe na u remain oooLolsssssssss.no wahala,nxt wk,we'll go 2geda |
An0nimus: lol we fit no meet for the same camp shaLol,ok na.make i begin my own shopn.lyk say na only me remain |
tuktudicko: Now this aint funny no moreI ve a feeln dat dey've been banned.dey just cant disappear lyk dat nah.U no get Shaw digits? |
An0nimus: chai she never forget amRotfl.y i go 4get am? |
tuktudicko: My sweet beibyAwwww,*blushing pink,red nd white*,lol.am fyn.i missed u swirry.i neva strt my own shopin o,after mob num,i go begin my own.about Anonimous,I dey my own,em promise say em go give me 3-in-one t-shirt o.no wahala shaa,make two of us no jam 4 d same camp ![]() |
An0nimus: abeg wish promiseMy 3-in-one t-shirt nah.so u don 4get am ni? |
salisy: My skul senate xam meeting will hold on 5th june, can we make it to b batch plsx.Any skul dat has nt submitted names till nw,i dnt knw if dey'll make batch B,cos call up number will b out nxt wk by God's grace.Which skul is dat? |
Good mawning house.hope everyone is gud?I pray we'll receive God's favour dis tym.nobdy will b left out. Tuk,where u dey?gud morning luv |
booqee: anonimus. Go and watch kyle xy. I swear its interesting. The beginning of season one may be boring..but its really interesting.I watched dat movie a yr ago,but up till nw,d season 5 is nt yet out.i nw go wit Philipine seasonals |
tojahh: Choi! Walahi I like this house. Tuk my bloda, no yawa I salute your conscience. M'corazon, I don already arrange my bag na sundae I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ go school O°˚˚˚°, I no want make anybody tell ♍ε̲̣̣̣̥ how dem take paste the mob numba, I wan carry my too naked eyes seee am. Booqee, Booqee, booqee, hmmmmmmmm na look I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ look O°˚˚˚°. Greeetings Ɣõu̶̲̥̅̊ all. Countdown seriously continuing.I dey tell u..me no won hear anytin,i won use my eye see as dem dey paste d list.God been faithful,we'll all make it. |
An0nimus: i'll go with suits for now. this one you dey ask of kponkeGood morning dear,i learnt 4rm d best.21st sure pass 4 nw,nd as u dey see ur call-up num,na as u dey fufil ur promise.lol.nice day swirry |
tuktudicko:Lmao,dis deliverance no go easy o.no wahala.BatchB on point |
tuktudicko: Hmmmm my dearIf boredom was my problem,den ah no get problem again.but my sisters left me nd ran bak 2 skul,my mum no gree me rest,i ve just been busy.den about d deliverance,if my delivern u will make u cme online all d tym,i'll gladly do dat,u will nw b addicted 2 anyoda ntwrk,lol.so,tell me,hw do we go about d deliverance? |
make Tuk no catch you o 





