Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:28am On Feb 08, 2021 |
Smartgeek: Update!!!!!
MTN prices Just got better 
1GB@300 1.5GB@500 2GB@600 3GB@900 5GB@1400 10GB@2600 15GB@3800 20GB@4800 30GB@7000 You dey accept airtime or bitcoin as mode of payment?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:26am On Feb 08, 2021 |
Tolu181: Well deserved
Thank God, i no go waste money again.. why u dey always like to rejoice against person misfortune U be winch ni No be say u dey bet sef |
Technology Market › Re: Plasma & LED Tv Repair Specialist.(lg, Samsung, Scanfrost,bluegate) by Melaye(f): 10:40pm On Feb 07, 2021 |
meekmill: It a standby redlight How much is plasma TV now |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:09pm On Feb 05, 2021 |
Funding Time is here
First 10 monikers that quote this post gets #100 naira funding
Drop your Bookie i.d or number for Airtime
Melaye is the name |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:11pm On Feb 01, 2021 |
Una still dey bet?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:47pm On Jan 30, 2021 |
Abeg who get ps4 i wan leave betting life |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:21am On Jan 30, 2021 |
Tolu181: you never chop, you wan buy ps4 You get  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:12am On Jan 30, 2021 |
Who get PS4 for here wey he no dey use again make he holla me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:23pm On Jan 28, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:23pm On Jan 28, 2021 |
Tolu181: how much for the Instagram? na so u go price everything like one serious buyer Ebuka the stupid and useless son get sense |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:00am On Jan 27, 2021 |
MIRACOOD1: Symbuul I need funds Tbrown19 8614758 have sone class bro how you go just wake up dey hustle for crumbs   |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 7:27am On Jan 26, 2021 |
Kilishihunter: Omo who go provoke mynd this morning na O boy see uprooting make them carry their nuisance comor for this thread |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:25pm On Jan 25, 2021 |
Samueltemi337: I'm not your father my papa no dey NL dey hustle for crumbs and posting nonsense like ya papa |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:20pm On Jan 25, 2021 |
Samueltemi337: If your bet account doesn't look like this then you are just wasting your time this mumu wan post nonsense |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:08am On Jan 25, 2021 |
symbuul: People wan use mentions kee me. Politics/Food/Religion sections dem. Left, right and center, na locust dem dey mention. Me na politics section guys wan kee me with mentions Melaye don suffer |
Romance › Re: Before You Term A Nigerian Youth Lazy See This (photo) by Melaye(f): 9:46am On Jan 25, 2021 |
100trillion Come oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:24am On Jan 25, 2021 |
symbuul: Okay. locust my man why u change ya name?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:08am On Jan 25, 2021 |
OgwuEgo: you wey poverty tie wrapper, can you give anyone anything, you better go for deliverance this bald headed short monster u no get work to do this morning abi Sure say no be errand boy u be so |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:02am On Jan 25, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:02am On Jan 25, 2021 |
[quote author=symbuul post=98419207][/quote]i saw that ticket on twitter  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:55am On Jan 25, 2021 |
Jerkules: Morning boss just wanna use this medium to appreciate your Jan 1st gift. More zeros to ur account. amen bro thanks |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:53am On Jan 25, 2021 |
pascalbenz: kai walahi i go chop ya fada fa!!  bura ubanka |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:48am On Jan 25, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:46am On Jan 25, 2021 |
OgwuEgo: shut up poverty stricken brokeass, you hate competition in the crumbs business how are ur 13 year old fiancees Pauper |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:44am On Jan 25, 2021 |
Nitah1: That's where you got it all wrong,do you think and believe what you see and hear,change ur mentality... And to even think that u mentioned God in capital letters amazed me cos one with Christ can not wakeup early in the morning after prayers and start calling people names,remember no one asked for this,both of us are only responding to the instruction..
I can not place my hand on the reason why you are angry at what does not concern you.
And I think is better to seek for crumbs than to steal,change ur mentality except your prayers this morning is go out there and look for troubles but here you will not find it,but when you finally find it,,,,it's will overwhelm you.
Have a great day,kid. aswear i no read dis thing e too long be like u dey emotional like the bichh tolu181 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:43am On Jan 25, 2021 |
OgwuEgo: poorman in our land we don't reject gifts |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:33am On Jan 25, 2021 |
mesmer: Funding Time is here
First 10 monikers that quote this post gets #100 naira funding
Drop your Bookie i.d or number for Airtime
Mesmer is the name Bet9ja Mastermelaye 9515865 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:33am On Jan 25, 2021 |
Nitah1: Atleast he has crumbs to share what about you?
And what's is shameful about what what's gainful? shut up crumbie common sense una no get how will u wake uo this morning and start hustling for crumbs Do you think that's the reason God woke u up My friend go carry ponpon for site  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:40pm On Jan 24, 2021 |
Arrogantmooojy: Ogwuego at his hometown every weekend as a governor ewuhausa my man Be like say u dey mad sha |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:22pm On Jan 24, 2021 |
OgwuEgo: I met someone from this thread in my village, his dad is rich but na calm and quiet guy, unfortunately we met under the wrong circumstances. I wish he will be my friend, he also has a pretty sister I like. see this bald headed pauper your own no dey pass woman matter master of pedophilia 13year old gal na go kill u las las |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:44pm On Jan 24, 2021 |
100trillion: wunna be crumbie, wunna no wan hustle legit....I hear say wunna be scammer? But wunna dey claim saint...wetin dey worry wunna sef? all of wunna dey mardd |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:02pm On Jan 24, 2021 |
100trillion: Who dey share am? no worry just waut u go see the person |