Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:48am On Jan 24, 2021 |
justwiseass: Why is this match like this? I mean the odd for draw
Earlier today it wasn't on bet9ja wetin u mean  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:54pm On Jan 23, 2021 |
miracood: Jefferson. No long talks.
Login by 8pm to see your dad's picture all over this thread new meme loading |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:40pm On Jan 23, 2021 |
Jabhunter: Melaye ✔️✔️
Bet9ja  my nigga  thankiu |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:34pm On Jan 23, 2021 |
miracood: Jefferson if prove to be more nuisance than uve already...
I'll post your pictures and that of you dad.
Try and see post am make we see the face of 2 modern day failures  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:32pm On Jan 23, 2021 |
Jephson67: too lame. i no dey reply idiots with low self esteem wey no even dey proud of their gender too easy and soft go hard boy Or na only wetin ur cassava brain fit come up with Common get the eff outta here
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:28pm On Jan 23, 2021 |
Jephson67: same u dey attack disturb same u dey talk trash. abobi u behave like who smoke expired sk na cruise we dey nothing personal Ur own u dey bark like dog wey eat weed wey dem mix with okro Stop being an emotional wreck kiddo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:27pm On Jan 23, 2021 |
Jephson67: I REPLY WHEN I KNOW WHERE U ARE COMING FROM FOR NOW U DEY LIKE SMELLING MESS. shey ur smelling brain wey be like cassava stem no fit tell u say e don do ni abi i just want be total nuisance now and forevermore
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:25pm On Jan 23, 2021 |
miracood: Jab.hunter I like the way ure ignoring that bst i swear that guy na fuu I wish we fit catch give am general beating him and his stupidity |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:22pm On Jan 23, 2021 |
Jephson67: JABHUNTER AKA DISTURB AKA FRIDAY ODEH, TRY HARDER u no get sense No be like this them dey troll u dey spam this thread with ya stupidity |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:21pm On Jan 23, 2021 |
Lhimeet make i collect small change na  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:17pm On Jan 23, 2021 |
Jabhunter: Kharol1234 NegroAcheiver Topolino Khingtony VillageBus KingAbdulazeez Blaquemyc
If 1h is not to small for y'all... Drop ids... No sportybet  make i drop?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:15pm On Jan 23, 2021 |
Seun pls make me A MOD OF THIS THREAD  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:49pm On Jan 23, 2021 |
Funding Time is here
First 10 monikers that quote this post gets #100 naira funding
Drop your Bookie i.d or number for Airtime
Melaye is the name |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:51am On Jan 23, 2021 |
[quote author=bantamx post=98354752][/quote]guy calm dan
If e start u no go even dey top 10 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:49am On Jan 23, 2021 |
The person he dey quote no even dey online |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:45am On Jan 23, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:40am On Jan 23, 2021 |
Funding Time is here
First 10 monikers that quote this post gets #100 naira funding
Drop your Bookie i.d or number for Airtime
Melaye is the name |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:19am On Jan 23, 2021 |
Crunmbies stupid sote dem go memser previous giveaway go still requote am
I swear crumbies mumu sha |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:21am On Jan 23, 2021 |
100trillion: Lhimeet na guy man....baba don go price olosho  Our pfp money na this guy wan carry fvck Olosho  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:10pm On Jan 22, 2021 |
DeckeyLyrical: PLEASE KINDLY QUOTE ME FOR THE GIVEWWAY.
FROM 1-19. MOD CLEAR THE PREVIOUS LIST.
I WILL SCREENSHOT IN NEXT 5 MINS AND PASTE A |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:54pm On Jan 22, 2021 |
Darell2002: You guys should drop 20 names I will drop 200k 10k each 1 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:02pm On Jan 21, 2021 |
miracood: Giveaway time abeg.
First 10 moniker to drop there ID/NUMBER
Should do giveaway I even think say na memser tf u |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:56pm On Jan 21, 2021 |
Una sey see barca abi
2 mins into eztra time now they are scoring
|
Education › Re: How To Activate 75mb For N20, 1.5gb For N300 And 5gb For N1000 On Airtel by Melaye(f): 7:02pm On Jan 21, 2021 |
Do we need vpn for it to work eg EC TUNNEL |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:50pm On Jan 21, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:49pm On Jan 21, 2021 |
symbuul: Who go disburse? prince4rm92 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:44pm On Jan 21, 2021 |
Tolu181: my boy, just send your acca so you actually wrote all that Kai oboy wahala dey oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:38pm On Jan 21, 2021 |
Tolu181: Your Highness my servant anything the matter?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:36pm On Jan 21, 2021 |
Al ahly 2-2 all naysayers keep ur head down in shame Fixed match ko i no know maybe na una dem give the money to nonsense and fixed match  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:30pm On Jan 21, 2021 |
Stephenmoka4: Bodoe Glimt (I get the catch though) even for europa |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:28pm On Jan 21, 2021 |
Tolu181: melaye the rejected son.. i go suprise you my boy |