Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:51pm On Jan 09, 2021 |
Bunsenbun: Do they have an actual office here in Nigeria? you now see how it feels to be in a tight corner abi na so tje thing dey be When you have the opportunity to help someone no matter how try and lend a helping hand instead of bashing that person see as karma dey fvck u up now you like am?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:38pm On Jan 09, 2021 |
Cri6: . alabi accepts your donation |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:16pm On Jan 09, 2021 |
Lhimeet: GOODLUCK alabi don use first game take clean yansh NEXT!!!! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:17pm On Jan 09, 2021 |
Tolu181: have some respects, this hausa guy u sef na another ewu wey no get sense
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:09pm On Jan 09, 2021 |
100trillion: And I nearly fvck viking007's wife o 
I hear say her pun** tight!! Abobby, see wetin ur nigga miss  kid get sense na person wife u dey talk about like this If na me be viking i go hunt u down and waste u  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:54am On Jan 09, 2021 |
miracood: melaye na names wey all thugs in my area dey bear
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:46am On Jan 09, 2021 |
richmanrichard: baba congrats.walai u resemble my senior bro wey dey swiss ur senior bro fey swiss and u dey here dey hustle crumbs  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:37am On Jan 09, 2021 |
Tolu181: never you do mistake name your son melaye na tolu crackhead name come good abi |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:05am On Jan 09, 2021 |
Viking007: Yup, and if you're in Abuja, you're highly invited, just come with 10 uncastable odds for VIP access. name your first son melaye A Name for great men Congrats bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:11pm On Jan 08, 2021 |
waploger: Na me oh THE U23 CRUMBITE..... Make Una crumb me again... u23 Chai nothing Buhari no go see for aso rock Common get the fvck outta here
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:07pm On Jan 08, 2021 |
WhiteIverson: How far, I wan start rollover with 100k till I reach 80million. At least 1.5odd per day
I wan comot country
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:40pm On Jan 08, 2021 |
boringdraw: Spain » LaLiga
Celta Vigo - Villarreal
Under 2.5 goals Book accumulation game like 10 selection make we play the opposite Be like say u good in the opposite direction |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:12pm On Jan 08, 2021 |
Fibonacci88: Aston Villa players almost 10 tested positive to covid19. After I don go handicap Dem 3 goals chai. tear ur ticket use am clean yansh Iys gone for good |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:10pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: see how you dey talk now
This is not how you were talking when you were begging for the money...
We the igbos on this thread hereby use you do giveaway to Yoruba tribe. on behalf of all yorubas both home and abroad we humbly decline this offer We hereby pass it onto the hausas |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:00pm On Jan 08, 2021 |
100trillion: The nigga blessed me with 6k....me con yarn say I go pay am d money bck, but owo con blown man and him con say make me 4get d cash....dat wan na scam? hpw mooojy go bless knucklehead like you when him know the kind psn u be My guy do and pay that money back jor. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:52pm On Jan 08, 2021 |
100trillion: @ bolded. Should I make a video showing me in a sober state?
Damn, I left 2020 incidence behind; do well to leave yours also.
I believe in the phrase "forgive and forget".
Adios. na true say u scam mooojy  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:49pm On Jan 08, 2021 |
100trillion: I doubt if i will ever understand English Pls uncle melaye school me i want to be like my peers
I'm done being a fool . only if you stop behaving like a clown and a nonentity boy |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:42pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: i can swear, you can't speak English fluently for real life shut the fvck up
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:40pm On Jan 08, 2021 |
Lhimeet: First comment on this thread... come fund me 500 out of that 300k wey you win for pfp |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:39pm On Jan 08, 2021 |
100trillion: Baba, why you dey disgrace yourself?
It's boss's. You use boss' when the word that follows start with "s".
 see as you dey embarsss your English teacher and your school fees Be like you and ebuka ewu na the same bush una comot from |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:35pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: Thank you for all for the mentions, you guys really kept busy while waiting for pyramid to score
And melaye Boss's boy simply means (nwa oga) if you are igbo There is also boss boy (this has different meaning)
Stupid Egyptian team(pyramids couldn't score one ) so i have to end the fun...
still THE KING
if you are reading this and checking my English, thunder fire you. you are a goat common add uncle to my name when next you want to mention me  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:27pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: yet you don't know the meaning of boss's[/hr] boy Bitch its Boss' Get sense |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:20pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: see people wey dey form English master if u quote me with your cut and nail english again ehn 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:19pm On Jan 08, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:12pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: you are just a boss's boy
Make i just leave you its spelt as boss' not boss's My people make una hold this animal responsible he's about to murder english  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:03pm On Jan 08, 2021 |
100trillion: That guy na A***i 
Are you thinking what I'm thinking don't spill it out  Ebuka has invited trouble to himself , baba dey claim undergrad  ebuka na yeye errand boy for papa uche spare part shop He no dey respect him oga na make dem sack am now he's useless Tolu181: then you that shamed your entire generation online should have walk naked around your village and end it by cutting of your pennis. go back to school No be by force to type in English |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:50pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181: atleast you said the truth, i thought you will say your daughter.
An addict at 40 with no plans for marriage. respect your elders that man fit get your type like two for house Make smartphone no make u dey rude to your papa mate
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:49pm On Jan 08, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:34pm On Jan 08, 2021 |
Tolu181:

how many times did you edit this your post(you even exchange some of my words, mad man) nobody is perfect in English
Thats why novel writers pay people money to review their grammatical errors before printing... No worry kiddo secondary school dey resume on 18 Hope u don wash ur school uniform |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 2:12pm On Jan 07, 2021 |
Binance: would rather start on Saturday.
Though am running some live match small small now you fit fund my account make i send airtime for you |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:16pm On Jan 06, 2021 |
First 10 people to drop their id gets 200 funding |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:13pm On Jan 06, 2021 |
B951TZRCTTZCQT-5605293
Alabi has done it thank you barca and juve
25k ti wole |