Mencade6's Posts
Nairaland Forum › Mencade6's Profile › Mencade6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
dmalam, as am typing dis message am in social centre, Samaru. *watching babes walk my part* |
they said we have derailed from the main purpose of this forum. Lets go back. Me, question wey i want ask them don ask am finish. How i go do na? Somebody should bring us back. But i still have feelins 4 eksbabe. *blinking eyes* |
dmalam: so sorry sunshine...pls frgiv me jane, it ws onyip dt said its love dt turns d world around....i like wts she said alot even tho she hs bin quiet of recent...i think d tension of waitng fr d call up med hr so...i miss hr@dalam, ina wuni? Ya gejia? Ya mata? Hope tinup don accept ur proposal? |
nicefeeling: Getting stained in camp keh? Na gbege be dat o! I come against every spirit of embarrassment IJN!What stain are u guys really talking about? D mud on parade ground? The oil in camp kitchen? The dust at mami? I need to know. Hahaha |
Ehizario: Oga Mallam, I be carpenter??Oh my God, dats good news ehiz. Am hapi 4 u. |
reeeT Dear, hw u dey? No worry i go flash u if callup leta show. |
dmalam: owk na...im sorry rexibity...mencade i dey respct u pass d mod sef..u sabi settle issues, if na dt guy nw na ban straight be dt o@dmalam, its okay, lets leave ogbeche alone. But u still want tinupsi? I have her pin code. U can unlock her heart with it. |
rexibity: bro, i go they senate 6am o!!! Its SOF Situation (survival of d fitest) nw...Rexibity, but whats d procedure? I have paid for both alumni and certificate. Since december. Wetin i dey here of introduction letter? Wetin d tin mean? |
rexibity: bro, i go they senate 6am o!!! Its SOF Situation (survival of d fitest) nw...Hahaha.,me na 5.am be that o. |
dmalam: gross demonstration of inferiority complex...jst bcs u studied PHE fr ABU na hm u dey shout too large...shut up my frnd!!Dmalam and rexibity no fighting. E don do. |
rexibity: even among Abusites they' r ABUSITES......hahahaha. I too large 4 this. Nairalanders, u shud knw dis.Guy hw far? I just enter samaru this after. Na me and room 305 tomorrow. |
nitane25: girls,imagine getn stained in camp. get a thick black pant n underwearSHORTThis is meant for ladies...*running with speed without looking back.* |
Tynuspi: lol.Tinupsy, how was ur nite pretty damsel? I honestly think dmalam is deeply, affectionately, seriously going gaga for ya. Think about it. |
Gsluv: But serzly, lyk ow much make we hold go camp?If you dey consume food and drink water like hippotamus #35,000. If no sabi chop well well and u fit cope with camp food and u no dey drink, highest #2,000 And if dey the middle u dey chop with sense and drink with sense, then 7,000 done do u. |
dmalam: nikky, he is alone o....no ban me abeg ogbeche, so dt i go dey c my dear nikky n my white angel tynupsy...hahahahohohohohehehehe...lwkmdHehehehe...dmalam, na u don dey sample tynupsy? Make she no make go tipsy o. Hahaha |
Gsluv: Mencade and Dmalam, see as una dey talk lyk say d girl na robot.lool. #JesusComes. Una two na handful. Mencade u dey work ur posting?Gsluv hw far? Me and dmalam get d remote control of ladies. Lols, Well, if u want one dmalama go give u. Me na #teamrivers o. Yes i dey work am, but i pray d tin materialise o. |
dmalam: u r wlcom...my man mencade u sabi control? i don get one control for u o...mek i pass am?...her name na xbabedmalam, u too like me o. Abeg, dis xbabe. E be like say i get interest for her since na u authorise her for me. Well, permission to take her sir. |
dmalam: smakati don becm fada xmas ko...toh mek i tell u na awoof dey run belle@dmalam, hahaha...@vivic, even as u go share smakati money, make u also share ur tin with am o. @smakati, collect ur share 4rm vivic. |
accountant ola (ollyboy), u don go collect ur statement of result? |
Hello everybody good morning to you all. It appears am using a new username now.(mencade5 still not unban yet). To those I insulted yestaday, (val dub and himkers)please forgive me, okay? Am sorry. And those that were offended by my words, please forgive me also. Its the week we have been waiting for lets enjoy it. Those that wants to insult me, you can but am not going to fight you back. Thanks to dmalam(a true abusite), reeeT(Charming princess), martowski(my boss), oc cool, rexibity, nikky, nitane and everybody. One love. I cant abandon you, guys, my brothers and sisters. |
...no worry, me and Teana wan discuss behind closed doors