|
|
|
Education › Re: Requirements For Adsu Direct Entry Admission Screening | 2017/18 Session by meneski(m): 4:00pm On Jan 22, 2018 |
g |
Romance › Re: Aww! Friends Creates Rubber Ring For Their Friend To Engaged His Longtime Gf(pic by meneski(m): 3:57pm On Jan 22, 2018 |
k |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 3:19pm On Jan 22, 2018 |
WHIZKIDEFE: No mind her joor, some people nor know themselves. . Don meneski, i hail o. Abulor u r sighted... Wetin i miss? |
|
|
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 2:41pm On Jan 21, 2018 |
My God! Wetin i miss? |
Literature › Re: Marvel Chronicles 2 :executive Sanction by meneski(m): 11:35pm On Jan 19, 2018 |
Pls do! I need more! |
|
|
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 6:09am On Jan 17, 2018 |
WHIZKIDEFE: I don already receive the prosperity o, collect money from those people wey wan tap. As for me, i don big pass who dey buy blessing cos, Oluwa dey bless me on a daily basis. - Shout to all my paddies here o, ona too much. Without ona, this thread for nor make sense. I hail o! i no sure say in get thread way dey hot pass di one. |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 7:45pm On Jan 16, 2018 |
wetin make me love this thread bsay, even is update no dey. Una dey make am hot. Jah blast you all into prosperity! Somebody say ameeeeeen. Any of una way wan tap from my anointing should transfer 10000NAIRA 2 my Nairaland account. God bless you as u buy ur blessing. |
Literature › Re: A Song Of Gold And Blood by meneski(m): 3:00am On Jan 16, 2018 |
tahir01: You will never walk alone. More update I still dey ur back like arsenal fan. |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 11:31pm On Jan 14, 2018 |
WHIZKIDEFE: The street don travel go city o. Lol That street don wise! |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 7:14pm On Jan 14, 2018 |
WHIZKIDEFE: Don meeeeennnneeeeessskkiiii! Welcome back, bros. . I dey feel ur voltage! How the streets na? |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 4:55pm On Jan 14, 2018 |
I don show now! Efe am back! Efe am back! Efe i don come back ohohohohoh. Abulor am free! Nice updates bro, you just dey muder the ink from back to back to hand to head and body and back to back again. Nothing do you. |
Literature › Re: A Song Of Gold And Blood by meneski(m): 11:02pm On Jan 09, 2018 |
WHIZKIDEFE: Don Meneskia, i don show o. You are sighted bro. Welcome, abeg dis our bro need morale. Make poweram up. |
Literature › Re: A Song Of Gold And Blood by meneski(m): 5:35pm On Jan 09, 2018 |
Apollux: Lol, yea science fiction and fantasy are two areas in literature section we don't have good writers for, that is one reason I used thesse two genres as my debut on nairaland literature section. As for the writer, good imaginative story line with lots of open potential to create great plots twists and amazing story line. But just an advice, don't just tell the story straight, tell and describe the events, let the events tell the story. It brings ur readers into the story and allow them to follow you with their imaginations. However it's a good story. Meneski, spam bot never let me post new updates for Marvel Chronicles 2 o This ur spam bot war is be-cumming hard. Ehm medieval don't worry with this bro by urside, you are bound to follow the ladder. |
Literature › Re: A Song Of Gold And Blood by meneski(m): 5:19pm On Jan 09, 2018 |
Medieval: ... Bros thanks for being the ftc. Welcome chairman! I noticed that you are also a fantasy writer(ur signature) ... Thank you my brother*sits on the chair of the chairman beaming with smile. * yes you are right my guy...u see that Apollux way i mention so, that guy na confirm fantasy writer. Him world na superb. All ye writers and readers of fantasy (or anything) i summon you now, answer the call make una come boast the morale of this our guy. Were them? Tuhndhay summerlame surestG Alexblazzzer Andrewdg dapsi samuelturner Divepen1 abelosas222 Darkhors3 1mmanuel Nevetsibot WHIZKIDEFE. Oya make una carry una squad come here abeg and sharparly sharparly. |
Literature › Re: A Song Of Gold And Blood by meneski(m): 4:46pm On Jan 09, 2018 |
 Apollux come put mouth for this matter. At last the fantasy genre are begining to pop out. |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 8:41am On Jan 08, 2018*. Modified: 10:41am On Jan 08, 2018 |
. |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 8:40am On Jan 08, 2018*. Modified: 10:43am On Jan 08, 2018 |
H |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 6:59am On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE: Don Meneski! How your matter be? - Bros the Year is still young, everywhere good, no dey reason am. - Just continue to dey dial and redial BaBa God number till he Pick up your call. Neva give up bros, hope dey. - Nor go use highness finish yourself o, cos if you carry load (High) the Day God answer your call, you nor go know o. - Just dey do your thing, double your hustle, Baba God dey watch you, he nor dey sleep, Oluwa go smile on you soon, believe. Somethings things things gets worst, before they get better. - Abi you nor hear wey Chris Brown say 'and it could get Ugly, before it gets beautiful'. - No matter wetin you dey pass through now, make you know say no be you start am, and nor be you go stil end am. E no go fit kill you! - Bros, your voltage pass like dat, no fall my hand o abeg. Even if nobody ginger you, ginger yourself, you are bigger than than sh!t. Correct guy, na man you be o! - My bro thank you so much. |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 12:42am On Jan 08, 2018 |
Abulor abeg no vex for me say i no dey comment since. Na sososo igbo i de smoke these days. I just gat a lot of mata for my head like this. But i blive say one day i go make am.
Befor u ask me wetin dey sup, jus follow my profile go read my diary last two update, you go know say my absence for this your Somalia thread no be mistake.
I never read your updates dem, if i do i go comment on them bt for now i say make u knw watsup.
Peace!!!!!!!!!! |
|
|
Literature › Re: Nairaland Literature Award 2017 by meneski(m): 7:31pm On Jan 04, 2018 |
queenitee: Thank you Na so love be? Shebi u don forget me? No wayo.... |
Literature › Re: New Age(scifi/war/action) by meneski(m): 12:29pm On Jan 03, 2018 |
Lets see what you got! Am gonna go back nd read through and i have got a couple of guys who can put you tru.
Do you copy!
Over and out! |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 7:59am On Jan 03, 2018 |
WHIZKIDEFE: itsandi, you dey hearrrrr, nor say dem no tell you oh! Lol. - Don Meneskia, your voltage high o. High star for you! *collects high star* dat guy can appear any where. |
Literature › Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 10:40pm On Jan 02, 2018 |
1 Like |