Menix's Posts
Nairaland Forum › Menix's Profile › Menix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 305 pages)
bossmeround:I tire ooo.. Na so i go block one chick, we neva even start she don dey ask where is d relationship heading to, mii com tell d lady say i no b trailer driver. |
Kindly look inwardly to confirm if u a wife material, if u feel u re one then confront him. Cous wen we find a non wife material we jst roll 2geda until father Abraham gives her sense to go find ur type.... |
Kingsasian:Nah u talk so ooo... |
southernbelle:Sista I jst dey imagine watin ur slap go look like, Omo FG suppose give u work for pyschia.. were u go fit use ur slap RESET d mental... |
southernbelle:Area!!!!! Nah for bini I don see woman bite man prik comot.. Infact one was posted last week on dis site, same bini woman.. Una blood dey hot pass iron stove.. Watz dat ur queshion again? Eeh bini gal no fit slap warri boii nah, abii Mk she raise hand Mk d warri boii don barb her armpit bear-bear com dye am gold... |
paix:U be dey expect say d money go reach buy cock pit? |
Dat guy nah confirm mumu... Him mate dey quickly drink Otapiapia once d ded is done.. Well him go soon follow devil argue nd devil go chok am fork for neck... |
mytime24:Dat same eye don carry me go torch lite ur pinshure nd I mst say baby idi ok... |
IzonOwei:Nice brains u ve got.. Buh have Doz brains ask itself y can't IBB nd d numerous owners of Oil well frm the north do something to alleviate d poverty of the northern region.. Papa LouLou personified.. |
Haaaa broz u get luck oooo.. If nah Bini gal, nah beta slap get u dis morning Infact nah wen e reach ur turn u go ask d officer weda nah BMW motors show room u come.. |
Saying and doing re only related cous of the "ING".. I will declare my asset public (saying) My asset is with the Code of Conduct Bureau (Doing) As for mii nd my house we will serve the Lord while waiting for Ambo baba.. |
Bia nwoke mu, u haf started discussing family maters in a weed joint ehh kwa ![]() |
Hahahahaha... abeg Buhari nah pot of Beans Wey dey ontop charcoal pot? Abeg Mk him no boil oo, Mk him dey micro wave for the now until we wait 1 year no see any change, then he can boil.. Meantime.. I siddon wiv GEJ for palmy joint dey laugh this administration.. |
Possibly, am the father... ![]() |
Big LIE... Dat was a packaged swallow, see even the soup Wey u drop ontop am.. |
I use am smoke weed.. 1970 brain teaser queshion... |
Like Husband lik wife.. GEJ jst dey Otueke dey laugh dis administration.. Abeg wen d fight reach Aso rock Mk una wake mii.. |
Wow... Datz so unjust.. I swear, bank customers re the most difficult to handle. Buh seriously, some bank workers deserves to b sacked. Especially one fair lady that handles Online banking activation at GT 3rd avenue Festac branch. I hope this gets to front page nd possibly our "corrupt labour" |
I swear the guy nah 3rd world clown..
|
This kind plane go fit locate Heaven's gate nii nd possibly Orbit the earth.. Abeg Mk our Daura King do quick sell our 9 planes go use the money buy This new plane Tyre.. |
Raw kor cooked nii.. Abeg dey should allow these guys kill themselves wiv punch, it will go a long way to stop future occurrence. |
opedaydydx9:Oga wen u don't know sh1t, u gerara out of here men.. Sure u did not read d OP's thread.. @topic.. seriously I spent some days within d skool last year that even when d hostels re opened, its only a few that gets accommodated out of the increasing population of the student due to new courses nd the Bsc education students recently introduced without a corresponding increase of hostel. The worst part is that Bakasi hall that houses male students was divided into two, females now use a portion of it. Only God knows wat art complex will look like cous as of 2003 I was a student there, they re d only "KINDS" that practiced this new phenomenon.. YABA D GREAT... |
It's high time dey allow these Rogues kill themselves with punch.. Self centered imps we elect to govern our affairs.. |
Datz a baby mammi water fish.. |
sandrannna:Staring at those head light staring back at mii.. u can check ur pix |
OP.. firstly take away dat notion pple don't last more than 20 minutes thrusting.. Secondly, I will advise u to start looking for someone u re compatible with once u know u can't fit into that description she jst gave u except one day ur name goo b "Amu Usu" Sincerely u sef no smart, u should ve countered her by telling her that the last Reserved girl u dated always cums nd satisfied.. |
Don't give him shishi!! Open up to ur husband, if he finally divorces u jst use 1 million out of 3 million to marry fwesh blood after all u deserved it... |
Wow!!!! The closing the fridge is EPIC.. I thought I was d only dude wiv such curiosity.. truthlegend:Ow do u intend he explains it, wen he attended Kiwi central school daura. Onward exercise book was possibly taught as a subject there.. @Topic... If u claim growing up in d east nd u never played d cashew game (stoning som bunch of cashew nut in a circle) u possibly grew in d east of Niger. If u never had a wooden box as ur savings account nd wen broke u make use of broom stick to pull out some cash.. |
Com oo, Akpan head nah Thor's hammer? Y d officer teeth no go fall wen him don use ogogoro finish him gum.. |
Raw video kor raw yam nii... |
Was d guy actually trying to make a video abii he was trying to show d world d fine boy in him.. D guy sef resemble suspect.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 305 pages)
) she'll slap you so fast, you won't even know what hit you 

...