Mesopotamia's Posts
Nairaland Forum › Mesopotamia's Profile › Mesopotamia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 65 pages)
cleverj01: Me wey kon b skin dudu nko? D funniest tin ws dat on dat saturday i ws completely dressed in black frm d crown of my head 2 d soul of my feet. Dnt no y sha jst felt like doin itanoda verbal irony |
carlosta: oscaino da milano!!! I see you babahalf cast spaniad/italian. |
cleverj01: Ahaha! Of cus no! I dnt even no wat she luks lyk!hmmmm....if u see her,walahi u go melt.....she's an epitome of an Egyptian goddess |
O lord,arise by fire and let all previous cut off marks for u.i courses remain the same. |
. |
Who taketh my Nokia charger?....Release it now else what happened in 1514 will repeat itself. |
cleverj01: No mind am joor! In shakur's voice, guy y u dey do Aro 4 us na?lolz |
Tommybob: lol..... Sinzu.... No let me catch u oooo.... LolTommyBo-0b,hw va na? |
cleverj01: Bros y d cough? Hope no b TB oh? Lol!nope....i jst mistakenly swallowed saliva in d wrong direction. |
Sadeluhv: Hmmm...verbal ironyu jst lyk to dey wyne me.We all knw dat ma oga mikebis z d main man. |
Sadeluhv: Yes,cos he's my soni trust fynest.He no go wan chop ma eye |
folagbade23: says who?says u.i...,itz undisputed..... |
cleverj01: Hmmm! Say d truth nd shame d devil joordatz d truth bro.....ask dekunmi,beca,bethy,sade,joy and quivah.dey'll tell u hw dirty stinky i am. |
folagbade23: 60k...wah course? |
cleverj01: Ahahaha! Calm down bro y ar u feelin insecure? We ar jst brodda nd sister in christ! Lol!hmmm....brodaz n sisterz in christ....hope sey no vigils and special services? |
folagbade23: abi o, na 60 i score sefall join....u sha be ma boss |
folagbade23: wetin be 75?ur score na |
folagbade23: Nawa oo, sinzu/mesopotamia just dey ignore me since after d exam.... No yawaoga mi,i'm nt avoiding u oo.....i jst felt i'm nt worthy to roll with u anylonger.......75-55.....d diff z a long gap na |
Mikebis: Oga mi mesopotamia i neva no ur score o,iyami sadeluv waitin b ur score oi don post am since yesterday na......55 |
Somebody please tell dekunmi and pretzy that we are yet to know their result.Not mandatory though bt jst feel as a family,we should know. |
folagbade23: u sef u dey blush with ur black face? Green for dat matter.. How e go show?who tell u sey i black?....me wey be colour riot. |
Sadeluhv: No probs bt u neva go see fynestboi ou mean i'll have to take permission frm him? |
Sadeluhv: Na true i talk oi gbadun ur swagghmmmm....I'm blushing green & white. |
Sadeluhv: Pele...drink cold water join wt coconut#CoughsMore |
Afolabi6046: i'm cwiousk |
Sadeluhv: Lolz..why i no go dey jealous.....i no fit dey share u like WI-FI. |
Sadeluhv: No dey bobo us for here joor!...u b handsome!anoda wash |
Afolabi6046: same wit ui hear u. |
Afolabi6046: abi oo my broda, UI gav me a score i neva anticipated buh tank God itz stil gud to go for my course, i knew wat i did, i blasted d chem nd bio nd did well in phy nd eng buh i dnt jst knw wat went wrong mayb itz d shadingbros,wetin u score and ur score.No dey use preamble. |
Sadeluhv: Lolz...i long to see u soon#Cough |
My prayer is that our cut off mark,especially for philosophy should not smoke MaryJ so that it won't be high like Burj Khalifa. |
Na peeps like fynestBoi dey increare cut off mark.Imagine d guy get 60+ for philosophy! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 65 pages)