Mesopotamia's Posts
Nairaland Forum › Mesopotamia's Profile › Mesopotamia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 65 pages)
shakur07: Is dat alli call dat MUMUluabi. |
Fynestboi: U go get am u wnt be suprise dat u nd ur bomb wud be grounded bet me except if no be, SECURITY Wud be tite bet mend u go ship am enta mai country without been dealt wit u tnk say i resemble JONATHAN NI b4 such tn go enta mai country ehn den maybe dose in border dn dey sleep be dat nd i wnt tolerate dat..z it nt naija........enough loop holes to bring in the shipments..... |
Fynestboi: shey na dat one 4get by dat tym me nd USA PRESIDENT GO BE CLOSE PADI to d extend dat anytn nigeria citizen wey wan buy all dose tns 4rm dem i must knw... So gbagbe u cnt do anytn in dat aspect... Go nd look 4 anoda means...4 ur mind....u think sey USA and Naija relationship go still dey intact by then.....if usa no wan sell me doz stuff,USSR,China,North korea,Germany and other Highly militarized country dey. |
Fynestboi: Me gan gan na im be COUP DE TAT so u dnt knw well well well by dat tym ehn SOILDIERS NA BUSH DEM GO DEY STAY, so such wnt be possible |
Fynestboi: Me gan gan na im be COUP DE TAT so u dnt knw well well well by dat tym ehn SOILDIERS NA BUSH DEM GO DEY STAY, so such wnt be possibleno need 4 palace coup sef....Thank God sey USA don invent some drones and unmaned bomber jets......na to send em to u 4 aso villa. |
shakur07: and yhu tink oluwasinzu na OMOLUABib4 nko.....i'm a gud boy.......i've nt slept in d cell more dan 2weeks......i don't drink anything apart frm fruit juice,water and mc d.......i dnt womanize bt i av friendz with benefits.......what else does a omoluabi av dat i don't av? |
shakur07: oya wake Up ..tym for dreams is over...i hear sey u don turn frozen food? |
Fynestboi: Beta hear coz aboro lan so fun omo luabi toba denu e oma di odidi...#gbam#i go jst organize palace coup 4 u. |
Fynestboi: U sure say na NAIJA PRESIDENT U WAN BE OR TAHITIi hear u. |
Fynestboi: dats just a warning to im.... He still dey breathe na just dat he dn ICE.lwkmd. |
Fynestboi: MAYBE WEN ME ENTA AS PRESIDO... #winks#if i hear......na me go be presido....i go jst appoint u as minister of education so dat u go help me deal with ASUU...... |
Fynestboi: i caught shakur 4 OJ aus so i dn lock shakur 4 cold rum nd OJ dey mai aus... Beware u to..aaaarrh!......shakur don turn frozen foods niyen.... |
Shakur i see you!!! |
Taylor184: padi mi,i dey o...bored and lonelyma broda,no be only u oo......na everywhere......ma own even worse...ma area no get pole talkless of light.... |
Taylor184: funny u...as 4 me,i love dz country ganwell,maybe when diz set of rulers[not leaders] are exterminated and i begin to see changes,i fit change ma mind. |
Watagwan,taylor. |
Fynestboi: naughty boi u no lyk me at all naw i knw me ayam gng to U.K WITH FIRST CLASS BID.... So am nt gng wit u again..lolz......bt to be candid,i won learn a foreign lang,maybe french/german/spanish so dat e go facilitate ma visa approval when i'm ready to elope diz goddamned cursed country........i swear if i leave diz country to anywhere around europe/america,i'll make sure i use all d years i've used in naija over dia b4 nursing d dream of returning home. |
I'm schedule to write on day 3 bt i'm still contemplating if to go or not coz i did d putme of a uni and i beat dia cut off mark although d admission list hasn't been released. |
Fynestboi: nd u to ooo is lyk me nd u go follow run comot 4 nigga oo abi wetn u tnk?u fit enta via sahara desert na......bt na MMIA-ll me wan follow and na british airways go be ma carrier.......#wink |
Fynestboi: meso mo gentle ooothumbs up 4 u jare.U get mouth. |
toba: pls spend thaT N100 to vote for NINI and Ayokaitz jimoh or no1 else.I'd rather use ma N100 to buy suya. |
Fynestboi: Farabale.. Wats ur course? u cnt do dat naw u wud wait 4 uI TO INSTRUCT U B4 DNG IT...fynest,watagwan? |
Isaolamide: Why s thread xo dry!where s fynest,m0rgan.sexy,mesotro,hesjay,attah naw?let mak dz tread lively!u.i sud jez say sumtn nawmy broda,diz country don tire everybody.nothimg,absolutely nothing z working.education sector aint working,banking sector z zero,bad roads,no light,even sport gan sef na apology.Na to wait 4 d nxt visa lottery to canada be ma plan nw.......wash toilet,wash corpse while i get myself educated along d line.....e beta dan to sidon 4 diz cursed nation,doing notin. |
toba: please vote for Ayoka and Nini.i voted for jimoh. |
[quote author=Dr.'Hesjay]Dey lol am hope dat facebook inspiration dey move straight?[/quote]i comment ma reserve and i also reserve my comment. |
[quote author=Dr.'Hesjay]Hahaha..dis one wey usernames dey fly anyhow......shey we safe sha? no kee dis sista in christ na... And she b revd sista sef if u no knw[/quote]lolz |
SEXY95: if u think say na me u don jonx be dat oh.i no dey 2gokk.....i'll send u a request on fb nw....itz Psalmuel sammy sam. |
[quote author=Dr.'Hesjay]Choi..wetn i miss??[/quote]u didn't miss anyfin.....jst sum random chit-chat. |
SEXY95: just sent u a f.request the name is Adesewaooh ma God!......so u'r d adesewa on 2go!......i swear i didn't knw.......hmmmm....datz cool.....looking 4ward to av a nice chat wif u. |
SEXY95: so wats ur course nd i am happy for u i was already getting boiled up over this oau-ui stuff thank God its all over.i pray we would also glorify God over this ui admission nd i apologise if my previous posts has in any way angered u@sexy,if u'r really a night crawler,letz make it a date on 2go.ma id z oluwasinzu. |
[quote author=Dr.'Hesjay]You youths of today,whats wrong wif you,una no dey sleep....by dis tym(2a.m).....shakur dey here,my boss,jakesund dey here.. Prof mesopotamia dey here,sista sexy too dey here.... Oga o[/quote]me dey track 1 babe 4 fb ni..... |
Tot we've gotten over diz oau vs ui s-hit! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 65 pages)
If U v nt shared yhur wifey wif ur best friend den yhu r yet to be a confaam omoluabi ..if u v nt allowed yhur fwend to charge his own 95% full battery while urs is like 4\% .hu r nt an omoluabi