₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,771 members, 8,513,607 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:33 AM

Toggle theme

Miller232's Posts

Nairaland Forum › Miller232's Profile › Miller232's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 47 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 1:01pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Shebi we watch Dem for Tv..or I forgot, na Microwave you watch.. cheesy

Ok for those of us wey watch for TV, we see sey Angel's body looks overused as opposed to Maria's..
See maria wrinkled body she no gree wear bikini during Friday party so that we no go see them well *spits* iya arugbo

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:58pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
You don ever touch boobs for your life?

How can you see this kind boobs and no go fit touch am?

Abi na leprosy?... cheesy cheesy

Na you type dey fear to say hello to women...
Iffa don see am say na fake boobs na turn off
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:56pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Old mama with spice!... cheesy grin grin

Old mama wey young pass 21 year olds!..

I love this kind of oldie abeg!.. cheesy grin
How she take young pass 21 years old when e be say na make up picture u dey look
Bring maria and angel natural face pictures
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:53pm On Sep 14, 2021
safarigirl:
Vote for entertainment O

If no be Cross, vote Angel, but vote for entertainment abeg....that is if you must vote.

But, wasting vote on Emmanuel? Haba. Only reason anyone should vote for Emmanuel is because they want him to share Liquor's votes.
Some people go just carry their phones go dey vote boring people like Emmanuel thanks to liquorose fans even their fave sef na boring person
I don't want to vote this week but cross and angel all day every day abeg
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:50pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
I like how Maria boobs don become silicone for ya eyes just because you are just to sucking grandma kind of boobs... cheesy cheesy

Maria's perky boobs anytime. I die there. cheesy grin
Old mama!

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:49pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Deflated boobs fall on you then?

Be like you no like better thing... cheesy grin

No wonder you dey Stan an overbleached dwarf...
Lol sharrap I refuse to follow boobs wey I no fit touch well because I dey fear make silicone no go burst
Natural boobs no fit burst
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:47pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
The problem be sey even with the money if he wins o, the tiny preek no go gree stand.

So how Hin go do?
No be today WMG don dey push you enter gutter he go shock you soon
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:46pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Me too dey trip for her boobs.

How person Natural boobs go look too good to be true... cheesy cheesy grin

Maria is a complete spec..

Total package!

Not like your odogwu wey get small preek, com short like dwarf.... grin grin
It's angels real boobs for me oooh
I no want silicone boobs
grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:44pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Why I no go talk about your odogwu Carowhite with him tiny preek?... cheesy

Hin condition dey amuse me gan.... cheesy cheesy cheesy
Leave him tiny preek atleast 90m will be in his bag soon he can do any lady with the tiny preek even maria go wan chop out of the tiny preek

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:42pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Peace wen I watch no get saggy breasts.
How u wan know saggy boobs when na maria silicone boobs u dey feast ur eyes on
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:41pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
You sure sey you go fit see am with your torchlight phone?.. cheesy grin

Oya gba!
See boobs hiannn!!!! Silicone at work

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:40pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
So you mean peace boobs don sag? shocked
Na wetin sammie talk na grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:39pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Why?

Him too get preek na... cheesy cheesy
U no deserve to talk about my odogwu now ur fave is out of the house her picture Is on biggie's wall

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:36pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Sammie wey bin just wan gbensh her.

You think he's interested in her deflated boobs?.. cheesy
Na lie he mentioned peace too so that means he loves his babes boobs saggy grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:35pm On Sep 14, 2021
Sweetpink:
Kwa kwa kwa
I still cant forget how they gifted her sweets,chewing gum and biscuits instead of opening a GFM for her...lmao!
Malarians swore that she'd be bigger than the show but she is now an Instagram model grin
Lol too bad

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:34pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
[/b]


How you go know how fake boobs look like when na torchlight phone you dey use and na microwave you dey watch?..
grin grin grin idiot guy
Aw far gimme one more maria picture I wan check something

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:33pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
If you bring this angel type of natural come make people choose, the everybody go run!. grin grin

Wetin remain for her breasts again?

That thing wey resemble my 80 year old Grandma own..

Besides Maria boobs are real... cheesy
Sammie will prove you wrong some people love saggy boobs
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:32pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
She be old woman yet looks younger than those who claim to be 21. Good genes I must say.

The Dimkpa old man you Stan looks over 40 with his already impotent Dick... cheesy grin
Lol leave my odogwu out of this
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:31pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
If you bring this angel type of natural come make people choose, the everybody go run!. grin grin

Wetin remain for her breasts again?

That thing wey resemble my 80 year old Grandma own..

Besides Maria boobs are real... cheesy
If I nod you which boobs real grin
I know fake boobs when I see one
Go xvideos u go see types of maria boobs e full there

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:29pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
[/b]

Yes!

You would not understand the pleasure because na torchlight you dey use.

Poverty na bastard!... cheesy cheesy grin
Lol I get ur time today gbegirsoup!!!!
See ur fave even make up cannot hide the fact that she be old woman stop posting maria picture here abeg

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:25pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Atleast the boobs aren't deflated like Angel own..
cheesy
Natural better silicone

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:24pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Go buy decoder plus an android phone... cheesy
Lol mumu I no blame you grin grin
Na all maria sexy pictures dey ur phone u dey use am self-service abi
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:23pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
One thing I know is that una dey fear Liquolions... cheesy

That's one dey sweet me die.

But the main winning na outside the show and Maria is on that part.

She's the buzz all over the media right now... cheesy

How about that!

Stop using chinko phones, go get an android atleast so that you can watch MARIA shinning everywhere... cheesy grin
See maria fake boobs everything about this girl is fake hian!!!!

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:19pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
OMO see consolation lies!

Boma that we watched digging his prick inside angel after fingering her smelly Toto or which Boma?

Cross that we all saw having a quickie with angel and yousef earlier saying same?

Angel the cheap olosho that has kissed all the boys in the house?

Atleast Pere later said it was all talk and nothing of such happened..

But Boma hasn't denied not fvcking and fingering your cheap olosho of a fave.... cheesy grin
Shut up where u watch am gbegirsoup u too dey lie
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:16pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
My fave dey house true true and she's cashing out and living her best life outside.

Infact she said she prefers outside than inside as a result of the love and deals she's getting..

But you are not even sure if your fave is gonna win with Liquorose chasing him bumper to bumper..
How would you even know sef when na microwave you dey watch.... cheesy cheesy grin
Shey WMG wa kere nihuh
Cross and queen top pere and maria
U no dey fear ushuh grin
We no dey joke for hia!!!!!
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:14pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
My fave dey house true true and she's cashing and living he best life outside.

Infact she said she prefers outside than inside as a result of the love and deals she's getting..

But you are not even sure if your fave is gonna win with Liquorose chasing him bumper to bumper..
How would you even know sef wh n na microwave you dey watch.... cheesy cheesy grin
Lol liquorose no fit do shit!!!!
I swear all her bandwagon fans no dey scare me
Whitemoney go win with no doubt!!!!
U don forgethuh WMG saved two housemates the day ur fave went out that door grin
Liquorose fake fans no reach Abeg
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:06pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Mistake Kee you dia!.

Awon microwave watchers!... cheesy cheesy
I no blame you!!! Even if I dey watch from microwave my fave is still cruising to the final and he is currently chilling in the HOH lounge
U That is watching TV ur fave don go house

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:03pm On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Be like na microwave dis one dey watch since... cheesy

No wonder E dey spew trash since..
Sharrap na mistake u already know wat am saying
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:02pm On Sep 14, 2021
handelex:
Nawa oo, all these Malarians are not loyal bayi undecided

Imagine after everything the general did for your kwin you guys can't repay him with your premium subscription votes undecided

Heart of man is wicked oo shocked
After he helped her screw her loosed PP grin with his fingers atleast he deserve a big thank you
Atle

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 11:58am On Sep 14, 2021
Sweetpink:
Kwa kwa kwa
I said it the other day but malarians couldn't accept the truth!
Lmao!
I swear make dem disqualify her pay her oooh at least some gullible fans go open gofundme grin and it will even get her social Media attention people will be trying to look at what she is up to
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 11:55am On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Make Dem disqualify whitemonkey instead you hear?

Maria walked out of that stage through the front door and not smuggled out by guards. That's a win for us..

These days she's busy...Most talked about even outside the show..Has signed to a reputable brand and would soon announce her deals..

How about that?

May disqualification land on your fave ok?
Lol ur ass is pained AF who is talking bout her?? Maria don fizzle out!!!!! She is just another housemate that was evicted along the way grin grin grin you people should get down from this fake high table u think u are she is not that big housemate anymore
Na person wey enter top 5 we know

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 11:31am On Sep 14, 2021
Gbegirsoup:
Decampaigning kwa.

Where did you see this?

We just said we ain't Voting for him period!
Which votes una get votes?? Failed fanbase grin grin grin
Las las mke dem disqualify maria sef for pay her pass this eviction the girl don disappear grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 47 pages)