Sports › Re: Onuachu Out, Ighalo In: Eguavoen Releases Final Squad List For AFCON 2021 by Miller232: 9:47am On Dec 26, 2021 |
Fragility6: Racoon belike i go take back my earlier statement of u having a reasoning faculty of a bat coz bat get sense pass you.Na insult to bats.Now na outside shots u don dey count coz outside shots na extra 3points.Fred dey bench fabinho for Brazil so I no understand d goals u dey talk even d Fred abeg show me when last e score for Brazil..I just dey look u as u dey yan dust.Drop more stupid takes. I don't have ur time dumb dumb Na una type dem dey beat for viewing center for spewing trash Have a good life bye |
Family › Re: Gun Bullet On My Dad's Bed This Morning Thank Uord by Miller232: 11:08pm On Dec 25, 2021 |
Massiveglory: Funny stunt. No video of the bullet Falling on your father's bed. Bullet can't just fall naturally like that. It is an arranged stunt. OK so because they already know the bullet will fall right? U have a fish brain comrade |
Sports › Re: Onuachu Out, Ighalo In: Eguavoen Releases Final Squad List For AFCON 2021 by Miller232: 10:50pm On Dec 25, 2021 |
Fragility6: I can see you have the reasoning faculty of a bat. How many goals does kante scores for France, how many does Fred,fabinho n casemiro scores for Brazil? Kante too dey score n Chelsea players dey celebrate am so wetin b ur point? Sense far from you but I go try lend u small make u reason well.. Argue DMF and AMF with me. E sure me die say u dey watch football from window na why u no dey see road This guy na fool oooh Set ur papa house Fred and fabinho dey score for brazil be like say u dey ment sha see this one oooh Fred still do assist for neymar from defensive position When ur papa no get TV how you go know No dey follow me argue Mikel no good how many outside shots Mikel dey shoot even as AMF or DMF Even onazi our former DMF get outside shot pass Mikel who be this guy?? |
Sports › Re: Onuachu Out, Ighalo In: Eguavoen Releases Final Squad List For AFCON 2021 by Miller232: 9:02pm On Dec 25, 2021 |
Fragility6: You weren't born stupid why you come turn out like this? Mikel na attacking midfielder for club or defensive.Ram...Don't be foolish enough to point out how e started afterall bale na defender before Ur papa foolish I swear How many goals him get for Nigeria How does being a Defensive midfielder stop him from scoring or assisting Didirin all these boys wey just start to dey watch ball Ndidi no dey score for Leicester Declan rice no Dr assist Or casemiro no dey tear goals Fish brain Mikel worst sotay Chelsea players dey celebrate am whenever he score Idiot fish brain una no fit talk without abusing someone Ur brain Like mosquito bite |
Sports › Re: Onuachu Out, Ighalo In: Eguavoen Releases Final Squad List For AFCON 2021 by Miller232: 5:40pm On Dec 25, 2021 |
Fragility6: Iwobi too. Attacking midfielder with single digit goals n assists for 2years Mikel wey Una dey use that year how many him dey score for club and country abeg shift |
Sports › Re: Onuachu Out, Ighalo In: Eguavoen Releases Final Squad List For AFCON 2021 by Miller232: 5:39pm On Dec 25, 2021 |
Why e be say na only 5 midfielders we get nawa oooh Na only ndidi be the only Defensive midfielder sef If he come get injury Nko?? |
Family › Re: A Brief Recall of How My Wife Fed Me This Year, 2021. by Miller232: 10:49am On Dec 25, 2021 |
|
Christianity Etc › Re: Crossover Services Threatened As FG Restricts Religious Gatherings To 50% Capaci by Miller232: 10:07am On Dec 24, 2021 |
e be like day this boss mustapha wan run choko the same thing you people did last year Come hold me as I dey go my church on 31st foolish idiots Omicron kill you there |
Politics › Re: We're In Final Phase Of Campaign Against Insurgency - President Buhari Assures by Miller232: 10:03am On Dec 24, 2021 |
Nasoso talk talk bloody failure |
Politics › Re: Police Gift Passengers In Tricycle Cash To Celebrate Christmas In Delta (Video) by Miller232: 9:50am On Dec 24, 2021 |
This one no be hungry road side popo now you no see him neat uniform and him wristwatch No be all those ones wey dey wear dirty black polo shirt |
|
Celebrities › Re: Iyabo Ojo 'I Was Born Rich, Married Poor & Now I’m Staying Rich Forever' by Miller232: 7:36am On Dec 23, 2021 |
This woman no dey rest  ? Dem use fight water baff this one? Ahn ahn nawa ooooh |
Sports › Re: Arsenal Takes Final Decision To Sell Pierre-Emerick Aubameyang by Miller232: 7:05am On Dec 23, 2021 |
Arsenal mumu sha if no be ronaldo I for say make united carry aubameyang This mumu team think say na saka and smith rowe dem wan dey depend on una eyes go peel ajeh |
Celebrities › Re: Cynthia Morgan To Jude Okoye: I Never Begged You For A Deal (Pix) by Miller232: 9:16pm On Dec 22, 2021 |
This idiot no dey rest?? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 8:23am On Dec 22, 2021 |
stroller9795: Are you done wanking? She no be type of babe I dey use her pic w*nk My JT no even dey get network as I dey see her pic Abeg abeg abeg shift |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 10:31pm On Dec 21, 2021 |
"Uuuwiiuuu" Dem talk say Lagos to ibadan expressway dey somebody fave chest e shock me anyhow Lmao 
|
Celebrities › Re: Poco Lee: Kogbagidi Sends Portable Packing Back To His Village (Video) by Miller232: 4:35pm On Dec 21, 2021 |
Protein0: Unfortunately, that’s how that industry is. Promoters and Marketers bn dey rip artistes off since 1800 Av been noticing that thing since I downloaded the song on audiomack On audiomack the song is pocolee ft portable and Olamide how  The song was uploaded on pocolee's official acct on audiomack they are really planning to rip that guy off To get hit song untop that him lyrics no be small thing oooh If e easy mke pocolee enter studio himself na I support that guy |
Celebrities › Re: Poco Lee: Kogbagidi Sends Portable Packing Back To His Village (Video) by Miller232: 4:16pm On Dec 21, 2021 |
Lee99: No mind the fool if I jam am for backstage for any show I fit use vex shift him jaw Na bad thing I swear that portable guy really needs money to push himself up Person wey u suppose dey give money you still dey rip am join |
Celebrities › Re: Poco Lee: Kogbagidi Sends Portable Packing Back To His Village (Video) by Miller232: 4:13pm On Dec 21, 2021 |
Protein0: You’re right but don’t you think this Portable guy could have handled it better? There are bully bosses in virtually all walks of life. Na endurance and patience be the key. Its too early now he hasn't used 1 month as a known artiste dem don start to dey rip am off Looking at that guy they should be blessing him with money not ripping him off |
Celebrities › Re: Poco Lee: Kogbagidi Sends Portable Packing Back To His Village (Video) by Miller232: 4:11pm On Dec 21, 2021 |
Lee99: Anyone who says the portable guy bleeped up is a useless person, omo you no fit oppress me for this life be you who, God give me mouth I must talk, Bleep them hungry poco Lee, shameless fool, them spray person $3k you no even give am $1k or $1500 because he no need money abi, useless people, yahoo boys forming musicians. i swear bro e be like say you sabi Wetin dey my mind If e easy make pocolee enter studio na 3k dollars u give am 600 how now? Dem release song pocolee put him name for front like say na him get song Pocolee no be big celeb to me after legwork Which dance him sabi again Him dey mad the weyrey come dey form hypeman  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 12:31pm On Dec 21, 2021 |
stroller9795: Before you belittle “waist trainer deals”,remember that your fat pig � is signed by one of them and that seems to be his biggest achievement so far! We no celebrate Am like una Mke e no be like say we no post them na why we just give them one time post But in una own case una go dey celebrate waist trainer deal like Christmas  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 10:50am On Dec 21, 2021 |
All these shameless fanbase wey go dey celebrate Waist trainer deals davido din nack nail for una heads Gbegirsoup and stroller especially |
Celebrities › Re: Iyabo Ojo Celebrates Her 44th Birthday With Stunning Photos by Miller232: 10:42am On Dec 21, 2021 |
Joe4real1988: I dont take any lady on make-up seriously. She dey deceive herself |
Education › Re: LGA Chairman Dresses In School Uniform, Serves Punishment In Oyo School (Photos) by Miller232: 9:06am On Dec 21, 2021 |
Sigggy: Update from SIGGY .ng
Arowosaye Saheed Adeyemi, the chairman of the Oyo East local government, has received huge praise on social media after donating bags, drums, and other items to pupils, Siggy reports.
Surprisingly, Arowosaye stormed the school dressed up in the school uniform and was seen in a viral photo jokingly kneeling down to serve punishment.
Following the incident, a Facebook user, shared the photos with the caption:
“This is a great motivation to the pupils and even the teacher. They might not like him much yesterday but am very sure the happiness in the pupils yesterday, walai no parent can Stop it.
Whether the parent pray for him not, the spirit of those ọmọ ilé iwe will do. Keep up the good work of GSM.”
“Nice one boss God bless you and your family,” another Nigerian Facebook user wrote.
https://campusnews.medium.com/lga-chairman-dresses-in-school-uniform-serves-punishment-in-oyo-school-photos-32d36692b38 Election don dey come dem don Dr fool people |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 9:02am On Dec 21, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 8:53am On Dec 21, 2021 |
Gbegirsoup: I heard whitehippo was flipping his eczema infested small preek for some Liberian male senators.. 
I bet the werey gave those men blow jobs and was promised a seat in their senate.. The carowhite bleached brain believed them just like his dumb fans did... 
I have NEVER seen a more stupid fanbase! Tueh!.  Put some respect on odogwu's name He is a titled man don't be disrespectful u want make amadioha visit you?? Senator Chief Hazel Oyeze Onou Thats the name |
Politics › Re: Governor Sanwo-Olu Receives One-Day Lagos Governor, Ms. Jemimah Marcus (Photos) by Miller232: 7:48am On Dec 21, 2021 |
Sanwoolu looks like someone thats going to be cool to chat with |
Sports › Re: Mourinho To Accompany New Super Eagles Coach Jose Peseiro To Nigeria by Miller232: 7:15am On Dec 21, 2021 |
usecondom: Mourinho is now agba Yahoo using format on Nigeria football federation? First class flight to Naija and in a 5 Star � hotel while his Roma is still crawling like a lil baby. Mourinho dey do jagaban style he go put people for position dey collect owo mi da from them  |
Celebrities › Re: Iyabo Ojo Celebrates Her 44th Birthday With Stunning Photos by Miller232: 6:32am On Dec 21, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 6:23am On Dec 21, 2021 |
Gbegirsoup: Personal dresser just to wear glasses? Shey you dey high on monkey tail ni?
Btw, Oversize designer glasses are fashionable. Ask people wey sabi fashion, no be people wey dey patronize Ariaria market..  Olodo no be to wear glasses alone na the person go dey chose wetin she go dey wear |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 9:51pm On Dec 20, 2021 |
Stroller and gbegirsoup Una alliance just to hate on whitemoney and WMG go soon crash |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Miller232: 9:50pm On Dec 20, 2021 |
|