Mimisboygreat's Posts
Nairaland Forum › Mimisboygreat's Profile › Mimisboygreat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 36 pages)
. |
[quote author=eluquenson]I am older and more experienced[quote author=eluquenson]. Mek una no vex o! She b virgin abi? Hw com she com get |
The rock5555:u this boy u no dy fear face abi? U dy take credit for wetin u no do okwa ya?kida-berry honey i hope our lil daughter is ok? Hw she kicking? Chai! I no fit wait again o. |
Omortolah: waow! Home alone indeed feed me more abegangel i dy miss u die. Wey u bin dy since nh? |
lekinz: Lol....How bouncer wan take be dog keeper..e be like sey u don dey smoke dog poo bahthis thing dn too much o! E be like say dis guy s high on paw paw leaf. Abi he dy sleep on top bicycle? |
lekinz: Lol....U wan dey form wetin u no be for here....ordinary cleanerchai! This boy yaf kill me.**ROCK come bounce this guy outa my prescence b4 he use touch and follow confuse my babes them** N.B. ROCK na my new bouncer n personal security cos i dn sack lekinz. |
lekinz: ***Sees Mimisboy ...Get the f**k out of here...U wan dey enjoy ur Oga food abi**uses my hammer n re shapes his head**come on babe our private jet is waiting with our persönal securities** as for dat boy lekinz i go sack am. He dn dy grow wings. |
lekinz: U think sey e easy make person be bouncer ni....No too dey happy too much ...Na because of Rock (bulldog) shit wey she see na em make she call ur same ....Go pack am now nowso dis boy u dn dy smoke igbo abi? U dn 4gt say na ur oga u dy talk to lyk dat abi? Tym to sack u dn reach. **walks closer to kida-berry and tells ha. Dnt mind d guy na my dog keeper em be**lol |
[quote author=*kida-berry#]lolz carries my bags and sits in the middle of lekinz and mimisboygreat but guy wear clothe na[/quote]babe i dn wear am o! Come mek we kukuma comot b4 lekinz sees us. That guy no dy fear em oga again. I go sack am n employ new bouncer. |
[quote author=*kida-berry#]lekinz and mimisboy were are you[/quote]chai! See pretty babe o! She dy evn find me**running around d thread n.aked and dancing alanta** bt this one u mention lekinz evrytin dn spoil cos em go use dat em big head spoil things.#lol |
All of una wey dy claim say una dy find work and use idea dy toast my Sexy S God help una when i catch una bkos na sledge hammer i go use farm for una head. Infact sexy S leave dis work i go make u the general over seer for my company. Rock and lekinz as from 2day onwards i dn employ una as our bouncer. If anytin happen to omortolah or Sexy S dat day una go knw say i b soldier. |
Omortolah: *resuming duty and talking aloud while cleaning everywhere* infact the rock we need cleaner on this thread oh *turning to sexy S abeg make a vacancy post for a cleaner* waiting for 2day's updatethe person wey give u dis kain work dy craze? D person no knw say u be my wife? Infact come i go make u my director general in my company |
![]() [quote author=The rock5555]na woman also born me. Na heaven i go go if she kills me. |
Jaywonluv: Mr Peter.........ps cum and update bikonuchai! C babe o! U fit be my honey? I promise 2 tek care of u evn if it mins 2 sell rock and lekinz . |
Omortolah: *walks to his side*well for ur information i'm the new Receptionist here u welcome backooo sweery i miss u die! Chai! D only angel wey i get. I gbadun u jare my honey**come dis boys mek una no dy luk us b4 i use pepper water pour 4 una eyes o** |
Daniel2802: You think say you first me reach ritababe.Ask rock na,he will confirm it for you.e mean say u no dy fear my plank abi? Na hammer i go use this tym around |
Choi! I dy miss my wives oo! Sexy S, omotorlah, ritababe and kida-berry. N.B: Any guy who use these 4 angels play with me walahi if i no use plank damage una heads mek i knw wetin cause am. So rock,lekinz,0lemek and 360prince mek una 3 close una eyes wheneva una c them. **squeezes myslf in their middle and sleeps off with my plank on my hand** more update jare@ROCK |
Congratulation ella and the rock we have done it. FP things!! |
[quote author=*kida-berry#]Na you sabi[/quote]eerrmm... Angel i wan tell u sumtin**whispers into her ears,do u knw dat i lov u pass rock?**we fit cooperate? Lol |
ritababe: na wa oh for you ohchie! Swerry i think say u travel o dats y am just doin a little exercise wit them. Bt no shaking u cn stil fit gv me d numba. |
The rock5555: Devil na big learner. I just got involve in a big accident after chiling with my pals, the driver was high,thank God i no wound too much. I go continue tomorow if am strong enuf pls..devil is a liar! Nothing go happen to u abeg. Wish u a quick recovery. |
[quote author=*kida-berry#]I hope rock isn't listening either[/quote]HELLO babe u look good. Can i have a minute of talking to with u? |
Omortolah: Lol...u no knw say my father na ogbonge herbalist, ur thing no fit shake meu neva see anything. I go travel to india go bring anoda one after dat i go travel to my villa go bring anoda one join am. If e no work mek i knw wetin cause am. Me must marry sexy S and u o. |
[quote author=lekinz U this small boy....Again ? ....Na because of Una I go gym since .....No try my ABS nd biceps ....[/quote]chie! Headworld dn come bk o! I tink say police them arrest u 4 over chasing gals? No evn near sexy S or omortolah cos me na jail u go go**LOL |
Livingstone11: guy how far ni.....how work na.....I just dey here since dey observe ....just enjoying the piece... happy weekend ppl esp sexy sapphireno even try am! U neva hear say sexy S na my wife? If u dare me i go make ur head big like the rock own**walks to sexy S n tells ha, honey lets go no shaking** |
Omortolah: *Notice him sleeping in between then pushes him to 1 side and give him a sounding slap* wakes sexy s up asking her d duty of dis dude before i kick him out***rolling on the floor shouting, angel na me o! Ur one and only honey hor. Chie! I knw what to do**runs to a native herbalist and tells him baba give me touch and follow make i knw how this girl go take runaway from me.. |
**walks into thread with my mat and spreads it on the floor** na only sexy sapphire and omotorlah my angels are allowed to join me. So Rock mek u kukuma knack us update. **sleeps off with sexy s and omortalah** |
ritababe: hahahahahahahah**sad** I tink say na me be ur husband nh? BTW which club do u support? |
The rock5555: so u still dey follow anything in skirt for this new year, oya kneel down make i pray for u.ur prayers no dy work jare. The one wey u pray 4 me d other time cause my mama to catch me as i dy chokay ha meat. U b fake pastor |
Omortolah: *waiting with my particulars*chillax i will give u a good job in my company**eyes rock and hisses, no spoil job 4 me o** lol |
Omortolah: *walks to his side hysterically and whisper to his ear* who are u? What do u have that can sustain me?i think u should ask sexy S she'll explain better. Me na manager for shell o |
Omortolah: Atlast here i come, i arrive safely and joining the preacher's son family *turning to sexy sapphire* abeg na which post dey vacant cos i wan apply. Quickly check. Am using this medium to wish all the *house* a prosperous and Happy New Yearyou can join me where am sitting i swear you won't forget me in a long time**winks** |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 36 pages)
?
.
