Miner13's Posts
Nairaland Forum › Miner13's Profile › Miner13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 70 pages)
hmmmmmmmm saltinn i never see your handwriting iooo abi na for sky you dey type |
Hissexcellencie: who be oga soga?mr. korofo |
sugarkemi: anyhw sire!sugarmummy i remain loyal ma |
Hissexcellencie: no Na d sugar wey dey "inside" kemioooop boy make i carry my pipe come, vome lick am |
Hissexcellencie: if this izz true I can live on that amount 3500 for 3weeks ![]() you go fear fear when you see maimi food abi na #50 you wan use buy take away |
sugarkemi: taah,God of thunder will help u ooookai ibon oooooo run for your dear life ooooo you they hear taah oh bullshit na fake ![]() |
Hissexcellencie: I thought its only forks and knives? M pretty sure my sis went with a stainless falsk cos we no get anada type for house. Anywya imma ask her ......if I rememberrubber folk rubber spoon rubber plate rubber bucket rubber pot....................................infact rubber P.... |
Hissexcellencie: m down with nairastake for camp o. Online sumtin....but e go make sense to open betshop &viewing centre for camp oohmmmmmmmmmmm permission from oga soga |
[center] Hissexcellencie: ontop bed, my papa house, mainland, lagos.na the fire wey im carry for head dey talk dis tory ![]() oga ooo |
skateboard watin you here about i.t allowance. a friend said he just recieve alert |
Samguine: Alright bro. Thanks.c.e.o |
adedeji65: habaaa......ennnnnnnnnnnnnh!!! ![]() |
holutosin: i don't rily av a particular place in mind.Goodgal (O.N.R) omo nigeria rere |
sugar wey get kemi abi kemi wey get sugar sugarkemi |
adedeji65: I did I.t @ old bodija road or so......where do u wish to servetoo much familiarity with holutosin hmmmmmmmm! heema must here this ![]() |
Samguine: Please,when is the allowance paid in camp? Early, during or after camping?dem say dem go pay 1500 for first week and 1k each for the rest 2wks . then the main allowee on month ending. dem talk am niooooo |
chloroquin oh i mean cleoqueen longtime |
adedeji65: alloweeee go dey sound very soon brrraaaaaah.. ![]() |
Hissexcellencie: like surebet!no waka long just nairabet ![]() |
Ojestas: dis guy, dnt let me seize ur call up letter o.seize keeeeee ![]() you be julius ceasar? ![]() |
Hissexcellencie: Baba calm down!oya chop knockles |
Hissexcellencie: u mean am?just like baba ijebu toooo sure |
Hissexcellencie: hey, M not sure we've met before.....I'm Hissexcellencie *pecks †ђξ back of her right hand & smiles*meet who before? kiss watin? ![]() where is my daga |
Hissexcellencie: lmao. E be like Dem dey even do blood bunkery. Dem get carry jerry-can suck blood to save against †ђξ next day.jerry what? well, i have unlimited blood in christ ![]() |
Ojestas: i will slippers you. Ojestasmodified |
Is it true that females are wicked and dangerous? WHY IS IT ALWAYS FEMALES? 1. Female dogs become so wicked when they give birth. 2. Female fowls chase people when they hatch. 3. Male lions don't eat humans no matter how hungry they are, but female lions do tear people apart. 4. Females human beings spend average 28years of their lives asking for recharge cards from males....hmmmm abeg.ooo 5. And the most annoying one is it is the female mosquitoes that causes MALARIA. Females get wahala! ![]() |
khemorah: I am not even yoruba.hanhan watin you com be ![]() |
o.....jesta! ojesta where is this boy keee? mother you see your son sooooooooo hmmmmmmmm come on get up and go to bed before i......... ![]() |
Ojestas: dey dere, dey jonzyou know what i am feeling good solalalalalala....... |
Harbosede02: Wen he spends day and nyt on nairaland.and you ![]() |
jesuslovesme123: It is 'A Helicopter'.i just dey like dis queen ennnnnn watin i go do ooo |
Ojestas: what irony! . Everybody knows what you wantshuuu irony kkeeee i am for real jare ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 70 pages)



