Mismak's Posts
Nairaland Forum › Mismak's Profile › Mismak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Sunymoore: You are highly welcome to droid world, Extends hands. Off Your background data on 2.3 or auto synchronization on 4.0+. Use opera mini tootnx.....pls i dnt get u i nid step-by-step xplanation tnx a bunch |
Hello rummiz..... Pls how can i activate my etisalat line on Techno Android P5.... Cos i subscribed for Mb...#1,000 nd it gv me 260mb...but d phone don chop am rem 11 within 3hrs... pls Help!!! |
A big/special shout out to evry1 in dis forum..... #odun yii a san wa sire, a san sayo.....HNY Luff y'all |
[quote author=DRwiz]Barister tailor oyinbo in oda wordx londn taylor even dou u neglectd drwiz 4rm ya post i no go binu i go stl pay my rexpect 2d Boss great write up dude #Bar. T[/quote]Dafidi............ |
BRAINEE123: Omo iya mi...gbogbo wa la ma gba yi wo nu odun tuntun. Chai...baba u are mouthedOlushola......hope u're gud? |
Barry Kay.....laff iyaf wantu kil me oo tnx boo.....rily appreciate u too... d 2nd irumole...Barry wonder of life |
*passing-by* Sori its comin late.....Hapi borndai Johannu.....bigger u i pray wullnp!!! |
merry xmas to y'al |
*passes by*.... shakur, u're highly sighted |
Taylor184: maami,awfa na?dat biodata printout,shey d admission officer hlp u sign amBoo....how r u re? |
[quote author=shakur07]Infact na we dem Suppose give d "broda and Sista of d year"". Na next week me I dey reason jareh. Cos I neva get ani documents ready sef[/quote]*smiles*...abi nah ok...sha collate evrytin on time.. |
Taylor184: i don finish since 10.30am.....i jst dey insyd UI with sum peepz jae...babyfaeze and dapzu guys shud chil for me abeg,...i jst dey close frm work, wil be in Ui soonest.... Lol.... |
Taylor184: you are sighted oh baby.......anytin for me?u beta wake up frm slumber, cos u neva see ur baby oo.... ehn ehn, i get sumtin for u sef, holla my digit make i yarn u... |
shakur07: Wu passed on d spirit of AROISM. TO YHU ??e dey insyd our blood nau...*Its in us*.. bro mi to gbayi...wen u go show face for Ui nau, make i gbori wole...i won con do Pre-clearance bfor 2nd list go comot...cos by dah time i may nt av time again...*bizness tins* |
iamliljozy: Lol,pj's for afternoon?make una drop phone numbers shais it nor cloth ni..? anywais, me no won show for person 2dai...*resumptn tins* Kc nd Tay...i seeth thee |
Taylor184: me,mysef and I.....nd me too....i dey infront of d building u are...jst look up, u wee see me der....NOTE: am puttin on a pjamas! *cover face* |
e ku clearance oo.... how is it goin? |
fynest wer art thou...? did u attend d Lagos Revival @ Police College Ikeja? |
[quote author=shakur07]I Wantu use ds medium to Show ma Appreciation For wah Yhu guYs did Yestdae...Am so GRateful Ehn !!! I will gifff Out one Wrap Of Weed and 1 bottle of dry Gin to each and EVeryone of yhu wEn resumption. Reesh !!![/quote]minus me sha.... na d irumoles nd d eru ikus, u go dash alof dem to.... *anywais, how ws ur outing? |
[quote author=Attah Ojoma ]Lng tym! [/quote]OJ.....its bin a while oo...hope u're gud? |
Hapi borndai to my one nd only switest e-broda..*Olamide AbdelShakur* wishing u many more gud yrs of fulfilmnt dear!....Ggmub Igba odun, odun kan..... Av fun! |
[quote author=Taylor184]hehehehe......i felt like cryin d day dey announced dat stuff....but sha,i don port to MTN.....and if any new browsin stuff don dey,notify me abeg [/quote]hmmmm.....awof masters!...#PartnerInCrime# |
My brodaaaaaaaaa ghen ghen ghen...my broda iyaf come....*dancing* |
Taylor184: A kiss for you sweetie..I piry u....smh4u |
@klenz..Issokay btw, am nt ur frnd...am ur *sista in d highest rank*.....#tongueout how's u? My bestie nd my boo u'r both seeth |
Taylor184: yea...you knw as e dey go na*winks....* |
Taylor184: And im sad.....Reasons best known to meMe too....*shines teeth* |
tosenj: Yeah I knw of sme1 she chose Sociology as her fall back course and she was givenok tnx....i chose sociology nd statistics as myn tho' #It is well... |
Sadeluhv: We luv u too sista of life.Maami..tnx soooo much for ur cals nd a big thanks to odas wu showed der love nd care to MISMAK *to dose who r angry @ me....may d gud Lord put a spirit of ease into thy heart oo* Teampeace.......TeamAyoade |
[quote author=Ai-bi-ke]mismak xo na here u cum hide.. Infact UI is really not doin well @all..anyways lets b opful,thy name shal b out on d 2nd list IJN[/quote]amen oo Pst Ibukun.. boo ni, so wa ok? na here i put my head oo |
[quote author=crispin kc]hey my course mate of lyf hw far nah and hey mismak my dear to say i hv missed to is an understatement i love u to i pray we get to see[/quote]Kc of life |
dapsondou: Equally?dnt mind him...i wee scold him for dah... btw, did he deliver my msg to u...? if nt, ask him wah i sent to u.. |

[/quote]OJ.....its bin a while oo...