Mismak's Posts
Nairaland Forum › Mismak's Profile › Mismak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Ifyx: do u knw Wıllıamz estate near dat polıce statıon?yep |
Mesopotamia: sure i do....mismak lives around oke ira too......u remember dat warehouse at bayewu close[nw converted to mfm church]?my haus is nor far frm 2nd junction....jst a walk down.. |
[quote author=Osasu99] chai see as this men just dey intimidate us becuz na lag them dey stay abeg who for hia dey stay BENIN |
[quote author=Mesopotamia]be lyk sey u no knw sey i be ogba boy.....na dia i grow up[bayewu close] and i still gat my links dia......if d thing worse,i'll sleep at my sweet@ place 4 oke ira or my dude place at ifako.[/quote]#smiles... |
[quote author=FrancisTony]excellence hotel @ogba not far from my house. I can house u if u wish buht as in ibo boy u go pay sum cul cash.[/quote]criously?....i stayd @ scnd oke-ira, dats tru excellence hotel..wots d name of ya strit @ aguda? |
Tommybob: hahahahaha...... He is nt frm Kwara ooo.... Him b Vc cousin.... lolLol....i see cos me wey chose dem for 1st nd 2nd choice sef neva geh anyfin.. |
[quote author=Dr.'Hesjay]@Tommybob..they always choose cutoff na.,.. Its not really cutoff o..Not everybody who meet it will be admitted..It simply means that is the lowest score you can get to be admitted.....But other things like connection,State of origin et al will decide[/quote]abegi, ders no cut off mark anywer,a guy of 44 got admitd wer anoda guy wit 68 nt bin recommended for admision (d same course) u're jst fortunate nd lucky dats al...*connection speakin btw are frm kwara?...(cos unilorin dnt giv out core course (mbbs, law..etc) to non indigene, 2nd choice for dah mata) |
[quote author=Dr.'Hesjay]Hahhaahha..#lips sealed#.. Maybe maybe not come to think of it....Cutoff is 220/65...i had 240/68....am i not qualified?... And my olevel is distinctions al thru...... Aint i qualified?[/quote]abeg forget dah tin...i gat a guy 1st choice nd got 72 mbbs nd anoda one 44(nt mbbs sha o)... na strong connection nd long leg... so notin lyk merit list for d skul jawe . smh 4 d skul sef |
#Sighed... |
@knennie, congrats dear...api for u @kahy...tnx a bunch! @tunji....d list is out o, check ur admission status oo..best of luck! |
@crispin, if u won vex, make u vex jawe...anywais am here.. @hesjay, congrats dear! #Nothappy |
@sinmi, tnx dearie!....d tin don taya me oo...neva geh any sms oo. @Lolade nd Abidemi congrats dudes, am happy for u both... . . wer's joscotea n pittarz....? make una com share ur testimony oo #It is well# |
@tommybob are u d same johntosyne? |
nope... Ondoabeg, who b nobody wu quote my post....? |
[quote author=Johntosyne]kk .... I didnt attend dat of CACYOF coz i actually tot ui was goin to conduct her exam yl am away... Ol d best[/quote]ok u stay in lag...? |
Johntosyne: xo ure a cac memba..... ll u go to d vigil dat ll b held today @ ikeji?...One fold, One shepherd dats Pentecostal nite rite?...am nt goin jawe i went for CACYOF sha...Ikeji III... dah ws Aug 28 -sept 1 |
Johntosyne: .. Yeah!! Got it.... Na no 1 tinz.... 901.... Startin anoda centuryu try gan....clap for ursef (papapapapa...pa!) |
Fynestboi: [color=deeppink]ok which church be that?[/color]CAC....@ogba |
Fynestboi: [color=deeppink]i dont kwn oooo i just feel like chatting here 2dayiyen na da!.... read my signature... |
Fynestboi: [color=deeppink]see me i didnt concentrate another person has it already#tongueout |
cleverj01: Hope am d Author of d 900th page?chai!....for ur mind c'mon wake up frm ur slumber Lol# |
easyson: If you hear ur name answer present...ifyrobert, quivah, mismak, attah, dr hesjay...present Sir!... na u open d 900th page...hmmmm congrats, wit dis u've don wit ease... I soak my mouth into d blood of d lamb nd i decree to y'al in dis Ui Nland family....'ur Admission is sealed above' Lol #ama in spirit# |
[quote author=Fynestboi][color=deeppink]really now wey i don kwn once i step into this thread na you i go first greet ![]() flexing with who flexin in church noni...(decor tins) |
[quote author=Fynestboi][color=deeppink]ahahahahahahahah ![]() so indirectly telling me that i dont greet you faaa... idokay ooohope you dey enjoy the weather faaa [/color][/quote]ur case na weather....sumtyms u do d most tyms u dnt..:p jst flexin here jawe...Tgif |
Fynestboi: mismak awa u??my masculine sake....ayam gud oo (dis one wey u grit me...hmmm) e mean say my afternun nd d rest of my dai wil b gud niyen... tnx tho' |
[quote author=Khay_tunechi]yes i am.. Pittarz007[/quote]aiit.. |
[quote author=Khay_tunechi]frm 2qo...to nl...[/quote]Oh!...u're pittarz rite? |
omodave: gudmorning everybodymawnin bro... |
[quote author=Khay_tunechi]lol.. amen hallalujah... BTW, *mismak* u still first me reach here ni..[/quote]dnt get u.....? |
[quote author=sinmisolaoluwa]ahhhh....LOBATAN! Wetin unilorin go cause for nt releasing ds second list ehn! Na hin khay don dey soak mouth for the blood of the lamb. Chineke mee...[/quote]so funny nd kinda frustratin jawe... buh d guy no take am play sha...'na to dey decree sure pass now'.... #mountain tinz' |
[quote author=Khay_tunechi]loollii,, wetin man pikin qo do?? serzly, itz awfully frustratinq.. and FYI,, ah b confirm, dyed-in-d-wool deeper life boi o.. so wen i decree, it qets fvckin establishd![/quote]#GBAM....sealed! |
[quote author=Khay_tunechi]oseun jwor *Sinmi*.. i bin qo para 4 COMSIT 2day qan..and d man say make i just chillax.. hin say dia cant b any mvmnt list till afta dem paste 2nd list.. him say movement qo happen durinq or afta 2nd list.. Therefore, as of now, i don join d 'release the 2nd list prayer ministry'.. And so i stand on d rock of aqes, and i soak ma mouth wiv d blood of da lamb...and i decree... Oh thou 2nd list, be releeeased IJN!![/quote]Amen!!!....ijn...Settled... Lol...d Pastor! |
now wey i don kwn once i