Mismak's Posts
Nairaland Forum › Mismak's Profile › Mismak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
[quote author=Fynestboi]u no dey fear abi na me be rat, shakur abeg no hold me ooo, criously i go wound pesn 4 dis place rarararara ema bemi ooo *carry robe and basket with broom*[/quote]yeeeeeeh!.....hmmmmm i piry u i luk wer koboko go chop for ur bodi i no see.....i go wound u bi ko faint*.....showin up my power* |
[quote author=Mismak][/quote] |
[quote author=Fynestboi]*Cums outside with boldness* i dey here *shakur no tell u say gun dnt kill me in d mawning/aftnoon nd evening* oya shont am cum and c wat appens nxt* * eh eh 'clappin....I go wound dis little rat oo... if u sabi im face warn him oo.... cos am undareable...*standin giantically...u com first! |
Mismak: @fynestboi |
shakur07: as for dat gambling stuff na hn i go add u for 2go ..abeg drop ya username asap **Oleeeeee.....ofon nla! |
[quote author=Fynestboi]yepa nile sha dnt cnt believe dis..., mojisola oma baje ooo, iyen emi... ooooh...na me baje gan abi.... *frown face mokan abuku* [/quote]na me baje gan abi?.....*cocks gun for....*runnin afta u, oya com outsyd oo wer r u? |
Preciousify: @unilorin nw.waitin 4 d exam. God help us o.batch5.microbio.best of luck!.... |
fenk God d so cald putme go finish tmao....ma we kuku knw d cut off marks for each dprt nd courses sef.... anxiety don overthrown person hart jawe....*hopeful |
[quote author=Tajudeen40]pls i will like to know if cut off will be based on dept performance because am a de cand with 44 pume score answer is highly needed thanks in anticipation.[/quote]hmmmmm 44%..omo u no reesh average oo....God is ya strength sha! |
olumbha: Juz comin 4rm my exam centre omo D exam strong ooo...d exam yii (strong) no b smal...na so e be on monday wen i had myn... best of luck tho' |
dis okun yii, o yi gan losan yi o... d thread seems dry... shout out to; fynset, shakur, taylor, artesunat, shade, Oj nd odas...thumbs up guys! |
Mesopotamia: confession:I sent a request too[oluwasinzu]sighed*....beta i got it alwedi |
mathew4real: Pls any info on UI direct entry?same here oo...me sef dey chil for direct entry info....don wit Unilorin tho' |
[quote author=Fynestboi]u re indirectly refering to me ryt Dats gud of u.*oya add me naw b4 i provoke *tongue out* *adexistic*[/quote]didnt mention name tho' .. buh, o baje gan sha...na me go add or u add me?....onibaje omo kekere .... ![]() #face covered |
[quote author=Sadeluhv]lolz,gud a.m[/quote wotsup with u? |
shakur07: yes oh na so guys for ds thread be ** u go cee sum unwanted requests naogottin two uninvited guest alwedi...buh it is wel cos i cn handle dem mysef....*justice loadin |
[quote author=Dr.'Hesjay]Hi ma'am......funny u.. u could hv requested 4 his own username......u r a gurl n its nt advisable....u shld knw nairaland is full of different species n some pple wl stl disturb u.....**u shld understand** and whats that..? Is dat rili ur number@ur signature [/quote]tnx man!..av gottin two alwedi..nd if der mission is sumfin else, den i gat dem blocked....vewi vewi principled..tnx tho' |
Mismak: ise noni, u n ur amugbalegbe(s)...nd mind u, if u didnt request for it, pls dnt add me or else.......am nt gonna accept u...#tongueout#... a word of advice u knw* |
shakur07: ise wo niyen**winks** maaam can i av ya 2go id * do me ds favourise noni, u n ur amugbalegbe(s)... shey shade nd Attah no go com cut off my head so?...anyway its! mojisola650 |
shakur07: good mawning maam *ao was ur nite **twas cool...urs? e ku ise ana o |
habhidhemhii: 58% accountancy...I don die?awwwww......?me wey score 50% nko o Accountin..lets jst b prayafu nd hope for d best!...lobatan! |
*strecthin + yawnin*...gud mawnin tho'.... ao ws ya nyt....?to my main CNN men in d haus...Shakur, Fynestboi, Taylor.... Tgif, do enjoy ya wkend ahead!. gbam* |
Sadeluhv: @Mismak,mo seba agba o(a salute d elders o)Shade, wer d agba dey?...*lookin back to check* u r mounted naw |
Taylor184: oluwaMojisola...abeg eat ur fud o....hope u ar gud?me dey ooo Oga Taylor |
awwww don myn on monday batch 1 olumidaie: u funny oh! |
u guys no allow me eat my fud since oo...laff don comot my eyes...*yeh* eyes waterin... shakur, fynetsboi, taylor, nd odas kudos, thumbs up guys!... shade n Attah y u girls dey beef me, even witout commetin...anywais shakur, na new gurl u saw, u con geh hope...u go soon learn UI economics De aspirant |
habhidhemhii: pls what was the exam like? am also a de acctncy aspirant my exam is 2moro batch 5its diff questns on diff system... mine ws like 70% Bio n Chem...jst 1 kwestn on current on affair, maths, den d eng were fair enof for....dats al! 50questns 30mins best of luck! |
[quote author=saheed2532]last year and last two years direct accounting were 70% but this year no one can tell. Due to the situation on ground[/quote]sighed* am hopin for d best...Ijn tnx a bunch! |
olumidaie: biologydats key point on biology! |
Yeh!.....egba mi oo 50% for DE Accounting...wots my fate oo.... gud mawnin landers! |
[quote author=Phinity318]Mismak,am sowi,I havn't logged in to my 2go,wil accept ur IV as soon as I log in,am still in ilorin too,wil b livin soon sha!I stay @ alpha road adewole.wat ws ur score?mine is 62% wats my fate people...Direct entry political scinece..nd wahs the cut_off mark?[/quote]am @ Tanke oke -odo nt far frm d skul sha... mine is 50% ooo....dnt knw my chance for now;Accounting wil b leavin for lag today...possibly! |
Phinity318: @Mismak Screening Batch 2 nd yhu?I'm currently in the school now....anybody arrived yet?i added u on 2go u didnt accept me anyway, i ws batch 1...buh stil in Ilorin tho' ao ws ya exam? |
Dats gud of 
when I was already at the batch 4 waiting place