Modestofynest's Posts
Nairaland Forum › Modestofynest's Profile › Modestofynest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Meanwhile majority of his relatives are in the village dying in penury Sha Nigerians and stupidity, I can bet my life this man is an afonja make them show him full name |
Wasted resources and food, if them carry the food we dem take feed this idiots feed dog self e for even better because dog go born pikin u go sell them make profit buh them no benefit to the family and society at large. As an economist we will say they are waste of scare earned goods and services |
All hail President Goodluck Jonathan sire u made this come true |
Mtceeeew this na forest all this na garden na come my village come see forest even to snap pix self fear no go gree u |
That's why when am Niger Delta University (NDU) I Hardly go home for weekends, the road too sweet so most drivers feel they can fly on it sorry my dear I know this girl oh |
olawale780:If work carry u go borno state u go go ? |
olawale780:If work carry go borno state u go go ? |
Me come Kogi state I dey mad |
That's nice he died in active service |
Brother wetin we Wan take this thing do say our village winches for night ![]() ![]() ?? |
Igbo people can not
correct somebody
without adding insult as
a suffix....
1. do it like this, imbe!
2. press the red button,
Anu!
3. Hold it for me,
Oluku!...
4. Get out of here...olodo
5. Give it to your broda
mumu
6. Go and baff jor, Ezi!
7. Go and do your
assignment, Iti!
8. You better wake up...
Edi!
9. U can never mind ur
business.. Onye asiri!.
10. Where are you
coming from? Agaba!
11. stop writing on d
wall. Anuofia!
12. U forgot wat I told
u just now ode!
13. So the one u eat is
not enough,akpiri!
14. Who put your mouth
there, enwe!
15. Is that where I
asked you to put it,
Ewu!
16. I know you are
laffing now. yeye! ... |
I will not be surprised if they are hired thugs by APC na amaechi way the lizard of ubima |
Two million Naira per month sire |
Madame nothing to advice u because u brought it on urself when u dey slay queen for social media dey pepper dem gang dey Insta gram, dey party dey sleep over for men house, u no remember say na school u dey now wey reality done dawn on u, u dey seek for advice now, abeg jooooor go face ur extra year u Wan graduate with 2.1 Naim u no serious from year one na year three u want make am 2.1 see lemme tell u the bases for a good result start from ur year one. U can't just jump from a cgpa of 1.89 to 3.50 just like that in year three it's not possible, expect u go dey Bleep ur exams and record for upgrade that's all |
Why him no go gree u no see say the guy na small thing him take escape slowpoke so when him see this kin sharp osholo wey gree for ram why not, no normal thinking guy go agree with this Kinda arrangement expect u are retarded. |
I don't know which state u are cause prices varies from state to state buh here in Port Harcourt last time I checked when I thought mine was screen issue not knowing it's the flex they told me 13k that's about October time add the inflation in Nigeria now let's say 16k or there about |
He is GAY end of story |
OP is that girl ur girlfriend, cause she looks like one of this missing chibok girls oh....... |
No wonder she no dey carry eyes see fine man, so that all her offspring go be fine fine children's |
They were all shouting Sai baba Sai chanji so no pity for them let them eat their change now. Ndi ara |
Who shout snake abeg conductor drop me here make I anchor here lala dey road they come |
Benin people becoming unbecoming Sha it's not there fault they are close to the afonja they behave like them |
Check that woman lineage she is from the South West, or she has friends from there for her to have such barbaric mindset.
|
That one na him matter, our matter now is we are looking for our President that's all
|
Can someone call the names of the fools for me I forgot my spectacle in the church today |
OP what's with all this ur wanna wanna u dey osogbo dey form American accent abi, God go judge u |
?