Mofuflex's Posts
Nairaland Forum › Mofuflex's Profile › Mofuflex's Posts
1 2 (of 2 pages)
ABEGII MAKE UNA LEAVE TORI, DANA IS INDIAN JARE........ LOL @ DANSA -DANA JUICE RELATION. Na God dey safe person oh. I wan laff faint |
Set to all the time. If there was any plan to tackle this singular menace, no need to tell us. If the so called SA's aint clueless as charged ,then surprise us Nigerians for once!! |
mtschwwwwwwww na today.! Abegii ,next news jaaré |
@ OP, the caption is questionable. i dont see how a house gutted by fire in Sabo ;Auchi tags-on to bolded "auchipolytechnic off-campus Hostel" Imagine some of the parents of these jambitos reading this @ a glance. Pls lets be guided. |
Omo babes dey vex for hia o. Make we dey talk am as we see am o. Genuine love does things differently.....u'd never imagine what more u'd do than just going down on bended knees. But these kind digital babe/wife now no send oh, u go beg tire ur knee go chop 4 ground and then Nada! |
Na today, Abeg if this MD guy no get wetin im wan take start make he put another tory, |
[b][/b][color=Black][/color] omo na GTB with speed |
d guy b don dey try dis days sha, don begin fall out like big boys do u know or wat do ya tink, as like "e b like say" n odas. 1lav |
1 2 (of 2 pages)