Moneyest's Posts
Nairaland Forum › Moneyest's Profile › Moneyest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
AududuNine11:Exactly my chief |
AududuNine11:Chief u mean among Chuks' lessons? lemmaot:https://www.nairaland.com/5795776/page1-updated-19-5-20 You can ransack the thread and choose the option that best suits you. The thread is now closed sha so dem dey telegram now: t(.)me/chuksbaby [remove the bracket] I went for prolific so if you have any questions concerning that one, you can contact me |
I want to really appreciate the young man who initially directed guyz to chuk.sbaby's thread. I no sabi how to pray but wetin I know be say, E no go beta for your enemies. You can never be a helper and die a beggar.... Have actually made a few hundreds of dollars from chuks' lectures and I want to say thank yuu my good brother. You are a good man and e dey pain to know say one pant wearing ancestor dey somewhere dey do shakara for you. u beta tell her to quit deceiving herself and grab her copy now coz if she loses a good guy like you and mistakenly crosses my path, e don red 4 her be dat. E no dey hard guyman to promise heaven and earth. No be to buy one Aba made ring and the ediot will permanently hand over the password to the hotspot. Once the last drop of juice is extracted, I'll simply dump the roughages into the farthest trash can and move on to the next That's how bosses do. That is the signature of a senior alpha male. Simproyals and agama lizard can keep washing pant till 4040 make I drop d shayo wey dey my hand jooo I dey come
|
Ent3rpreneur:.
|
AududuNine11:The boss man himself The lion of the tribe of brainly The intercontinental ballistic missile The king of the jungle The nuclear weapon The battalion The beast The scorpion The bulldozer The steel hammer The viper The war The crime The fight The liquid metal The indabosky pahose Who goes you? Who dares you? I remain loyal till 6065
|
Wetin cocoyam leaf no go see for mad man nyash ![]() Guyman dey find way wey him go take reduce him age make em see if he go fit grab beta Real Madrid contract like Taribo west my man....na the same age wey my ewure dem dey carry brag be dat ![]() True true, one man's food is another man's orgasm Wetin una wan yarn una papa wey my niggar Davido never hear b4. "This Davido is very childish. He's a boy in a man's body. He needs to grow up". Before June go end my guy go don do another audio proposal to chioma with covid organics in a new music video and all of us go rush enter youtube. Guyman keep raking in thousands of undiluted us dollars while u keep growing more matured ![]() If u know say u never gather up to 5 milla and u dey talk about maturity, u be real mugu ![]() |
Mr Entrepreneur u diz coconut head wey no dey hear word ![]() Sebi I tell u say no be everything wey carry "f" for moniker dem dey chyke. Instead of u to thank me, u go one corner dey foam 4 mouth. Imagine diz kain pesin wey d only tin she fit carry boast 4 diz life be say she don dey nairaland for 25 yrs. u no dey see say na ur ancestor u wan date Pesin wey senior ur maleeInfact e beta make u go dey find amadioha wey dey wear pant. Diz one no be am at all |
quasarJose:I am not bitter, have never been and never will be. I just don't take everything I see at face value. you are a green snake and I'm just about the only one who is well positioned to see beyond your dirty camouflage. So, because of the incoherent balderdash that you managed to conjoin, you now felt worthy of a mic to seat an audience like a bunch of lousy creche babies and have them feast on your saliva...No way... I understand it's quite frustrating to note that not everyone is as daft as you presumed but it is what it is. Just take a healthy look at the pile of absolute crap that you dropped in a single setting and u expect someone like me to fall hook, line and sinker. Initially, when I asked you why u no gree show boyz format upon say u don tey 4 the system, you managed to mumble a few disjointed junk. Guyman had to lock up make e no be like say I dey find something wey no loss. I keenly observed as a few people tried gobbling up your ballz as per the messiah wey dem dey find since who will leave the thread awash with first class info but dem no know say ur own selfishness na follow come. Na so u just dey nak dem general bunk wey no get levelz. Can you in all sincerity compare the dogshit u kept dishing out in the guise of aid with the way nine11 literally spoon-fed a lot of guys here?. Dude kept bisecting and dissecting all types of questions thrown at him. He even inboxed a few guys to help them cross the STEM hurdle. Damn!! man is fvcking smart and selfless and doesn't need to yell like a toddler on a diaper in order to command loyalty. You said bigwigs should be respected. In other words, you are a bigwig and deserves respect. To slap dat head wey be like Oshodi flyover just dey hungry me but I go try maintain. wetin u don do wey go bring respect abi guyman go just dey troway salute 4 the money wey u dey put 4 ur own pocket. A chop and clean mouth mofo like you wey no send him co-niggarz. Just imagine the ode. The time wey u start work, u see create topic button, u do eyes right. Boyz for hood ask u 4 control, u say na God. AP letter land, u no allow pesin see am. March pay slip drop, u no show up make guyz wey dey crash know say we no come here play; but as dem change am for u, na so u rush come remind us say as dem sack u comot, na we be d next wey dem go bounce and I can see jonesing boyz thanking you for wishing them happy sacking in advance. Na now u wan give boyz ur contact ba? Wetin we go carry ur contact wey don cast do now? Mugu If you think that this guy is the best thing since sliced bread then don't bother searching for your lost brain, you actually never had one at the first time of asking. |
I can also see a once notorious but retired and expired 'use and troway' who has always sought the best possible means to gain my attention but today decided to give a shot at reverse psychology. No be today the shenkiz dem jst dey matrix. Imagine a stvpid illiterate who cannot properly construct a single grammatically correct sentence without disgracing her ancestors in the process also wants to use me to clout chase. Damn!! How are the mighty fallen? "buh on a seriously note, am not like u. my woman of the year still goes to the hoe of this trend." You should ever remain grateful to nine11 cos u would have been at ur regular spot in Sagamu offering ur services for ₦200 to potential customers or even ₦100 due to low patronage caused by situation of things. I saw the bleached up pics u took in a client's car while being led to a slaughter house as u shine gworo teeth like sacrifice wey dem drop for sango. Tomorrow one innocent but hopelessly castrated homo habilis will go down on both knees and invite this catastrophic illiterate into his life. Stvpid use and troway trend. Abeg carry ur market face front. Guyman dey find fresh fish.
|
My boss no vex. I got the scope but I just have to be me . I simply have to react |
AududuNine11:Na lie joor. Me wey just dey start. How much I don touch? Like Mr Ken will say, I neva reach to untie ur shoe for now. I remain your boy till further notice. |
O boy I can see a few lifeless bats copulating and having multiple orgasms on my comment. Inconsequential spineless monkeys that ordinarily wouldn't have ever been able to grow the prerequisite ball circumference to stand 80 miles away from my quote button are having a time of their lives riding on the back of group weakness. The maggots cannot yet fathom what is happening before their very eyes, "so, the wild beast, the devastative tornado, the rampaging cyclone, the cataclysmic volcano, the lion of the tribe of money is finally being dared in our generation. Wonders shall truly never cease." Why didn't you porcupines attempt coming one at a time and see whether I wouldn't decimate you into micro particles and have your carcass promptly fed to bald castrated vultures.... Anyway, I know it's a ploy to get me to offer you free advertisements but guyman no fit fall maye laidat na. If you want fame then you gotta work ur socks off for it but if you want help in resuscitating ur sterile monikers then contact my manager. My fees have always been very affordable ![]() |
AududuNine11:The boss has spoken After u na still u 4 fingers in the air for my boss
|
UrFears:Not today Not today Not today.... quite busy at the moment. Maybe within tomorrow I'll try to make out time for insects. |
[s] quasarJose:[/s] I have never seen such pile of total garbage |
GentRoyal:Reshpet ur shee maaa Pish!! So, this is all you could muster after 3 days of strategizing on the best way to hit me hardest. Chai..... e no go beta for the person wey turn my man to Leticia. Na me talk am In your mind, "Dis guy don fvck me up eventually. E don tey wey I dey avoid him trouble but he swear say em no go rest till em tear my nyash open. People no go take me serious again ooo. E don be for me. Wetin I go do now? well, all die na die. At least make I try reply am small make e no be like say I dey wear @lways ultra true true". I know say u piss for ur knicker two times before u finally managed to hit the submit button...but you just had to do something I perfectly understand bro and that's the reason I'm not gonna strike back at least make I no finish the small image wey remain. What I dished out was an advice and not an attack and if I somehow decide to strike, I will simply condemn that moniker. I will reiterate, you are a man and the Supreme being couldn't have been wrong making u one for goodness sake. Learn how to put ur foot down in difficult circumstances without giving a damn whose ox is gored and without fear nor favour. Which one is "I may be wrong, it's just my opinion". Are u the first person that was wrong for fvck sake? So bloody what if you were wrong? It is your opinion and any godforsaken malnourished specimen who can't keep up can always order for rat poison. You had to wait for a day or two to be sure you wouldn't lose support if you reply me.... that's not an attribute of a complete man. A real man dares to do and damns consequent repercussions. You must learn to speak in commanding tones so much so that the echo of ur voice causes serious vibrations and leaves behind an earthquake hours after you have left. The way/manner u respond should be a thing of bother to me coz I no go wan carry my daughter give weakling wey go leave am run inside house, go change pad upon hearing gun shots and thereby exposing her and my grandchildren. You can hate me all u want but the litmus test for truth remains bitterness. The mere fact that you managed to foam from both sides of ur mouth is a testament that my message perfectly penetrated into where I wanted it. It is what it is. I can't wait for you to leave the simp club as I have already made plans to welcome you into the brotherhood of distinguished ALPHA MALES...but for the meantime, Happy simping! Pish!!! |
Youngson88:u don minnit? Nice 1 bro |
TheBlessedHero:I no sabi dere plan but If e no dey affect d small pepper wey guyman dey take see front den no yawa |
GentRoyal:Young Man grow iron ballz and learn to express yourself coz I'm sick & tired of seeing all these appear nice premium sycophancy. Why d actual fvck would you add d bolded for scrap sake. Say what u wanna say and damn d consequences without all those pieces of dry sh1t dat normally accompany ur lines. I still dey wonder wetin go make me try to appear good or preserve some silly reputation to the extent say I no go dey free to yarn wetin I wan yarn again. d mata b like guyman wey August women flank 4 danfo and him no fit put hand comot him gbola make e see fresh air take. Common man! that's the height of nonsensicalism I no go take shame chop winch because I wan be good boy and I don't give a damn what any freaking scallywag thinks about moneyest. If you don't like him, that's your problem to solve not his and he remains unapologetic which means that u can always shove ur opinion down ur hairy wrinkled ∆sshole Damn!!!!! |
I just enter the site com see say dem don demote ur guy from brainly expert to ambitious. I no know wetin da one com mean but E get pesin I sabi wey if na ram em 4 don para write long letter give dem make dem change am back to expert or dash am two likes or thanks well, as far as dem still dey allow guy man collect small bar wey him go take dey see front, wetin concern me? even if na to nak me chief security senior amphibian who title epp ![]() |
AccessME: |
Omoba7:So, so, if I see say u don dey answer question, I go find my square root as per Buba Galadima abi na ur papa dey upload the questions. u dey show me wetin dem write for training material as good and responsible citizen ba ![]() How many times u don obey Nigerian constitution? How many times u sh1t 4 nylon fly am diz month alone? abi e dey 4 training material say u go dey carry am dey do shotput. d one wey dey pain me na doze ones wey wan report because I first submit my answer. Wetin u wan yarn dem wey make u report ![]() No be my fault say d time wey I submit u still find ur shell and saliva. For inside diz hood, the race na for 4 d swift and d battle na 4 agberos. If u be suegbe... sorry na ur name |
charlezs1 where art thou ![]() Shey u Sabi say we still get talk? u neva reply the tin wey I ask u and dem don make u pick race. go find another moniker dey run dey come back even if na the return of charlez 1 & 2 |
GentRoyal:Femi otedola is worth over 2 billion dollars and Jay Jay okocha was one of the finest football magicians that graced the round leather game and made quite a fortune through his God given talent. On the other hand cyriacus is a plumber who has skills you would normally expect of an artisan. Cyriacus is well known for giving Italian touches and Arabic finishes; such was his dexterity. Mr cyriacus a young and agile man who probably is in his early forties has a very beautiful wife....a virtuous, homely God fearing lady with the shape of a goddess. hmmm perhaps, cyriacus' only weakness. In all honesty, one may be tempted to think that cyriacus' wealth of skills is directly proportional to the size of his bank account but unfortunately such is not the case here at least that is what his present condition suggests. Every evening as Evelyn, Cy's wife returns from work and approaches their apartment(she actually is a hair apprentice), I can only but imagine the atrocities going through his mind. Cy is definitely not one who best fits your description of a lazy man but he has very limited alternatives if there's one anyway and as such he is compelled to spend more time at home offering romantic touches than he offers Italian. He doesn't have a television set or any of the modern day electronic gadgets which helps him subside boredom so the only activity he can always rely on to keep him fully entertained is sexercise. He is always at his happiest at 4pm for whatever reason and I have caught him on several occasions on prolonged gaze at the hand rail.... perhaps he was just lost in thoughts while imagining what it would taste like hanging Evelyn's wicked legs over the rail while mining bitcoin ![]() Cyriacus and Evelyn quarrel and fight as much as they cuddle and I have had to interfere on a number of occasions when shouting matches become unbearable but my only regret is that they always reconcile or make up with more rounds of s£x and it leaves me wondering whether my interference was actually a good omen. Imagine making out with someone you just fought a while ago.....that feeling of deep pleasure and revenge most times result in another round of shouting match which in this case you can't do much about I hardly sleep on such nights.Well that is not my biggest nightmare but the fact that he already has 16 children half of whom stay with him in his two bedroom apartment while others are dispersed since he can't possibly cater for all. The thought that he is hell bent on creating more problems than Nigeria can solve gives me sleepless nights as the culprit remains unperturbed after all it is the sane brother of a mad man that has to deal with the shame and stigmatization associated with insanity. The product of the seeds of both the oil magnate and the soccer icon whose wealth overflow is still not up to that of cyriacus alone who has nothing but more offsprings than he is able to recognize. No pun intended Maximum respect to senior 1 roomers ![]() una huzzle go soon pay. |
TheBlessedHero:u be original mumu ![]() Amen to your prayers |
AududuNine11:Baba u say wetin ![]() Abeg ooo I no wear boxers ![]() |
islamics:I Neva answer even one question from those subjects ooo make water no go pass garri |
GreatCracker:ur mouth worse pass my own ooo but true true d only thing wey dem Sabi na to dey estimate the number of people wey go kpai 4 D ediots no know say "nothing is free, even in Freetown". Abeg make we leave mata 4 Mathias. Amen to your prayer LaMujer:Impossicant ![]() How guyman wan take close eye waka pass wen e see diz Kain tin. If u Sabi, tell ur guy nau |
charlezs1:Oboy wait ooo e be like say u sabi wetin I no sabi. How u take collect payment na ![]() |
AududuNine11:Nothing is as convenient as the anonymity we enjoy as we type behind an electronic device while claiming to have chains and sprockets of licensed, multidimensional audio businesses but in the actual sense, have no knowledge of where our next meal ticket may likely emanate from. You do not have the slightest idea, how many lives that were saved, how many souls lived and how many people that were rescued from the cruel grip of depression by a single post from those itchy fingers of yours. The very same fingers u use to wipe ur ass with reckless abandon was the tool that was used to cushion ahead of time the effect of what is effortlessly one of the most devastating pandemics the world has ever experienced. Please, start treating those fingers with care and pampering them like ur side chick because they have actually saved more lives than the WHO and I can't wait to meet them ![]() As u mistakenly shared this wonderful opportunity, The supreme God will mistakenly prosper u and ur household forever. |
[quote author=LaMujer post=88756592][/quote] ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
and the ediot will permanently hand over the password to the hotspot. Once the last drop of juice is extracted, I'll simply dump the roughages into the farthest trash can and move on to the next
That's how bosses do. That is the signature of a senior alpha male. Simproyals and agama lizard can keep washing pant till 4040


I hardly sleep on such nights.