Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,845 members, 7,851,866 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 09:32 AM |
Nairaland Forum / Montez90's Profile / Montez90's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (of 28 pages)
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:27pm On Sep 08, 2017 |
hazard1759: |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:13pm On Sep 08, 2017 |
Xyzee:by the time u cast up to 50 tickets, e go tire u |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 9:42pm On Sep 08, 2017 |
thesishelp:i get 5 slots, 3 for sale just 2k per slot. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 9:40pm On Sep 08, 2017 |
If dem say make una drop odds for acca una no go drop, see as tickets dey green for pfp, even the ones wey no go enter league dey dust 2odds |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 6:53pm On Sep 08, 2017 |
omoeko001:person wey get 3point dey scale through, ask vikkiboi 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:39pm On Sep 07, 2017 |
dunkem21:Make them cancel am!!!! |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:38pm On Sep 07, 2017 |
niyiforeal: 4 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:35pm On Sep 07, 2017 |
fxdrizzle:see the way e look like meat seller for Mushin market 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 9:39pm On Sep 07, 2017 |
ejihand:forward it to me too my mail is youarebothmad@hotmail.com 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 5:24pm On Sep 07, 2017 |
atdeejay:Ogbeni shut that dirty mouth up, beggar without direction 6 Likes
|
Education / Re: ASUU STRIKE:- NANS Factions Exchange Blows In Abuja by Montez90: 6:00pm On Sep 06, 2017 |
CRIMINALS |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:33am On Sep 05, 2017 |
bigcee:, I come dey wonder if e come real life trolling ko? e go almost drink hypo 2 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:16am On Sep 05, 2017 |
MasterZee:lol, even after the trolling,jabs and verbal assault, we all still be one, unless we get alien here 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 6:56am On Sep 05, 2017 |
bigcee:Lol, I see am say e still young, e better make person wise while e still young than make e enter old age with foolishness 3 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 6:47am On Sep 05, 2017 |
Chiefheywhy:Choi e even reach this level?, U no fit continue like this o chief, me na your fellow naija guy I no go lie to u, Forget alabi Now, enter streettt find better. I don send you #50 card sha 6 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:43pm On Sep 04, 2017 |
Chiefheywhy:Chief, chief so you never retire from awoof seeking, I get bricklayer work for you o 13 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 11:04pm On Sep 03, 2017 |
omoeko001:shioor, wetin you come dey cover your stakes for?, person wey dey stake 100k,150k sef no cover 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 10:22pm On Sep 03, 2017 |
Folarinland:your September don set o |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 9:22pm On Sep 03, 2017 |
iDROID:you no sha want make we see your #100 stakes 4 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 5:28pm On Sep 03, 2017 |
espionage48:Haha, u still dey expect? u go grow grey hair while waiting o |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 5:26pm On Sep 03, 2017 |
Enangson:akraym dey participate with like 5 other alternate monikers 2 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 8:18am On Sep 03, 2017 |
PAGE 3tasan I was Ere |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 8:17am On Sep 03, 2017 |
Obikush:u wey no fit blow 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 8:31pm On Sep 02, 2017 |
Emzyme:No vex bro You just dey yarn gibberish |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 7:04pm On Sep 02, 2017 |
Race to 3000 |
Celebrities / Re: Davido Escapes Being Implicated In A Credit Card Fraud In The U.S. by Montez90: 3:39pm On Sep 02, 2017 |
Low key G-boi |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 3:24pm On Sep 02, 2017 |
pascal558:u wan enter fire by force abi? stop editing my post, I won't warn you again 2 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 3:13pm On Sep 02, 2017 |
drake49:first beggar wey go get sense for hia 1 Like
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 2:49pm On Sep 02, 2017 |
RB007:haha, u just dey run your mouth ehn, funniest thing ma babe dey work for that bank, but u no offend me so Ano need am, continue to dey deceive dem
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Montez90: 2:43pm On Sep 02, 2017 |
kingzsley:make we pity am, make I no expose him burnt nyansh 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (of 28 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |