Mrbigman1's Posts
Nairaland Forum › Mrbigman1's Profile › Mrbigman1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 111 pages)
Virginkpekus:Ok, so u stay close to owerri u never being to owerri or ph before? Am just trying to correct ur orientation of calling your self a village girl. Dnt give ur self an ugly name cos u wanna be modest. |
Your modesty is faulted here. So owerri is not city enough abi u never go ph before wey go make u be village girl? Bia, go and modify dat nonsense abeg. |
U go surprise say one hardworking gentle, successful guy dey ask her out, she go prefer to go soil her hand for adventurous sake, tomorrow she go cry come out in regret. That's just the chronicle of girls. I ve taken my time to study em. |
Aunty, if you are having marital issue, please settle it in house. No dey come online dey rant dey wail like one miscarriage pregnant woman. When u dey chop d money, u no disturb us oh, na naw wey person dey share with u, u go dey disturb us dey seek public sympathy. Look my face! Do I look like I care? I ve my own issues to, I chose to handle it Gadamnit!!! |
Them really they use our heads. People go dey here dey insult dia papa cos of these sets? I tire. Tomorrow, dem go give dia children CBN work give una police work to protect dia children |
When I dey school da year, I get AC for mouth, wen guys gather to eat only 2 indomie? It's fastest finger first |
ItsMeAboki:Oshe good belle. |
TeamSimple:I can relate bro. All na still vanity. No be today babes start dey fall balls. Era of BlackBerry, dem maga die and till today, dem never learn nathing aswell |
mubarak001:Wetin dey AKs? Jb roads and few new upstrings? It will take em time. |
People here comparing awka to owerri an enugu. No be enugu be capital of Anambra before? Una get luck dem develop una place with good planning wen land was scanty and when government was ok. The cities of umuahia, Akwa, and abakiliki re barely 20 years old. It's good competition but please let it be healthy. Awka is two small to be called a city, and u can't because it was given the capital, u'd come and be destroying people's home up and down. It's a gradual process and Obiano is doing it better than obi by mapping out new avenues to have good and newer buildings. People who jealous Anambra or awka, please how many main towns do u ve in ur states? Anambra have about 5. Including iheala, aguata and u hardly see a core village in Anambra no more. If it's not the era of emeka offor, mbadina uju and esere, we would have being somewhere unattainable by now. Give youths a chance to lead and see difference. |
Bia ikeoha, make dem no set u up oh. Okwa dem dem |
Nigeria must drag position fo underground for everything apart from bad news. I d tire |
lamideee:Seems u know here much. Am igbo though so I dnt know the answer to your greetings, shey it's eehh!!! Or something? Lol. |
English miguo!!! |
It's for kids, same here in warri mall. |
Smellymouth:Very safe. Can be out till 1am. Just dat it's still a village and locals re responsible for security. Plus it's istekiri kingdom |
rheether:Adanne my email no fit get problem. Lemme PM. |
diegwu01:I really dnt understand how things work abi how we view things. That d senate president is from your region dose not guarantee projects flowing in. Are dia no ministers in each states? Dnt we ve ministers? By d way, we re not talking in dat direction, I just wanna remind dem of statement dey made about not voting in Ngige and ho we ve miscalculated again. And being a senate president for a week is a senate president. Dnt u gerritt ? |
diegwu01:I really dnt understand how things work abi how we view things. That d senate president is from your region dose not guarantee projects flowing in. Are dia no ministers in each states? Dnt we ve ministers? By d way, we re not talking in dat direction, I just wanna remind dem of statement dey made about not voting in Ngige and ho we ve miscalculated again. And being a state president for a week is a senate president. Dnt u gerritt ![]() |
Who onila eep? @op, men dnt cry. |
Thi phone wey dey pack virus like lawma |
SmellingAnus:Mimzy too fine, I want average person wey I go encourage. If everyone supports mimzy, she wnt understand the pain behind fame. Let's search for a competitor with good brain too. Cos d contest, no be about fine, u go later see plenty of dem no even sabi write common small article or respond to question perfectly. |
At the end of the day, SE got there. Wia dem obiageli, NgeneUkwenu and bremex who caused igbo of being political stupid. Ndi SW dat re politically wise, na dem dem dey push dia brother comot small small oh. Ana ako ihe na abga ka motor. If everyone should actually have turned out to ve supported dis buhari, how boring would it ve been? All calculation should ve different procedures but what matters is your answer always. |
At the end, dey will still be stagnant. |
Even if agreement dey, I no go gree. Wetin? |
SmellingAnus:Wey u, carry am enter show, she go fit win. |
SmellingAnus:Uwc. Ho ur Asian chick, she no enter pageantry? Wetin be her name again ooooo? |
Smellymouth:Aii. Your ekpan na dead zone. I can't come there at night. Lol. Last came to dat winners was 2011, was not impressed plus two guy wia killed that night, na leg I take run reach round about till I saw bike. I no dey cross dia unless say I dey go Shaguolo. I stay for ugbolokposu. |
Aboy! That kyansh sha |
Smellymouth:Lwkmd, o gimmi stop oh jare!!! U b muslin? Thought u re a waffairian? Forgot woman jare. Soldier go, soldier come. |
As for road network, and drainage, ph lack it totally but do u think about the size relative to the population? Ph remain the best in the South-south. Have u been to warri or recent? Dnt ever think of coming here. That's why I respect the architectural design they used in building Onithsa, if not, u wouldn't see space |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 111 pages)
?
AREA!!!