Mrniceguy007's Posts
Nairaland Forum › Mrniceguy007's Profile › Mrniceguy007's Posts
It's a scam, don't do it! They will use ur account to deposit more money and transfer to another bank account |
We get hyenas in leaders form come see get the animals around, people that are a should brace up |
See as you get pride for inside business! |
helinues:You fit survive with 30k salary for this economy You will say people should go farming, I get farm for you, if you survive fulani herdsmen every month, I go dey give you bonus |
Hg |
This government will favor my and my family, where out thou? Last last everybody go feel de heat of dis new clueless government!!! |
On ur mandate they stand!!! |
Exousiang01:So you believe China built that with their own resources without taking from us, it's a welcome development though |
Dat girl wen post about her guy wen be arsenal fans sometimes ago say the guy dey beat her anytime arsenal lose, abeg make una check on the girl If the relationship no break today days means nothing go break am for life again |
Man city bad gan😅😅😅😅😅 |
See my governor mate, and my own for Delta state dey like na local government chaiman he bi |
Hff |
Exousiang01:Sometimes I dey wonder if una get pity at all for the common man, must una defend this total failure of a government, which kind human being una be self? Na today na Nigeria no dey export, if Tinubu no fit move the country forward why he no leave am the way he take meet. To be honest eeh, if say me and you dey the same place wen you type dis rubbish I for elbow eye make blood rush out Come make I give you farm make you farm, if you survive each month without fulani herdsmen harassment I go dey give you bonus Export export my foot, na the farm wen fulani take dey kill people anyhow and you want take grow something to export or for where? |
MEEVEET:Try am na, na there you go understand why Nigeria is not moving forward, Nigeria politicians will rather die than go live for any presidential debate, even our ancient of days that is currently ruling over right now, only few exceptions like Dem obi, and one other Yoruba Presidential candidate like that for one unknown party |
Very easy, if now our very 9ja Dem go first Budget like 1 billions dollar first and Dem no go still appear! Just imagine person like Tinubu for presidential debate one on one with someone like Peter obi or dat other Yoruba guy for ypp and the other one sowore Dis are one of the few things I love about USA and some other European countries. No be make mouth say u be first class dis first that, come national live t.v without copied speech come debate |
Djdamian:Una see us finish well well for this forum ooh, where the target audience con dey Can it fly for 600,000$? That amount na my power reach for now |
Jamahyel:Help me ask am, even 2016 model wen my guy buy na 16 million! |
150k plus all those fault Uk used na come how much, oga? |
3 nill na ooh |
Mancity another banger⚽⚽⚽ |
Man city wen be sure banker dis week na arsenal fan wor put bad belle beforehand! I be manutd fan but my money matters a lot same way their salaries matters a lot, Carry arsenal drawnobet against manutd, dat one sure die, manutd no dey beat top 6teams this season |
Base on say wetin wike dey do no good but that fabura of guy no get level at all at all, Wen he for just form mugu reach 2nd term elections by then he go don know wike boys na to find way work against some and change am for wike after that, but he chose to dey fight wen he suppose to dey campaign The guy no get street O.T at all |
Hg |
My guys Dem country don really hard, 50k wen enta my hand Wednesday night don finish like dis and na chop alone I do still yet money no last |
I personally don't like the godfatherism and what wike is trying to pull on rivers state but you need give wike his accolades, the guy know him way for politics gan |
No man knows or owns the secret to make money. To be a graduate is good but all these graduate's should stopped seeing themselves as the rightful heir to make money. Everyone is bound to make money regardless of their educational status. You graduates should stop wishing brokness for this guy, na school una go, no be money making factory una attend!!! Everyone can be rich regardless of his/her educational status. The founder of Disney is also poorly educated and can be classified as an illiterate. Education is an opportunity, so lets stop wishing this guy bad!!! Some graduates got same opportunity like him and still can't keep up. Know this and know peace |
Lonely at the top, gben gben gben 😅😅😅 |
Hgf |
Fabura, SIMS, replacement incoming! But normally the kind level wen woke hold for rivers needs to be explained!!! |
You will say people should go farming, I get farm for you, if you survive fulani herdsmen every month, I go dey give you bonus