Celebrities › Re: Tonto Dikeh Shows Her Back Tattoo As She Receives Massage (Photos, Video) by Mrniceguy007: 11:24am On Dec 14, 2021 |
Funny thing be say I dey Ghana na like dis I pray make I Waka jam her. Make I stroll comot for HK first go find her! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UEFA Champions League Draw To Be Re-done Following Glitches by Mrniceguy007: 2:04pm On Dec 13, 2021 |
Thank God From a die hard Manchester united fan I just dey imagine Maguire and mbappe for race before!
I beg them fit pair Chelsea and Bayern Munich, I wor check something. Man city vs Bayern Munich go sweet before ooh |
Celebrities › Re: Obi Cubana,kcee,e-money And Friends Enjoying Their Selves In A Private Jet by Mrniceguy007: 6:13am On Dec 12, 2021 |
You see eeeeeh this life have money ooh, whether by crook or by hook! |
Celebrities › Re: Mystery Man Almost Beat Comedian Ebiye At Party For Dancing With His Girlfriend by Mrniceguy007: 6:09am On Dec 12, 2021 |
This kin beating na Dem dey call (you got served)
Modified Una sure say no be skit so! |
Sports › Re: Dennis Emmanuel Ranked 4th Most In-Form Player In Premier League by Mrniceguy007: 3:47pm On Dec 04, 2021 |
This guy use man u eye see pepper |
Autos › Re: 2008 Tokunbo Benz E350 by Mrniceguy007: 3:20pm On Nov 11, 2021 |
If na you, you go buy dis thing 3.8 million!!!!! |
Celebrities › Re: How Singer Patoranking Blessed My Pocket With Dollars When I Had Nothing— Man by Mrniceguy007: 3:33am On Nov 11, 2021 |
|