MrPero's Posts
Nairaland Forum › MrPero's Profile › MrPero's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
Good morning great people |
I de wait make the wedding start o |
nabsprada: choi!Yea Naaa..... For a quick and fast relieve.... Thank me later ![]() |
trendiitee: Morning house,,, mehn d cold here is much oooooo.. Nabsprada hw re u doin?? Taiye4Christ dearie,,how was ur nyt.Drink hot tea or rub aboniki balm all ova ur body ![]() |
Morning house. ...... splendid day ahead. ...... |
trendiitee: Noordean, Taiye4Christ nd any interested fellow,, u pple shd drop ur numbas oooo.. I wnt to get in touch nd if u re on bbm, drop ur pins ASAPMypin :: 7BA3949E |
Idboyostic: ehn ehn.....U sabi KC....d guy wey sing LIMPOPO.....na em elder brother be E-MONEY.....d owner of 5star Music....right nw....em go dey em ouse wey dey LekkiLOL |
Idboyostic: my Oga....I sabi where E-MONEY dey ooAbeg direct me |
Me dey find e-money o...e-luv naaa oldstory |
Good morning peeps. .... trendiitee n Heineken I sight una |
Bigcake: Akpene...... '' Udom is Right''Bre se adioho..... lol |
careytommy: Not in this generationMbok wats ur point |
NSIMA EKERE |
God bless governor akpabio..... You have done exceedingly well... akwaibom will neva forget u..... God plssssssss give unto us someone that will serve akwa ibom come 2015 |
Good morning house |
nabsprada: me dey jare,aw u? Been quite lngI just de watch from sideline. ...m good |
nabsprada n trendiitee. ... How una dey naaaa. .. evening house. ... |
Latest gist from akwa ibom...... From B14 allowee will be.....10k |
good morning my people. ..... wish u guys a splendid day ahead |
Good Morning my people Plssssssss for Ebola prevention use 'hypo' on ur hand before a handshake. .. |
sodiqyinka: na only mistake u want? Mrpero gan slipLol.... |
Imagine say nysc do mistake post all of us for this room go one place. ..... tat camp don suffer be tat. ... god abeg o |
Witches and wizards mak una go sleep. ... dania afo ado ifot |
sodiqyinka: all dis promiscous cities wey una wan go serve heh... Diaris god o.Meaning Wat naaaa Mr ![]() |
slimso: What of Akwa Ibom? You don't fancy there?Am from akwa Ibom. .... so u see I need stretch leg small.... anyfin North, god no go greegree ... Welllet's see how it pans out... pls feel free n mingle... We Avgot wonderful people here... pastors imams native doctors aprokos Parrots... just name dem... dem boku fo here... |
slimso: Am thinking of Lagos or Rivers. U?Bayelsa or cross rivers. .....i don run my package my pH finish.....I wan see outside |
slimso: Offcourse...So good to have u here jooor. .... tat school dey worri o... Allthe samewe thank god.... wher You go like serve na |
slimso: Thanks bru, am U2007 (Pls don't laugh). Your dept graduating list, is it out? Ours came out last week Friday.M good to go Bro. my blood dey hot .... BT heard Senate will still approve more. ... |
slimso: Hi guys, prospective Batch C here. Just join this evening.Welcome. ... anoda unique uniport in the house. ... Av been alone here all this while... welcome jare... # faculty of agriculture-- agric economics |
Heineken: alryt my man. Am gon follow ya back sharply. Wats happening boss?My Bro I pin tight o.... me no come de see you for tat our joint again |
Titiluvly: Ayam ready..Done!I yav sheen it Tanx uu ![]() |
Heineken My man.... I don follow u for for Twitter... kindly follow back |



... Welllet's see how it pans out... pls feel free n mingle... We Avgot wonderful people here... pastors imams native doctors aprokos Parrots... just name dem... dem boku fo here...