Munaco's Posts
Nairaland Forum › Munaco's Profile › Munaco's Posts
My guy early to bed early to wake. 4get that tin wey u dey yan because u start am very late. Try not to be a fool at 40. i no blame u but check very well my be u get malaria, high fever as old people dey test am abi na long dream. wish u all the best. |
sarah, it is a common language in 9ija. i see no reason for that (children's mother) because in 9ija we called names like mama chichi, mama segun, mama abou. Nothing spoil but talk to ur husband that ur prefer a sexy name. |
Na true she talk oooo. Na beta career decision she take so. Make una clap for her. Na must be say u go work for CNN. NTA good for u well well for now because no bi after u go America come back u go start to dey fight GEJ for information minister. |
Can anyone assisst with a shop or warehouse in Surulere (Lawanson road and Ijesha). Please contact me on this number 08035525574. |
Please any one in the house that can give me idea on any printer that can print a newspaper size. I will apreciate that because i need it for school monthly and yearly newspaper production. Thanks |
Omo u go carry gun go Badagry road. Ole ![]() |
It is rubbish. Why is the country generating 1000 watts every year. if nigeria can spend more than 100 billion on the last election and they needed less than 20 billion for steady electricity, it shows that the government are not ready for steady power supply. |
i fit supply u but na uk. My mail na nuelmark@yahoo.co.uk 07538053188 |
nice deal. ok |
