Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:31am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Nah only wear, chop nko? I trust my inlaws..... Hmm I'll invite my goons |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:29am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: After close counting, you have been declared the final winner...... I hope say no be that umi 1 Sha, if so we go recount |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:28am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: After close counting, you have been declared the final winner...... For watin |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:26am On Dec 11, 2018 |
Mizik: too fresh and clean All these no move me.. I only need something to change my wallpaper |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:25am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: No worry, my ant no go cari wetin pass am.... Optionally, we dey wait ó....... Oga I wan wear same same dat day oh |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:23am On Dec 11, 2018 |
Oga lexusgs430, I hope the price of umi A3 pro no go climb mountain? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:21am On Dec 11, 2018 |
Mizik: the phone suppose pass 100$ sef My fear now is January.. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:20am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Make i no marry optionally again?...... Oga, I no want make e b like baba nla palava |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:17am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: After the meeting, we climb mountain...... You hear so.. if you get mind follow us...
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:15am On Dec 11, 2018 |
Jidibia: Abeg make una no initiate me o. Me oga at the top....
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:13am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Lol....... Sleep dey? No mind Dem.. aprokos.. Dem wan do watin boiz never sabi |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:12am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Wetin u talk so?...... Oga.. those network ppl no get respect again... Oga sir, I fall flat for your leg sir.. my eye come by wide open when I hear gbagaun... More respect sir |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:10am On Dec 11, 2018 |
Toluene15: Night sub don finish. make I go sleep. You guys don't sleep ni?? Water don enter your toy gun
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:08am On Dec 11, 2018 |
Jidibia: Chai!!! Una no go let person sleep in peace? Una winchy winchy no be here o. Lol. We do do divine meeting |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:07am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: E bámi kígbe olè...... Received e b like say dies network go eat that time. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:06am On Dec 11, 2018 |
Mizik: oder now. Lexusgs430 see how people are rushing this Beauty I no waste time yo place order when I saw it on Google... Also YouTube help me when I was searching for less than $100 phone |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:04am On Dec 11, 2018 |
I no waste time when I set my eye on it thru Google when I was searching for less than $100 phone.. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:02am On Dec 11, 2018 |
Mizik: bro what of sgbate nah Ok I give up..... Oga d Tim show bright for my eye... My eye come wide open.... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 5:00am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Be like say I no fit marry optionally again.... The dowry money too much (and no refund option)........ Oga pls I get one option.. but I won't advice you |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:59am On Dec 11, 2018 |
Mizik: nope the phone doesn't hang at all for that honestly Accumulation... Oga lexusgs don say make i change... So na me and angle Dy sleep now |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:57am On Dec 11, 2018 |
Mizik: nah lexus baptise me wella Ok na let go there |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:57am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: 2 winning prizes delivered...... Still waiting for the professor and beta light to show..... I never see my own Since I won twice let me drop my two number 07035103199 08098351003 Pls na for private user ohh |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:55am On Dec 11, 2018 |
Mizik: oga i won vomit mustack abeg shift  You say
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:54am On Dec 11, 2018 |
Toluene15:
 Beautiful... But still stock with mine |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:52am On Dec 11, 2018 |
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:51am On Dec 11, 2018 |
Sgbate: hu tell u say na bicycle?, na armored tank i dey do o. Lol make i carry my brt go that special lane jeje... I leave the public road for una do as you want.. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:50am On Dec 11, 2018 |
Mizik: the display of this phone is really good. No colour deviation when viewing from other angles You're in the spirit |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:49am On Dec 11, 2018 |
Mizik: Talk about simplicity good boi.. to much source make phone slow n hang..... Just KISS, can you decode the KISS? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:46am On Dec 11, 2018 |
Toluene15: Only one around 50mb didn't get another. It's saying up to date Don't worry it's fine.. relax |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:46am On Dec 11, 2018 |
Sgbate: shiff shiff shiff make me sef roooo....... No shiff enter pit |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:45am On Dec 11, 2018 |
Mizik: Sheater you wan sheat  Jega no fit but I do fear this currently inec |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 4:43am On Dec 11, 2018 |
Mizik: make me sef rooo like that........... Oo
|