This thing way you just type na better rubbish,and its sad to see the hate in you. Him dey sing rubbish but his album is doing better than everyone you just mentioned?? You have no reason to hate.
DuBLINGreenb:
E concern am
Wizkid songs nor Kuku dey sweet again
Omah lay is a better Wizkid than Wizkid
I think Omah lay is doing what Wizkid hopes and thinks he is doing
People just dey listen sake of say na Wizkid sing am nor be because the song sweet
E get song wey you go listen ask who sing am go find am download But Wizkid matter na say Wizkid done release song oh make we go see Wetin e say e release.
Na him make him views nor go ever fit pass DavidO and Burna Boy own.
Wizkids best days are clearly behind him the gulf in class is not clear yet oh but it will soon become clear, I remember making a comment like this year's back when people were saying DavidO Vs Wizkid I said no it should be DavidO Vs Burna now see am.
The same way I am now saying it is not DavidO Vs Burna Vs Wizkid but DavidO Vs Burna Vs Omah lay Vs Fireboy DML take it to the bank
It will be clear to you in some years from now watch out.