Mzflexydeeva's Posts
Nairaland Forum › Mzflexydeeva's Profile › Mzflexydeeva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 122 pages)
Wetin I do now ooooo! Eye wen c must talk na..... no dey doubt my mind again o! hypo just sign deal for advert ![]() shegxi: u dis babe....and u say ur mind clean? U be ogbologbo mzflezzy......i digwo and domo for onli u...... |
callmespices: Mhizflexydeeva, if u no hail, I hail obabe no be so oooo... I dey reply each person.$ I never reach ur side. but babe y u feel say I no go hail u? U be my own now. |
callmespices: Hi, my name is anjolaoluwa,but I prefer Angie or spices, u can also jam dem together, Angiespices, lol am a business lady based in lagos,ogba to be precise, an shy though but I will like to make new friends herewelcome on board |
Emmaesty: This guy dey trip for me oh...... I'm flatteredEsther is he d one tripping or is it d oda way round? |
Emmaesty: Hellomy bini sister turn yoruba girl how body? |
moneybag4411: hello people. Im Tunde, a graduate of the university of ilorin..customer care agent wit etisalat...hobbies include watching movies, meeting people(ladies especially) and eating...looking forward to meeting nice pple here..Tunde face ur work x3....lol abeg how meeting ladies take be hobby & plis war r u meeting dem 4 Na joke I dey o! So ur hobby is also eating...if I decide to solve maths ontop ur profile I might as well say ur hobby is eating ladies...abeg I dey joke o! lol......all d same welcome on board. hope we go c etisalat credit chop 4 here. |
Gbengadan: Are u really jealous @Deeva? I laff @dry school.... Thats the greatest and most beautiful campus in Africa... Dnt be angry.jealous of what now? I was there some yrs ago....d place is over dry but if u say it's d greatest and most beautiful, I no argue, it all depends on who is saying. |
orlaryeenkarhh: Am olayinka by name.A graduate of d university of ibadan.hopin 2mit new friends...hello yinka....how r u doing? if u r open minded u sure will meet lots of cool folks. |
So after days of rains 2day d sun don wan turn me to roasted chicken. |
shegxi: ;Dhahahahahhahahahahaha........u are nt serious babeserious people dey uselu o! |
leeport: ife road ... rectas tinz Gbengadan: Shey u see........ Naso, but i rep PIT TIATA.........what are you people feeling like? Abeg make una shift. Dat dry school. |
Eliba: Am Elizabeth,a student of unical,my hobbies re reading,singing and cooking,i admire people who are honest,hardworking nd faithful,i disdain lies nd lazyness,am here to make friendswelcome babe......am sure u'll meet lots of fun peeps cos I did.... |
Well u r right. Na d A sure pass. Weda na project engine or project cambell dauta ![]() shegxi: ariel small jor......until hypo call u for advert b4 i go believe say ur heart clean....... Mzflexxy, all na project abeg, so long we score an A.....LOL |
pineed: Thanks dear. nice pix.. u on twitter? sent u a PMI doubt that |
leeport: Ekaro ni bè....... ologi de ooooooiiiEkaro.....ekabo |
leeport: biko when u go pay my ownthe day I c u 4 road ![]() |
shegxi:hahahahahhahha! Shegxi u be case. So na redeem she dey redeem herself since. |
shegxi: lol....u en, ur mind nor clean at all. D daughter was my coursemate and we did same project so u shld undastand.....my mind over clean ssef ariel dey beg me to use am 4 advert u sure say na just project Abi d project na ontop d man daughter matter sef ![]() |
Gozychuks: Yea I didthat's good to know |
Hello people, how r u all doing? How was ur day? Mine was cool. A nairalander paid my tfare 2day........thanks @ wealth |
Gozychuks: Good to knw. Its been long I visited dat syd. I did my nysc in edo statewow! Hope u enjoyed ur stay? |
leeport: IJ |
shegxi: lol....me wey be say i no fit smoke ugwu sef.... I d man somhw sha. Bt u can't deny d fact dat he is brilliant and na so him daughters fyn finish, chai!!!hmmmmmmmmmmmmmmmmm! U sef don reach e daughters side.........chei! boys ehen |
shegxi: u shld knw prof campbell(dat guy can smoke a plantation) rite? He was my fwend den.....dn't ask hw i knw him shaI know him.........hmmmmmmmm abi una dey smoke d tin 2geda? that man na something else. Remember one tym in 200L while teaching na so d man excuse himself from class go bazz 4 outside |
oshytayman: I am IBK. New here. Add me up: 7C0BC029is ur IBK Ibukun? Welcome, feel free just flow along. |
Emmaesty: Thanksu welcome |
Gozychuks: Lasgidi is good. Hw uur side n whr u@b-side is fyn |
shegxi: which dept did u finish from?biochemistry |
shegxi: hehehehehe....no be all engine bois bad like dat nw........babes, we must suck d oil moni by fire by force ooo.u sure say no be all....anyway abeg when u dey suck put small for for d pipe so e go leak for my compound |
Emmaesty: Didn't grow up with Dad and Mum is a yoruba woman so u get the drill........yea I do.....e Pele o....omo mummy |
Emmaesty: Omosivie....... Do u know the meaning?Ivie means bead....in Edo kingdom, bead represents wealth. Omosivie means a child is worth more than riches(wealth) |
shegxi: obokhian is welcome nw...........epa lahoshegxi so u did elect/elect in uniben.... I 4 know say u sef follow those engine gboro boys wen dey worry#just kidiing# how u dey? wen u finish wen u don dey forget? Hope u don dey use straw abi na pipe suck oil moni.....na me domo u pass o! good morning |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 122 pages)

abeg how meeting ladies take be hobby & plis war r u meeting dem 4
Na joke I dey o! So ur hobby is also eating...if I decide to solve maths ontop ur profile I might as well say ur hobby is eating ladies...abeg I dey joke o! lol......all d same welcome on board. hope we go c etisalat credit chop 4 here.