Mzflexydeeva's Posts
Nairaland Forum › Mzflexydeeva's Profile › Mzflexydeeva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 122 pages)
Laredojohn: Xup ma people...howz your evening going?hey man...... hopee u good? |
kalu01: mzflexydeeva how u de happy SundayI bam oooo how ur side? |
benromeo39: okay, ma'am. I'll start with you, I'm Benjamin Romeo, I stay in lag, well, for more personal info, u could take the liberty to read my diary whenever you feel up to it. I must say u are beautiful beyond words, indeed second to none. With that much said, your turn.well well well.....to access details about me, u may have to go tru this thread from page 1 as for the diary.........i'll just skip to d part which says i'm cool and nice and wanna meet cool peeps ![]() |
johnstar: as una dey post pin, make una dey post una pishure join..... na so so ugly nd old ppl dey here.. above 30yrs make una gerrout.. @ una age, una stil dey find partner... expecially all dis old women herec who dey talk of old women. If we do census I sure say na old boys full pass. The ones dat were forming baddest guys eva liveth. Wen their mate dey toast dem dey form fyn boys now e don over dem dem come nairaland dey find babe...mtsheeew....na joke I dey o#runs |
callmespices: Forget o!! Some churches dey offer ospiritual robbery....babe just open church se |
omawunmie85: Helo everyone!am bored en need friends ooooooo.just wanna chat 2ab90edfhei babe... how u dey? but if u ask me Na who I go ask U sure say u dey bored? Co's u no dey show dis place since |
callmespices: I don't have any church to attend today, so feel free to invite me to your churchdis ogba girl haff come again....where's ur partner in crime? |
benromeo39: Dunno how to give introductions, need friends, preferably ladies, add on bbm or whatsapp; 2ba6728a & 07050884385. Thanks, please snubs should snub this post.familiarise urself with d room and u'll be surprise how much friends u make.... |
jauntty: Nice Thread. My name is Ose, am an Optometrist working in an Eye clinic in Lag. I am already busy and haven't had time to make friends in Lag. So, any cute girl wanna be my friend ? Just friends, nothing more. !!!....bbm : 2687F37Fhello ose! Welcome on board. From d name can tell u r from Edo state. Obokhian oooo! So ans dis....mis it true optometrist usually use glasses do u? ;Djust kidding though! Welcome once again. |
oyezed: Mzflexdeeva can we be friendsure! |
runnazz: So its like this..i'll follow u and u follow me okayyes boss... |
Olami90: me loh want ghost mode oooooooo. mak i dey feel u regularly.if ur name is nt mentioned, u wunt talk...so change...lolzlol....nothing to talk for here now. some people don turn police 4 here dey feel say na who comment pass no serious. So in order to avoid wat my people call " c finish" I dey my lane till person call my name ![]() |
Ehn: Splendid morning, pipol.hey babe how u? |
Olami90: dats a fast response.hope u are fyn?i'm always here I told u b4 but I guess I prefer d ghost mode ![]() |
Olami90: where are u flexydeevacorrect guy.....Gud morning and thanks for keeping me in mind. I wud get it soon but not yet. And plis must it be done in benin? |
Mintayo: What's happening here?everything anything |
Blackbeauty: Hiii..I am a lawyer,25 yrs old,based in Delta state.I love reading ,listening to music,and having intelligent conversations....just want to meet mature like minded people.. Do add me on bbm with 79A2A159...Have a great day!this name sounds pretty familiar. Babe welcome o. I hope u r good....... |
uche1: Here to make new friends and connect.. add me. Male 2AF1ACA0welcome....meet cool peeps and just make friends. |
heyhemr: want to meet new frienda...add me 76ae1a02hey bro.....welcome! |
When you find that special thing you are flying without wings: no matter how many bad experiences you have had, one right one makes up for itt all. |
mako007: ok o, if u insist buh remember he said he's antisocial and going back memorial lane that's how Adolf Hitler started.hmmmmmmmmmmmmm |
shegxi: Mzflexxy, gbenga, emmaesty, mr port, anjoola, sam,........dose i forgot(pardon me o). Gud morning everyone.......wishing u all an happy and productive day.my friend my friend. How body? How cambell daughter? |
shegxi: dat gurl disturbing lagos?............issoraiI suure cos she just blank our side |
We dey survive o jare. Man no die man no rotten. Gbengadan: Yes o madam, we dey flex the thing small small nio. How u dey too? |
callmespices: Beautiful morning to you all, shey daada la ji??where u go since? E be like say u dey enjoy ogba wella. |
Free the guy! mako007: cool ke! Taa |
kilokeys: 7A0A6AABwelcome |
Laredojohn: Aiit cool.. howz ur evening and how was ur day?vvery fyn. Urs? |
polymathic: Those who says drop it are usually the small pay coys, don't think there's any MNC that still accept CVs..we sure will |
Laredojohn: Am good, just chilling, u?surviving |
Gbengadan: I just dey hear my name nio, I return the hailing sharperly Bosslady ma.oga dan how flexing? |
Laredojohn: We here...Gm how was ur nitefine thank u. Wad up with u? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 122 pages)

as for the diary.........i'll just skip to d part which says i'm cool and nice and wanna meet cool peeps 

Na who I go ask