European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 1) On 3rd September 2023 by nafisu: 4:50pm On Sep 03, 2023 |
I deh wonder the kind training United players deh do, passing without purpose, aimless movement. Passes no deh even connect |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 1) On 3rd September 2023 by nafisu: 4:47pm On Sep 03, 2023 |
United struggling to give passes, onana won deh do casemiro work e don turn midfielder |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 1) On 3rd September 2023 by nafisu: 4:44pm On Sep 03, 2023 |
Havertz deh count leg, lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 1) On 3rd September 2023 by nafisu: 4:41pm On Sep 03, 2023 |
We deh use one ear watch arsenal o frankson1: Una wey still dey watch Man U games get mind o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 1) On 3rd September 2023 by nafisu: 4:40pm On Sep 03, 2023 |
This one don start chorography weh match just start |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 1) On 3rd September 2023 by nafisu: 4:27pm On Sep 03, 2023 |
This match no suppose hard, just drop me 3points. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Nottingham Forest (0 - 1) On 2nd September 2023 by nafisu: 3:10pm On Sep 02, 2023 |
Awoniyi abeg hat trick |
Foreign Affairs › Re: President Ali Bongo Explains Why There Are No Term Limits In Gabon's Presidency by nafisu: 11:22am On Sep 01, 2023 |
Interesting perspective but short sighted and selfish. Term limit should be applicable to all arms of government,if fairness was the aim |
Foreign Affairs › Re: President Ali Bongo Explains Why There Are No Term Limits In Gabon's Presidency by nafisu: 11:14am On Sep 01, 2023 |
Interesting perspective but short sighted and selfish |
Business › Re: Banks Sack 110 Top Executives, Others Over N82bn Fraud by nafisu: 7:52pm On Aug 31, 2023 |
Mostly insider job, had a case a while back when banks had revoked international transactions, I was hit with a debit and all the bank could say was I compromised my details at a time when international transactions where no longer possible but somehow an international transaction occurred on mine that can't be traced. Naso money go |
Foreign Affairs › Re: Ali Bongo: I Don't Know What's Happening, I Have Been Arrested, make noise by nafisu: 2:33pm On Aug 30, 2023 |
Lol e say make noise, what were you expecting ? Your father 42years as president then you his son 14years. Turn country to inheritance |
Jobs/Vacancies › Re: Tears As Nigerian Army Soldiers Killed By Bandits Are Burried SHOCKING So Sad by nafisu: 8:54pm On Aug 27, 2023*. Modified: 4:34am On Aug 28, 2023 |
When will it end. Unimaginable losses year in year out. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United vs Liverpool (1 - 2) On 27th August 2023 by nafisu: 5:04pm On Aug 27, 2023 |
How was that even a red, should have just used VAR |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by nafisu: 4:23pm On Aug 26, 2023 |
Even if they don't have good scout, just wait for Liverpool and mancity to show interest in a player. Then buy that player, especially Liverpool, see how Diaz and Jota even gakpo deh play like say them no go see food chop if them play anyhow. See united players 😂 that Sancho na Im vex me pass, then martial |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by nafisu: 4:16pm On Aug 26, 2023 |
😂😂United get striker o, he just get small injury 😂 that 70mil guy from Atlanta weh no score pass martial seunny4lif: I swear  Winger that can’t cross ball, is that one a winger 
Even Jesus have given up on Man Utd. Club need a striker yet went ahead to buy Chelsea player. We need at least 2 DMF and 2 Strikers |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by nafisu: 4:14pm On Aug 26, 2023 |
Mod update scores, make we for no get problem o. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by nafisu: 3:47pm On Aug 26, 2023 |
Nobi who Sabi cross go cross ball, that one go just deh curve ball, like say na 5 aside e deh play seunny4lif: The attackers are simple for now useless
Why Anthony no dey cross ball? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by nafisu: 3:05pm On Aug 26, 2023 |
Awoniyi don open account. Ah 2goals already. Make una sell this team nafisu: History FC. When Sir Alex FC. We go again 😏. No goal for awoniyi today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by nafisu: 2:08pm On Aug 26, 2023 |
History FC. When Sir Alex FC. We go again 😏. No goal for awoniyi today |
Politics › Re: Leaked Memo: DSS Arrests Abuja- Kaduna Train Manager by nafisu: 8:50am On Aug 21, 2023 |
Finally, if not madness why leak a security memo. Even the media outlets that published the said memo giving it more reach, should face some penalty. We play too much |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 6:31pm On Aug 20, 2023 |
Goallllll |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 6:31pm On Aug 20, 2023 |
Lmao caceido |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 6:30pm On Aug 20, 2023 |
Be like na Chelsea collect redcard |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 6:18pm On Aug 20, 2023 |
😂😂😂 after two matches, no na, no do like that BrazilianOG: CHELSEA NA DISGRACE I QUIT EPL FOR 4 MONTHS MAKE I FOCUS ON MY OWN LIFE |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 5:00pm On Aug 20, 2023 |
Chukwuemeka. goal ball |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 4:39pm On Aug 20, 2023 |
Renewed Chelsea 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by nafisu: 4:39pm On Aug 20, 2023 |
Abeg where Chelsea weh play Liverpool abi na different thing I deh watch |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Vs Manchester United (2 - 0) On 19th August 2023 by nafisu: 7:47pm On Aug 19, 2023 |
Two games and men don deh write essay 😂😂 this season go long o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Vs Manchester United (2 - 0) On 19th August 2023 by nafisu: 7:46pm On Aug 19, 2023 |
Lmao they went for an injured striker with 9goals, last season. Either ten hag deh smoke colos or united transfer na means for money laundering. Because the amount spent so far doesn't reflect the quality on the pitch. prinsam30: instead make Man United look for beta striker and a very good midfielder during the transfer market demanding dey there dey sign mountain and mutlander, very useless coach and the entire united board |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Vs Manchester United (2 - 0) On 19th August 2023 by nafisu: 7:43pm On Aug 19, 2023 |
Lol some people don start cry already 😂, nobi United go stress o. I deh my lane deh shout Hala Madrid |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Vs Manchester United (2 - 0) On 19th August 2023 by nafisu: 6:43pm On Aug 19, 2023 |
Omo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Vs Manchester United (2 - 0) On 19th August 2023 by nafisu: 6:05pm On Aug 19, 2023 |
Lol I think say na only me o😂😂 to build with passes score na problem, every small thing long ball prinsam30: those ones mata don tire me |