Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,190 members, 7,845,905 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 07:21 AM

Nakarey's Posts

Nairaland Forum / Nakarey's Profile / Nakarey's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 15 pages)

NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:04pm On Feb 25, 2015
babatawa:


na u try pass jare

we sabi our self wella

omo yen smart baje

thats why she's the best

soon i go.propose to her with the rings around saturn


the intensity of ma love for her pass sun on


ife wa gbona grin

See wetin love don do this guy ooo
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:56pm On Feb 25, 2015
Babatawa and doublezero7 no wan gree ooo....Last last na fight go settle dis quarrel!
So far una no scatter the party sha...cos na where me go vex b dat
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:51pm On Feb 25, 2015
babatawa:


if person do bad e better make we tell dem

Na stee act of love
shey you gree


Na so sha....I just say makke I remind u as my guy make u no go turn boo'less dis nite
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:32pm On Feb 25, 2015
babatawa:



you sef small ashawo dey ur blood

why u wan kiss am undecided

My guy...na pinkie b dat oo
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:29pm On Feb 25, 2015
babatawa:


Dake! otito
Woni oru lati ka, boju ba kan oju enu ari dere dere
eni ba dami si waji lon tele tutu
emi.ati goon mi erisegun ti di ewo
ole riwa mu
ofe!

Ohhh lawd..leave all dis yoruba till we reach Lagos na
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:01pm On Feb 25, 2015
tolustx:




Good! I don get more suspects. Nakarey and babatawa. Now, na to set up a committee to look into dat matter. Only booless people go dey d committee.

If money no involve 4 dat committee...just pretend say u nor know my name
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:53pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...

oya make una come help me postrate oo


pinkie love
pinkie honey
sweery

honeypie

sugarpie


You ar yet to reply me oo

Why she go reply you Ehnnnn
Just tell me why she go reply you
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:50pm On Feb 25, 2015
babatawa:


e nur mean say make u con catch me unaware o

u na my padi...

Lol..4 ur mind u just dey on form dis evening.
Dem go soon gather beat 'baba' comot for ur name
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:47pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


I no blame you na! If no be Zeez wey talk say make dem Aboki sef come party! Mumu like you!



Hahahahahhahahaha* fatality!!!
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:42pm On Feb 25, 2015
babatawa:


Mr Man wee you shutup


Sorry oo no vex..I never get ur time now
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:37pm On Feb 25, 2015
tolustx:
Ahnahn...I don tire jor. Wetin dey do una sef. 4 pages now now. And as I dey read, e dey increase. B4 I finish one page, as I load next page, anoda page go don add to am. Nawa 4 una o. Abi na person dey copy and paste for here ni. I suspect walexsammy, richybanky owliver and erisegun.

Na babatawa own just they tire me..like say dem program him hand
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:28pm On Feb 25, 2015
obami007:







Dis guy just dropped an important info and no1 replied or showed interest,,,dis is a big and urgent issue dat needs to b attended to,,,,,,,,make una check una admission status o,,so dat wahala no go dey,,,we no wan hear stories dat touch,,,,tanks all

Yesso...me don check my own sha.
So I no get wahala
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:18pm On Feb 25, 2015
babatawa:


hehe... is true o
sorry ma moimoiPie
the only tower in my Eiffel
the only statue in my Del Cristo
the only sea my titanic wee sink in wink
it wont happn again

Oh no....not again!
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:07pm On Feb 25, 2015
erisegun:
enemy of progress***God will judge u

Lol..leave God for this matter ooo. Na force to help u beg ni?
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:56pm On Feb 25, 2015
Owliver:
Choi* why una dey do shegs like this na... E remain small my case for worse pass this. Make una leave my goon jo

Lol..I no fit beg babe for guy na...tel am make he no too dey ginger.."Iife na jeje
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:44pm On Feb 25, 2015
Luchiana1:
sleeky see oo...ur 007.mayb e no mean am, tell am make e xplain himself, i was on my own o... No worry yasef. I no do eboo. Na important info abt Nysc mataz am here for.

Awww...see shading!!
Babe take it easy on the dude...
Who knows..he fit just pay #A15 party dues for you..*na play I dey oo*
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:38pm On Feb 25, 2015
erisegun:
bros! Me no dy find trouble o! Help me beg am say mak she b my boo*dats all I wnt 4rm her o

Real niggazz don't beg to be 'boo-ed' by any gal..u don fuq up already.
Sorry sparkleRed aint for u bro
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 3:31pm On Feb 25, 2015
Frankenstein:
Which state pays the highest cheese to corp members?

Which states do owe them?

Which ones are hostile and which ones friendly?

And finally where will one have fun and where will one get stressed?

Bro cc sodiqyinka on this one..
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 3:26pm On Feb 25, 2015
babatawa:

Lolz... see finishin
enu e po

Lol..my nigga encore!!!
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 2:53pm On Feb 25, 2015
tolustx:


Ehnehn... E no fit scare u abi? Shey u don even c d face first

Hahahaha*i no run still*
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 2:46pm On Feb 25, 2015
tolustx:

Ehnehn... U say wetin

Young man calm down....dat face no fit scare me
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 2:30pm On Feb 25, 2015
sparkleRed:

Bros thank God say u show, all dis pple dey intimidate me since! Erisegun esp kingphillip, owliver, tolux, babatawa, dem dey gimme tough tym...my fellow uniben person welcum
A15 parry july4...ya invited

Sparkle how fa...e don tey me for here tho.I just dey on the low since.
No worry..u nor get problem again..I don dey here fully now. Dem no fit intimidate u
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:26pm On Feb 25, 2015
Owliver:
Oboy* I write post UME passs o. Dem say make me bring 100k say admission sure but balari no dey that period. Na so uniben gimme dapada o.


Shit happens... dat skul don dey fuq guys up since forever
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:22pm On Feb 25, 2015
tolustx:

Good day Mr Pexey. Na olori omonile be dis. Emi o gb'oyinbo o. Oya whr ur owo ile sharp sharp.

Dis lagosians..una no go kill person ...lol
Chop owo ile money ontop ile wey no be their own...una get mouth
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:15pm On Feb 25, 2015
Owliver:
my dream school tha year sad nice one brother. You get mouth

Wetin come happen to the dream na
Abi u 4get d road to the skool
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:06pm On Feb 25, 2015
Owliver:
very funny. Which school you finish from sef?
the GREATEST of them all.....












UNIBEN.


Where u finish from?

1 Like

NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:03pm On Feb 25, 2015
Owliver:
when boo is inside the river shouting Help! Help!! Help me honey. Bro son of man need to jump in though grin
Loooooolll...dis guy......!
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:00pm On Feb 25, 2015
Owliver:
its not what you think brother. I just want to be her friend grin

Hahaha...
Nothing do u bro...do anything u like.
I gat ur back...no dulling!!!
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 12:58pm On Feb 25, 2015
pixey:
moses oluwatosin unilag,accounting dept,*A15 mobilization registration 95 percent loading*desired destination- lagos state or oyo state. ladies and gentlemen in the house,it's an honour to be here. my greetings!
I see u bro...welcome on board #FlightA15
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 12:55pm On Feb 25, 2015
Owliver:
Looolz* oya add me for bbm make I tell you something 292D9CCB
hahaha..see my guy!!!
Bad son of a good father
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 12:52pm On Feb 25, 2015
kingphilip:

ur case is defined as the worst case scenario

doublezero7 no beg like this, likewise Owliver, even Shame Shame Babatawa, come talk of electronzeez and many others

Why ur case come different?? is it by force to get a boo

Lol...Nigga ur wicked walai..
NYSC / Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 12:08pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

Babatawa abi wetin d name b...
wan ursef...
if i c ur leg for mai doormot wen i goto work, i go break am for u ooo.


Pinkie is off limit




Ahaaaaaaaaaaaaaaa.....see me see gbege!!!
Babatawa e don be for you...

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 15 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.