Romance › Re: Could She Be Double Dating? by nana(f): 1:24pm On Jun 13, 2008 |
tope2000: you  lol,when i come turn to ball nah? jay bee: me n u = dreamland dreamland + acceptance = wonderland wonderland + little bout of larv = kick it so r u game? friday is free u know! na wa o |
Romance › Re: Could She Be Double Dating? by nana(f): 1:19pm On Jun 13, 2008 |
lol. . wetin una dey kick? |
Romance › Re: Could She Be Double Dating? by nana(f): 1:02pm On Jun 13, 2008 |
hmmm,na wa for this love in tokyo. . .Jealousy aint my portion |
Romance › Re: Could She Be Double Dating? by nana(f): 12:57pm On Jun 13, 2008 |
She is not double dating, she is not just good at giving nick-names. . .  |
Romance › Re: Could She Be Double Dating? by nana(f): 12:49pm On Jun 13, 2008 |
lol |
Romance › Re: Are Women Really The Innocents ? by nana(f): 12:16am On Jun 11, 2008 |
sheniqua: The main culprit is hotfunmi aka hot.funmi aka topbooty aka needlelady aka osunamazon aka chic. lmao |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 8:46pm On Jun 10, 2008 |
ok. . . |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 8:39pm On Jun 10, 2008 |
Uche2nna: You concur, your head  Mumu,u better unleash ur anger elsewhere cause i no just get ur time. . . |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 8:12pm On Jun 10, 2008 |
[quote author=HR.hotness link=topic=140961.msg2357104#msg2357104 date=1213125025]@ Uche
your confusion is hilarious. . . LOL[/quote]i concur |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 7:45pm On Jun 10, 2008 |
E fi mi sile. . . |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 7:37pm On Jun 10, 2008 |
Sodgi and Tkb,make una leave me na. . .ehn. . . |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 7:29pm On Jun 10, 2008 |
hmmm |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 6:48pm On Jun 10, 2008 |
otu what? |
Romance › Re: Dating An "Omo Aje Butter" by nana(f): 6:36pm On Jun 10, 2008 |
hmmm |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 6:35pm On Jun 10, 2008 |
Shey u wan make i punch you from where i dey? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are You Btw 35-45yrs Woman?then U R Eligible. by nana(f): 6:34pm On Jun 10, 2008 |
Castro411: na old cow u dey find ?,your life don dabaru monkey boy hahahaha. . .Allow the brother na. |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by nana(f): 6:32pm On Jun 10, 2008 |
STOP THE MADNESS!!! How quick do some people forget that this is www.nairaland.com ? Award nite ko,social night ni. |
Romance › Re: Which Nairalander Could You Consider A Potential Partner by nana(f): 5:39pm On Jun 10, 2008 |
None |
Family › Re: Tears Of Joy, Tears Of Sorrow! by nana(f): 2:33pm On Jun 10, 2008 |
Hmmm,u've just defined who i am |
Romance › Re: Seriously, Do You Hate Your Ex? by nana(f): 8:23pm On Jun 09, 2008 |
lol. . .y u wan know? |
Romance › Re: Seriously, Do You Hate Your Ex? by nana(f): 8:08pm On Jun 09, 2008 |
Yesh. . .  |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 6:29pm On Jun 09, 2008 |
lmao. .abi o which kain bell? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 5:52pm On Jun 09, 2008 |
body dey inside cloth o. . .How u dey? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 4:06pm On Jun 09, 2008 |
Halloooooooo |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 7:16pm On Jun 08, 2008 |
Lmao |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 7:14pm On Jun 08, 2008 |
who be sodiq? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 7:13pm On Jun 08, 2008 |
u were banned? eyah. . .pele o |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 7:11pm On Jun 08, 2008 |
lol. . . wetin happen? why u dey miss me? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 7:05pm On Jun 08, 2008 |
Sodgi,warris ur own na?
Airforce,i dey o jare.Wetin dey happen? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 6:49pm On Jun 08, 2008 |
Cool Cool Cool |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 6:44pm On Jun 08, 2008 |
lol,i dey. . .How many of una miss me? Sup wiv ya? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by nana(f): 6:36pm On Jun 08, 2008 |
*sigh* |