NattyGurl's Posts
Nairaland Forum › NattyGurl's Profile › NattyGurl's Posts
1 (of 1 pages)
Hbd to one and only DIVA to MRS TIWATOPE BALOGUN |
Wat ov dis new korean films vry interesting titled YONG PAL,LAST nd GISENG |
Diz bae no evn tall at all abi na mah face dey see double... #abeg she too small |
Abeg! Guys wetin be d meaning ov ~op~ wey una dey talk |
She get talent more dan u xo oga ade go find sumtin beta to post ok #sneh |
U guys no go finish me wit una comment ooo abeg mah frnds wetin be d meaning ov Ooni coz in english its means crocodile |
Wetin d guy go find insyd d pot wey e no fit wait 4 dia honeymoon to knw dat d pot z deeper dan kanga |
[color=#990000][/color] wonders shall nvr end!!!! I no knw wia ogogoro dey cleanse belle nd pastor wey dey do deliverance insyd room unclad wit a member |
1 (of 1 pages)