European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: The Great Debate: Where Should Victor Moses Go? by Nelkoko: 10:26am On Aug 29, 2015 |
Which kind question b where moses go go?him no get house? |
Travel › Re: Helicopter Crash In Kaduna This Morning, 7 Dead by Nelkoko: 10:23am On Aug 29, 2015 |
R.I.P 2 dead......come oooo with due respect y accident plenty 4 dis government?tankers don fall kill pple sotey we tire and if u observe na 4 Apc states ooooo.....Now Helicopter |
Politics › Re: Yorubas Are The Problem With Nigeria – By Lamido Sanusi by Nelkoko: 6:03am On Aug 29, 2015 |
Una don see where long distance relationship dey work?....Trust issue no dey |
Politics › Re: Fashola Spent Public Fund On Quality Projects–APC Lagos by Nelkoko: 6:00am On Aug 29, 2015 |
D money wey fashola waste/chop if dem ive Julius Berger dem o repair d whole of 9ja road...Na only Bros Jonachop moni.....yeye dey Ooz |
Politics › Re: Buhari’s Lopsided Appointments Split The North, His Supporters by Nelkoko: 5:55am On Aug 29, 2015 |
So if yorubas no get appointment dem go use propaganda kill person.....kai una go sch.....hahhahahahhah |
Politics › Re: Can Fashola Really Go To Jail? Etcetera by Nelkoko: 5:53am On Aug 29, 2015 |
Even if Apc governors steal dey b saints cos they roll with Prophet Bbuhari....yeye dey smell |
Politics › Re: Ogbonnaya Onu's Views On The Appointment Of The SGF - Ajayi Temitope by Nelkoko: 5:40am On Aug 29, 2015 |
D man dat wrote d tin want make we believe say as Baba no give ONU d tin no pain ONU abi?...yeye dey smell |
Politics › Re: Staunch Buharists, Olateju And Farouk Kperogi Criticise Buhari Over Appointments by Nelkoko: 3:17pm On Aug 28, 2015 |
Una fit believe say PRICE of handkachief don inflate 4 all d APC yoruba states?....na baba dudu appointment cause am ooo |
Politics › Re: APC Leaders Angry As Buhari Appoints More Northerners by Nelkoko: 5:50am On Aug 28, 2015 |
Wrong headline.......it shld read like dis......YORUBA APC LEADERS ANGRY WITH NORTHERN APC LEADERS OVER DIA SLAVE MASTERS APPOINTMENT..... |
Politics › Re: Nigerian Ambassador To The U.S. Ade Adefuye Is Dead by Nelkoko: 5:35am On Aug 28, 2015 |
Chai.....dem don yanka d bold man wey stand against d U.S on ay marriage.... |
Politics › Re: A Call To Rescue My Fellow Women From The Hands Of Hypnotic, Mind Control Guys. by Nelkoko: 1:05pm On Aug 27, 2015 |
No b small hussle b dat ooo |
Politics › Re: N60bn Sale Proceeds: EFCC Probes Amaechi by Nelkoko: 5:52am On Aug 27, 2015 |
Ameachi will come out a saint so long as its an Apc govt..... |
Politics › Re: Senate, Reps Okay Pay Cut by Nelkoko: 5:50am On Aug 27, 2015 |
Am not concerned abt dat....d issue is how much do they earn a year including allowances |
Politics › Re: The Ghanaian Graduate Who Joined ISIS - BBC (Photos) by Nelkoko: 7:14pm On Aug 26, 2015 |
He is making allah proud |
Crime › Re: Ghanaian Graduate Among 10 Suspected To Have Joined ISIS by Nelkoko: 12:59pm On Aug 26, 2015 |
D boy said..."i told a lie 2 please allah"...wot sort of god is dat if not satan d LIAR |
Politics › Re: Breaking: Suicide Bomb Attack In Damaturu This Morning by Nelkoko: 9:54am On Aug 25, 2015 |
Muslims killing Muslims |
Politics › Re: Why Lebanese Terrorist, Al-assir Got Visa - Ministry by Nelkoko: 9:46am On Aug 25, 2015 |
Abegi make dem talk true....imagine our own brother give directive make dem issue d guy visa.....if u tink say d directive come from villa na u sabi |
Health › Re: U.S Govt's Department Of Health Finally Admits That Marijuana Kills Cancer by Nelkoko: 9:41am On Aug 25, 2015 |
Make dem no make 9ja pple begin smoke mary J ooooo........imagine say u go hospital doctor tell usay make u dey u 3 jumbo size TDS |
Politics › Re: Picture Of Jonathan Drinking At An Event by Nelkoko: 7:21pm On Aug 24, 2015 |
If Jona drink e concern anybody?......@least e bettter pass baba wey dey use buta do him own as if him wan do ablution |
Career › Re: Salary Structures In Nigeria And Their Full Meanings by Nelkoko: 11:01am On Aug 24, 2015 |
APCPERSS......ALL PROGRESSIVE CONGRESS PROPAGANDA -E- RATS SALARY SCALE |
Agriculture › Re: Please Caption This Wonderful Farm Produce. Picture. by Nelkoko: 2:17pm On Aug 23, 2015 |
9ja female celebrities shld take a lesson from dat casava.... |
Politics › Re: With Buhari, Our Dreams Of Nigeria May Be Coming True - Obasanjo by Nelkoko: 7:55am On Aug 22, 2015 |
Yet Obj u rigged election 4x against him....if itstrue u said dis den Obj u r d greatest mistake of a president we had |
Politics › Re: "You're Corrupt and Must be Jailed" Buhari tells Wife, Obasanjo And Atiku by Nelkoko: 7:37am On Aug 22, 2015 |
Buhari no fit convict Obj n Atiku....not 2 talk of Aisha d conduit mafia....if Aisha go jail who go help am change his urinary catherter? |
Politics › Re: CNN: Boko Haram's Spy. How ISIS Fugitive Leader Secures Nigeria's Visa* Revealed by Nelkoko: 12:09am On Aug 22, 2015 |
Dat ambassador shld b hanged on his balls....which kindlife b dis?...had it been d guy succeed now dem go cari dblame put 4 jona head |
Politics › Re: 1,059 Persons Killed In North Since Buhari’s Inauguration - Stefanos Foundation by Nelkoko: 7:44pm On Aug 21, 2015 |
If na Jona regime Lai mohd 4 don insult jona papa,moda,sisters,brothers,wife,pikin....Now na baba make we clap 4 dis achievment |
Culture › Re: 'ooni's Wives Can't Re-marry' by Nelkoko: 7:39pm On Aug 21, 2015 |
Ooni spirit go dey bleep dem....if konji catch Ooni spirit wetin u want make him do..... |
Politics › Re: BREAKING NEWS:Nigerians become prayer warriors after gov Ameachi's confession by Nelkoko: 10:53am On Aug 21, 2015 |
I CLAIM DAT PRAYER IN MA LIFE...AMEN n AMEN |
Politics › Re: What Boko Haram Members Told Me - Barr Aisha Opens Up by Nelkoko: 10:49am On Aug 21, 2015 |
D only way amnesty will b served 2 dem is only wen they are all dead......If Buhari will dialogue with terrorists den dat makes him 1....4give dem 2day n 2mr dem go do worst den become proud of it |
Politics › Re: Arrested ISIS Emir Link To Buhari by Nelkoko: 11:16pm On Aug 20, 2015 |
Dis 1 is strong....... |
Politics › Re: Bancorp Bank (united States) Writes Buhari To Return Amaechi's Loot. by Nelkoko: 11:07pm On Aug 20, 2015 |
Buhari deyy see all dis wan but na Jonathan him power reach 2 rubbish abi?... |
Politics › Re: Yoruba Charms by Nelkoko: 8:02am On Aug 20, 2015 |
Na dat bleepin own i wan....AFOSA |
Politics › Re: Do You Know Dim Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu Understood &spoke Yoruba Fluently? by Nelkoko: 7:47am On Aug 20, 2015 |
Igbos abeg anywhere una see yorubas make make una kill dem.....and Yorubas anywhere una see igbos make una kill dem.....if una don kill finish FG go use una monthly allocation rebuild north east....foolish pple |