Nairaland General › Re: Saudi Lied About The Stamped In Mecca-prof Akintola by Nelkoko: 6:10am On Oct 04, 2015 |
Always sayin trash...abi u dey drag position with sultan? |
Politics › Re: End Of Terrorism In Sight Despite Abuja Blasts – Buhari Replies (PUNCH) by Nelkoko: 2:59pm On Oct 03, 2015 |
Can somebody tell dis buhari 2 do his jon n shut d hell up! |
Politics › Re: Buhari Distressed About Abuja Blasts by Nelkoko: 2:53pm On Oct 03, 2015 |
God is vindicating oga jona had it bin him win hypertension 4 dopn kill am.....buhari neva start feel d heat |
Education › Re: BBC News Lists Nigerians Bad Behaviours by Nelkoko: 2:47pm On Oct 03, 2015 |
Am proud we do all dis cos we r free citizens.....abi una tink say 2 shit n piss 4 road n bush no dey hungry oyibo pple?...make una free us |
|
Politics › Re: Bomb Blast: Pieces Of Human Flesh Litter Abuja Suburb - Punch by Nelkoko: 9:02am On Oct 03, 2015 |
If it was oga jona Apc 4 don insult dat innocnt man....now i make bold 2 say buhari is d cause and should b held responsible 4 dis......Old fagot |
|
Politics › Re: Odinkalu, Fani-kayode In Twitter War Over Hate Speech. by Nelkoko: 2:57pm On Oct 01, 2015 |
Had it been buhari kins man don eva kidnap dis odinkalu 4 1hr him 4 no open mouth yarn dust....y e b say pple wey dey bear kalu no get sense?..nnamdi kalu now odinkalu hiaaaan |
Politics › Re: Blogger Ojo Emmanuel Arrested By Hon. Adebiyi Adeleye (Pics) - Sahara Reporters by Nelkoko: 9:23am On Sep 30, 2015 |
D reign of Abacha in d guise of Apc |
Politics › Re: Troops Kill Notorious Boko Haram Commander, Capture Ring Leader [PHOTOS] by Nelkoko: 6:33am On Sep 30, 2015 |
See as d guy pose.. |
Politics › Re: SENATE PRESIDENCY : PDP Positions Ekweremadu, Mark And Akpabio To Take Over. by Nelkoko: 8:41am On Sep 27, 2015 |
The fall of tinubu is near...saraki wont fall |
Politics › Re: Questions Begging For Answers Over Buhari’s Relocation Of Villa Chapel, Mosque by Nelkoko: 8:25pm On Sep 16, 2015 |
D fear of Holy ghost fire is d begining of wisdom |
Celebrities › Re: Why 2face Idibia Almost Died When At 26years. by Nelkoko: 7:40am On Sep 16, 2015 |
Him 4 die na..black face 4 don marry anie |
Politics › Re: Presidency Under Pressure To Close Aso Rock Chapel - Vanguard by Nelkoko: 7:37am On Sep 16, 2015 |
Wetin light n darkness get in common?make dem close am na our God is 2 big dat d earth is its footstool |
Crime › Re: Boko Haram Agreed To Swap Chibok Girls With Arrested Bomb Expert — Buhari by Nelkoko: 7:26am On Sep 16, 2015 |
So dem expect presido 2 swap dos babes with him C.S.O? |
Politics › Re: Breaking!! TSA Impact!! 11600 Bank Workers To Be Sacked!! by Nelkoko: 7:21am On Sep 16, 2015 |
Presidential body odour |
Politics › Re: Buhari Won’t Interfere With Senate Probes – Presidency by Nelkoko: 5:20am On Sep 14, 2015 |
We go probe buhari wen him drop |
Politics › Re: Buhari Will Achieve In 2 Years What Jonathan Failed To Achieve In 6 Years by Nelkoko: 5:14am On Sep 14, 2015 |
I bin say i no go 2 talk again but i must talk..d way tins dey if buhari achieve wetin Ebele do in 100 days in 4yrs make ma yansh red |
Celebrities › Re: How Much Would These Slippers Cost & Can You Help Me Get Distributors For Them? by Nelkoko: 7:46pm On Sep 12, 2015 |
I need 2 of dat.....do u stay in Abj? |
|
Politics › Re: Fulani/berom Issue Revealed On Ait By Bagos/mohamad So Shocking by Nelkoko: 1:51pm On Sep 03, 2015 |
The hausa falani cannot tzkemafada land from us,just as d hausas d9d me a slot in Federal medical center Zamfara so we will do same |
Politics › Re: Wike Governing Rivers Like A Dictator – APC by Nelkoko: 9:21am On Sep 03, 2015 |
If wike dey provide 4 onlyy 4 lga wetin una oga dey do,no b onlt northern states him dey appoint from?...person wey say anoda person shit dey smell no sabi sa him 2 go shit soon |
Politics › Re: nigerian Air Force Destroys Boko Haram’s Solar Panels -premium Time by Nelkoko: 9:18am On Sep 03, 2015 |
Its like distroyin nepa pole...dem cari bomb n missile just 2 go scatter solar pole?na wa oooo n dem et mind talk am |
Politics › Re: North Is Not One by Nelkoko: 6:54pm On Sep 02, 2015 |
Bro we call am PANKSHIN.....We r proudly Ngas not hausa... |
Politics › Re: The New Apc And Media!!!!!! by Nelkoko: 6:49pm On Sep 02, 2015 |
I thouht d kind of stipidy from dat slowpoke after d guy above me had gone on xtinsion.....chai....dia is God oooo |
Politics › Re: Break Down Of How Raji Fashola Spent 78 Million Naira On His Website by Nelkoko: 6:44pm On Sep 02, 2015 |
J.U.S.T S.H.U.T. D.A. H.E.L.L. U.P |
|
Christianity Etc › Re: Where Will You Worship God Today? by Nelkoko: 7:57am On Aug 30, 2015 |
God is Ominipresent so am doing mine with ma patients......so no offering n thite 4 dem pastors 2day |
Politics › Re: Amaechi Fires Back: Wike Also Corrupt; I Won’t Appear Before His Commission by Nelkoko: 6:02am On Aug 30, 2015 |
D thiief weyy we see make we pursue am catch den d 1 wey we neva see make d hope say 1 day we go catch am |
Politics › Re: Amaechi Fires Back: Wike Also Corrupt; I Won’t Appear Before His Commission by Nelkoko: 5:28am On Aug 30, 2015 |
So him don agree say him corrupt.... |
Crime › Re: Car Thieves At FCMB Rumumasi In Port Harcourt Caught (Graphic Photos) by Nelkoko: 4:30pm On Aug 29, 2015 |
All of una wey dey shout 9ja with jungle justice ...we know y we dey do am....we dey help police do d beatin cosif we cari dem go station money o exchange hand notin will happen |
Politics › Re: Buhari Dissociates Himself From Campaign Promises by Nelkoko: 2:31pm On Aug 29, 2015 |
Una know say if person old he/she dey always 4get wetin dem talk.....y him no disassociate himslf from dos talks wen him dey campaign? |