Nerosoft19's Posts
Nairaland Forum › Nerosoft19's Profile › Nerosoft19's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 23 pages)
Samgreguc:@tyms like dis i jus wish nairaland had E-slap. E b like say u wan do bodyguard for nelson mandela as him dey go heaven |
stephnexi: What about classic glory abi classy i miss her oooo do anybody know her fb namei'l inbox u on fb |
stephnexi: Education is expensive,ignorance is expensive too wait which one cn better by the time i pay 79k+ as school fees pay 5000 for faculty 2500 for department another money for association...wait oooo printing cn another money,transport anoda,feeding,card e dn pass 100k naw no be our fault na d useless govt wey no dy think of common man abêg oga otokx do you know whether clearance will start nextweek pls am begging youuniport wil do christmas bonanza on the 25th december, 50% discount. I even heard one can price schl fees sef |
Samgreguc: hmm! U think I deny ha bkos of maltina bottle on my head? Haha. . . No way! SHE IS MINE!i go wound o |
Samgreguc: mrng, hw was ur nyt?c me see trouble o. Make una hold dis boy o. He wants to do his new year without teeth |
Samgreguc: mrng, hw was ur nyt?#redFace #sahrpening knife |
Finegrl: yes dear. Ah slept wellai missed u so much yesterday. Fine wen i bcome course rep ull drive wit me in ma official car. |
Onogueks: @nerosoft i would have loved to be a courserep in environmental engr. but i dnt think i should be one in elect/electno worry i dey ur bak like amechi |
otokx: We thank God for today. |
stephnexi: Let me say basic list is coming today,strike will be called off today,activities start nextweek in school oga otokx say somethinge b like say na for dream u write dis post |
abeg o wen schl resume on monday make all these APC smellos no come folllo me drag course rep. iRep gas_engineering |
Onogueks: @Nerosoft barbie and finegirl. am beginning to like ur faction o. at least it makes the forum active. Keep it up.fnx mahn! |
Finegrl: i pray ofinegirl good morning.. Hope u slept well? |
Samgreguc: was she hiz b4ewo! Looking for maltina bottle to break on his head. |
divydaniel: K thanks @ neurosoft & barbieur welcm, but y are u thanking mi btw? |
darthv: u guys. will tell. me whether. this is dating section una mumu eh ppl r thinking of going to school. na woman. dey ur mind I .pity u sheyy 1st semester. results. will b out soonpls what department do u belong to? |
screenagerjoe: Na dis kin ppl wey go dey form seriousness buh yet during convocation deir name no go even dey d convocation list or brochure. . . . Abeg here no b notice board, go chk ur result if u wan chk. Make we dey serious again for NL?? Na waa oeasy bro.. Dont b too harsh on a fello nairalander. mayb we'v nath given her too much attention dats y |
screenagerjoe: finegirl ke, wtyn consign me and her. . . . . . . . . . Am OLLYBARBIE219 own ofinegirl u need to see dis |
darthv: u guys. will tell. me whether. this is dating section una mumu eh ppl r thinking of going to school. na woman. dey ur mind I .pity u sheyy 1st semester. results. will b out soonk |
Incredible.me:eaya. |
screenagerjoe: thnk God, u hv 2 be near me everytym cuz wen u r gone, derz NO AIRfinegirl shey now u can see.. Hez cheating on u |
divydaniel: Pleeeeeeeeasss realy need a replyi cannot categorically tell u now.. Dahz all |
werz finegirl na Am really missing her.. Hope Samgreguc neva use am do juju |
Mallamai: Ȋ need som1 2 stay wit me in ♍♈ house cus ȋ cnt stay alone nd ♍♈ rummate hasn't gotn admission....ladies in †ђǝ househope u dont mind staying wit a guy? |
Samgreguc: shuttop! Dont say a word to herhey nigger! Whats ur pee? |
Finegrl: watz dat?dont worry, i'l tell u in private. I bet it wil blow ur mind. #naughty_face |
finegirl ders somethin i wanna tell u. #winks |
Joyjoseph65: please has anyone here paid the school fees? Am tinking of paying mine today.dats good . Just incase u need any assistance pls jus lemme noe. #smiles |
Samgreguc: Hmmm! Abeg make una stay off her(finegirl) cos I no dey use her joke ohahahahaha. |
na wa o.. Am really missing classyglory thread |
EngrGibbs25: Any body who filled uniport 4 second choice,ur hpe 4 admisn is very very smal,lyk 5%,uniport dnt lyk 2nd choice,its as if u dnt respect d skulwho is still toking about second list oga engineer.. Very soon ulll clain to b d chansleor.. |
Finegrl: ok bt if u talk nonsense, ah go dash u slap thru foneu sure say u get phone?? Ur numba node go |
Mind wot u say o