Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 7:31pm On Apr 19, 2011 |
What u don't knw is what u don't, am not ganna explain dat |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 4:57pm On Apr 19, 2011 |
I no blame una,i blame myself |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 4:00pm On Apr 18, 2011 |
@jokingmary, shey u well? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:56am On Apr 18, 2011 |
Kai,aboki. U wan finish ya broda |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:50am On Apr 18, 2011 |
Shey na teeth wey com dey watch for here dis morning so if i no show mai teeth does dat mean i no get teeth, e kare! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:46am On Apr 18, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:33am On Apr 18, 2011 |
Already at work on mai bed wit mai , |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:26am On Apr 18, 2011 |
Morning bro, shey u knw see rain. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:15am On Apr 18, 2011 |
Morning of rain !! !!! !! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 4:33pm On Apr 17, 2011 |
Greetings in japanise. Sunshi |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 3:23pm On Apr 17, 2011 |
My belle OOo, my head Oo, |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:59am On Apr 16, 2011 |
Kettle, if u wan vote, vote for 100%fitness not the previous 20% way no finish him ternor. Sho gbo? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:36am On Apr 16, 2011 |
Dreamg am in NL, Am i? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:33pm On Apr 15, 2011 |
Hamid sorry o. I just notic u ni o. Kilo sele nw.i av a good filln about dis place. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:30pm On Apr 15, 2011 |
Alright, ok. He dey dié. Watsup in da buildn baldosky, el,yink,pot and u and u. Eka lèé øö. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 9:51am On Apr 14, 2011 |
Baldosky i make ur 50th page 1st. Notice dat |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 9:47am On Apr 14, 2011 |
@ yinka, av invited my bro for ur bday(konga) his playg on ur bday. Dat my contribution |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 12:02am On Apr 13, 2011 |
Happy birthday to u, |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:50pm On Apr 12, 2011 |
United 4 life! Shey ID don dey cut head ni? Ogaa oo. Kinto gbagbe yinka der ar so many style wey dem dey do for wher i travel go and i will prefer make u choose one, all will fit dat ur round head. Ther is: Opera olomi,koju sale,oju ekuta,ono toro,indian payé and omo jega dos are d latest for nw. El i hal oo, mo de ki gbogbo ile oo |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 5:01pm On Apr 11, 2011 |
Thank God inu yin ti roo |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 3:23pm On Apr 10, 2011 |
Undastud¡ |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 3:17pm On Apr 10, 2011 |
Id so el na ur chairman now abi, otin gboko sori gbowo eyin |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 2:05pm On Apr 10, 2011 |
In JESUS name we pray. Gbogbo eyin eyan say AMEN¡ |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 9:57am On Apr 10, 2011 |
Hey! Devil, close ya eyes. Say Amen! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 7:16am On Apr 10, 2011 |
In JESUS Name! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:47pm On Apr 09, 2011 |
Id & jackpot i beg make una no kill una self bfore tmrw oo. Gudnigt! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:43pm On Apr 09, 2011 |
'1 eye close usin d oda to read'¡ |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:37pm On Apr 09, 2011 |
@ el Oni fe te, u fget say shaq na agbero bfore koto get good job, , oma gun oju ni |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:29pm On Apr 09, 2011 |
El Guapo: [color=#0066ff] @ID, Hun u never commot your Headtie tie am for waist! Break that jacky 2''inches rod mehn! 
@Element, Papi dont mind jacky mehn, his the latest crazy stunt in town! How Urekpe? Heard u're now a father of 202! 
- LAFF>>> El sticks his head in the barber shop and asks, "How long before I can get a haircut?" Shaq the barber looks around the shop and says, "About two hours." El leaves. A few days later, El sticks his head in the door and asks, "How long before I get a haircut?" Shaq The barber looks around the shop full of customers and says, "About two hours." El leaves. A week later, El sticks his head in the shop and asks, "How long before I can get a haircut?" Shaq The barber looks around the shop an says, "About an hour and half." El leaves. Shaq The barber looks over at a friend in the shop and says, "Hey Ney, follow that guy and see where he goes." In a little while, Ney comes back into the SPA laughing hysterically. Shaq asks, "Ney, where did he go when he left here?" Ney looked up and said, "To your house." [/color] |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:25pm On Apr 09, 2011 |
Ashiri yin titu. I discover d bottles u guyx hide for back-yard. Exp, Jack drunkad |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:33pm On Apr 09, 2011 |
ProRam where u carry dis kind news come nw. @efe oro bobo yen ti sumi sha. It has to stop. @ jackpot oga free I D Now |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:25pm On Apr 09, 2011 |
Demm u! Sucka, |