Ngaatrust's Posts
Nairaland Forum › Ngaatrust's Profile › Ngaatrust's Posts
1 (of 1 pages)
emmabest2000:we the pmb supporters "Sai baba"association. our mind no the rest at the mention of gej name make una take am easy now. we no understand how una do am before. Since you guys left office, anything no follow well again oo . even food for our table we no get. See how gej dey smile like say naija enjoy your changi. That's reminds me if gej dey show 2019 make I prepare to change the changi. |
Funlordjnr:e don pain am. u guys for no post such thing now. |
PEPPERified:they look like igbos. na where risk dey money gather and dead be their neighbor. |
SweetLove0:some brains are excreta.I pity how some people do reason. |
eshietIntrepid:I am in great shock under baba administeration. he doesn't talk and things are getting worse day by day. |
1 (of 1 pages)
