NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 10:54am On Nov 01, 2014 |
fweshblacboai: wetin I do una na,y una dey happy 4 me na..dis z evil ....as in evil from the highest order,well am camping @ niger state buh if babe make sense dere I no go redeploy *winks* smh.....very unrepentant onishina lol |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:41am On Nov 01, 2014 |
fweshblacboai: morning ma good fwend ur own still good oooo,me ah was down yesterday wen ah saw gombe,I cudnt believe it,I had towash ma face at d tap and chk again Finking I wasn't seeing very well but ma sis it z still same GOMBE I saw initially........
GOMBEblacboai....... Gobe don happen oo lol....my bro don finally land fit Gombe lol na God help me catch you loool |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:20am On Nov 01, 2014 |
NnamdiN: as I laugh you finish na so I see kebbi for my school I'd rather have that Benue Ukwu bro  looool.....u see yourself naw?? loool enjoy Kebbi as e dey ooo u no need redeploy anything |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:46pm On Oct 31, 2014 |
hawdi: It's alright bro. No more words from you please. He's gon stop too, I hope. dat one na him problem oo...I don giv up on am |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:32pm On Oct 31, 2014 |
hawdi: Lool! Chill bro, just chill...it's so obvious this n*gga means no harm, na joke he been dey, trust me, he only says all that to get at you and get you frustrated, and you as well fall for it and then show he actually got you! If you can't make friends with this n*gga, just ignore him....but, trust me bro, he means no harm. cheers. I swear d guy doesn't frustrate strate me I tell u, it's actually a case of me just being so distraught seeing a young wasting soul....I'm sure u know wat I mean,anyway sha, I've given him my parting advice....he's on a trail of disaster, that I know |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:13pm On Oct 31, 2014 |
princetunex: lolzzzz. yes now. Why are you worried abt dt? Ain't u a virgin? if an unmarried babe 'canceller' who rocks four wheels can be called one,then I'm a virgin oooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:09pm On Oct 31, 2014 |
lilylurv: She be batch b corper...presently serving there now. ehen??....that one sef dey o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:02pm On Oct 31, 2014 |
hawdi: Loool! Na Ogun oo  no wonder your mouth dey run.....i go soon balance too soon |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:56pm On Oct 31, 2014 |
lilylurv:
 niceeric, no too worry, I get one fine baby for benue for you. Hawdi too, my baby sis was also posted to ogun...you go take care of her for me too. wait first ooo....she dey stay for benue  ...if yes,i'll pass oooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:54pm On Oct 31, 2014 |
sabiguy: Hahahaha niceeric wey still dey frustrate about Benue. I'm sure he will be willing to give u 5k for to and fro Benue make u go help am inspect the camp there u sure say no be cattle ranch be their camp so? Chaiii ehen?....av u inquired from your parents which was crossed with a beast to produce you?....hope dey didn't lie? I wish I could keep trying to make u realise u shouldn't be in the midst of people-intellectuals atleast but time no dey to waste on a soul that is done for....anyone who falls you cant score himself an half point I'll advise u end your life while u still can,its d best parting advice I can give you....cheers! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:44pm On Oct 31, 2014 |
lilylurv: Hawdi and niceeric...where were yu guys posted nau? na Benue oooo, audi na ogun! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 6:49pm On Oct 31, 2014 |
fujirice: No mind me jor! Where you go dey ball in from? from lasgidi bro |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 6:43pm On Oct 31, 2014 |
hawdi: Lmfao!!!!!!! I'm happy for you sir.....heard that's where Adamawa peeps sef gon be camping, no mattresses, no water=shotput, everything....so happy  *evil grin* no worry, things go settle soon....where dem stone u go? |
NYSC › Re: Nysc Batch C14 Benue Lets Meet Here by niceeric(m): 6:26pm On Oct 31, 2014 |
I'm posted to Benue too ooo... redeploying after camp though |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 6:09pm On Oct 31, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 6:01pm On Oct 31, 2014 |
Now where's Benue thread ooo before I change my mind lol |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 6:00pm On Oct 31, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 5:59pm On Oct 31, 2014 |
navistar: So sorry.. al iz wel thanks bro! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 5:59pm On Oct 31, 2014 |
fujirice: Hahahahaha! Thats harsh naw! I yam from Benuway o! so sorry bro!!....no vex I beg, na d statistics make me yearn like that o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 5:56pm On Oct 31, 2014 |
NnamdiN: lwkmd are you going to serve your fatherland or going to service Benue ukwu
Make I no laugh too much sha till I know my fate  both av to go hand in hand jare lol...but Benue ukwu is a NO-NO |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 2:33pm On Oct 31, 2014 |
beegurl: Yaaaaayyyyy  evil girl!!!.....ma worry, everything go soon make sense ooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 2:31pm On Oct 31, 2014 |
fujirice: Erico Erico! How far naw? But Benue good o! Food basket of the nation....lol! Where you wan redeploy go kwanu? e don turn hiv basket of the nation jare |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 2:21pm On Oct 31, 2014 |
Titiluvly: Congrats....why u wan redeploy?... I want to remain in my south west ni jare...plus hiv prevalence wahala |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 2:03pm On Oct 31, 2014 |
funkiedipsy: Come here *bighug* are u also Benue bound  .....i no want hug jare....i don't think I like d place, can u imagine I just heard na there hiv dey rain for Nigeria!!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 1:18pm On Oct 31, 2014 |
na Benue oooo... redeployment parol straight!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:38am On Oct 31, 2014 |
Enroute LASU......d day of judgement is here...lol
cc cutekemitola, collection of nysc identification slip is today oo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 6:12pm On Oct 30, 2014 |
hawdi: In school already, they ain't giving us yet, till tomorrow! na dsame thing Lasu dey talk o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 3:39pm On Oct 30, 2014 |
hawdi: You can't do poo!!  ma worry.....hw far ur letter |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:06am On Oct 30, 2014 |
hawdi: You've been sounding sooo dry since yesterday, what happened na? Callup letter tension?? I feel for you bro, it shall all end well ehn Audi....i tell u,if u continue to dey vex me as u dey do,u go see wetin I go do u....no worry,oniradarada |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:31am On Oct 30, 2014 |
hawdi: Na till tomorrow we de hear..e almost tire me me sef na tomorrow I dey enter school as e no sure say the thing go show today |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:26am On Oct 30, 2014 |
adedoyinfresh: Anyone know direction from Ibadan to Taraba state ? Chai....u don enter am! okay let me see...at first crow in the morning (make sure u av serious,dedicated chickens around ) , rise up and go outside.....look for a squirrel, the precise direction it's tail faces just before it wakes up is the direction to Taraba looooooooool na joke I dey ooooo lol |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:05am On Oct 30, 2014 |
hawdi: Lmao!!! Na audi get headlight na, no be hawdi...oga shift enter gutter jor  na audi u be...simple something...and where dem throw u go? abi ur school too neva ready? |