Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 138 pages)
'wondering watts touching down? |
. . .take it slow oh. . . oooooo. . . ![]() @ topic, i neva chop this morning o! ![]() |
mon ami where u con go hide since since? oya team b 268 |
team b 270 good morning people of this arcade centre! ![]() 'trust you all slept well. ![]() |
team b 278 gaz go house! see u folks later. ![]() |
ibkaye:haba! relax. . . . we go continue when i reach house. ![]() |
ibkaye:k jamace, y u no dey battle field https://www.nairaland.com/nigeria/topic-255006.2432.html |
e b like say na house get me o. later! ![]() |
paparazii:na grasscutter. na inside soup una go find una sefs. ![]() |
wetin be that? ![]() |
team b 284 @ ibk, no worry, we go leave sontin for your team ![]() |
but principal don warn all of una before o. ![]() |
wetin you expect? after all im don wake up from the dream wey im being see say na man u win. ![]() |
e bi like say na camera man beat man u sef. ![]() |
see issue for this room o. all this guys don high sotey dem just dey fall anyhow.abeg make una no break ma head o. the guy tear commot for the room. |
see pooooooint! @ topic, to get off to a good start, you start. but wetin you dey find? i think that'd would determine what is defined as 'good start'. ![]() |
somebody anybody ok i don know ![]() |
correct! go find tubabie come. i thinks i got 15mins b4 i dey go house. |
una don dey fight again? una no hear say government don ban molue? @ topic, nice one particularly the fifth & the bonus. ![]() |
iice. how come u no dey dey one place? we for don meet you since. abi na people dey tell you say lasma dey come? ![]() |
abeg, wish day be shildrens day? i neva chop. sebi shildrens party go dey? ![]() |
thin air? no o! i still dey sing soundtracks whenever, wherever, whatever. ![]() |
emmmmmmmmmm. . . yes for wetin? ![]() |
bobbs! how old u be sef? infact if you no pick your bata and rapa tear race comot for that place right now, if i . . . u still dey think am? abi na dream u being dey dream? ma leave mata for yer fes! |
so watts for diner? ![]() |
just be you, while not losing sight of what you want for 'end-result' (& i dont mean sex). ![]() |
just wondering ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 138 pages)


where u con go hide since since? oya 



see issue for this room o. all this guys don high sotey dem just dey fall anyhow.
anybody 