Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 138 pages)
i talk am! i know say u don take ogogoro today. i don warn you say you no be sapele boy: you go dey compare yourself with ya neighbor. ![]() |
King Faraoh the great! no be ya pix o jare. na most of the pix wey dey page 68 dey worry me. |
sey, your neighbor don carry ogogoro con ya domot again abi? nna, guy! no mess up the mix-tape wey i give you o. i suppose train some fellas tomorrow. |
i wished for lysaa & abbey and lysaa showed up. now i'm wishing for abbey! abi u dey ves? singing: . . . i call it luuuuuuuuv . . . |
nna, pix talk wan tire me o! i no con know whether na freaky pix, bizzare pix or crazy pix the thread dey about again o. *opens the door screaming: romsky! romsky!! where dis gurl dey sef?* |
wey abbey? ![]() |
wey lysaa & abbey? ![]() |
i don forget all those things wey dem tish me for pry school.as blind as a bat; as poor as . . . as black as . . . as wise as . . . ![]() |
your profile dey facebook? oya, show me the road make i tell benjie! how come you no longer exist on yim? |
Success is who you are! |
nothing missing; nothing broken! ![]() |
so what's the latest on this matter? |
ok! i go wait outside until she reach house. i be one way traffic! my design no get dual function. thank God! wizzie, no dey confuse pple with your (m). Many men still dey find fine gurlz o! ![]() |
ok!cynthoney: ![]() |
oho! so now you wan turn me to shoe maker or house boy. ehn? anyway, no be ya fault! na because na me carry my two legs come ya house come find ya sista. Oya, wey ya sista? I buy somethin come for am! ![]() |
dinkelele! na wa for you o! so you wan make i leak ya secret now. ehn? you wan make i tell the whole world say na you & . . . dey the pix after dem catch una when una go thief tank for baba mukaila domot. abi? You remember say, after i take the photos i being wan go give Vanguard, but na baba mukaila talk say e don do since dem don flog una tire. dinkelele, if u make me ves i go post the other photos for here: particularly the one wey show as you be after dem don beat una finish. nna, a word is enough for the wise o. this is pix talk for y'all! ![]() |
wetin? i resemble electrician? @ Dyt, wizzie! how market? it's been ages! se o wa pa? |
cynthoney: |
who and who dey make noise for there? wey una papa? |
@ op, Ehen! boyz on NL. ![]() |
she's saving the celebration for the weekend! @ Tytylayor, Happie birthday mum! wishing you many years of satisfaction, fulfillment & happiness. dont worry the grandchildren would be coming over during the weekend. ![]() |
vuvuzela
|
up España! ![]() |
at last! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 138 pages)
i talk am! i know say u don take ogogoro today. i don warn you say you no be sapele boy: you go dey compare yourself with ya neighbor.



Happie birthday mum!