Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 138 pages)
sylve11:[quote author=Efemena_xy link=topic=453307.msg6143751#msg6143751 date=1275565551]hehehe Cool joke - Keep 'em coming nich [/quote]thank you sirs! glad u kinda liked them. ![]() |
@ OP, oya continue now. |
1 ke? wetin u & benjie dey do? ![]() |
all these bois of now-a-days: dem don spoil finish! |
i don warn una (all these small pikins) wey dey always like play betting for hia. oya, make una go https://www.nairaland.com/nigeria/topic-400205.928.html or https://www.nairaland.com/nigeria/topic-373124.1536.html go dey play una betting. nonsense! small small pikins dem wey suppose still dey school dey read. ![]() |
tayo dey that pix? ![]() |
![]() luvly! definitely a luvly one there! i almost did not read it because of the length, but was encouraged by comments made so far. great job sir! *just wondering: . . . do i sense a possible monie-making venture here? if a couple of short stories like this were compiled & turned into a short animated movie . . . well who knows*singing: . . . no one knows tomorrow . . . |
Wetin benjie & pat dey yarn for hia? Since when i don become like dis wey i go wan despoil patrick? i tell una say i can fit sabi spell gay? abi una no know say patrick na male? ok! i see! una don dey dream all those una bad bad dreams again. Pharoh, no mind dem: na school of acting wey dem dey go dey confuse dem.meanwhile, wey abbey? |
A sudden change of mind My Dearest Susan,Sweetie of my heart. I've been so desolate ever since I broke off our engagement. Simply devastated. Won't you please consider coming back to me? You hold a place in my heart no other woman can fill. I can never marry another woman quite like you. I need you so much. Won't you forgive me and let us make a new beginning? I love you so.Yours always and truly,JohnP.S. Congratulations on you winning the state lottery. My daughter is your reward Once there was a millionaire, who collected live alligators. He kept them in the pool in back of his mansion. The millionaire also had a beautiful daughter who was single. One day he decides to throw a huge party, and during the party he announces, "My dear guests . . . I have a proposition to every man here. I will give one million dollars or my daughter to the man who can swim across this pool full of alligators and emerge alive!" As soon as he finished his last word, there was the sound of a large splash!" There was one guy in the pool swimming with all he could and screaming out of fear. The crowd cheered him on as he kept stroking as though he was running for his life. Finally, he made it to the other side with only a torn shirt and some minor injuries. The millionaire was impressed. He said, "My boy that was incredible" Fantastic" I didn't think it could be done" Well I must keep my end of the bargain. Do you want my daughter or the one million dollars?" The guy says, "Listen, I don't want your money, nor do I want your daughter" I want the person who pushed me in that water!" |
Studio CFR: we prolly plucked our mangoes from the same tree or orchardKunbee: do you know the gurl? ![]() |
i dey go call romsky come. gaz go home! good night & sweet dreams to you! |
home-coming |
patwhizkid: u wan go waylay her when she wan organise food for me. abi? ![]() @ topic, wizzie |
dating |
benjie! benjie!! |
bruises |
slap yourself! se ko si sha? ![]() |
na she dey gi me food when i dey hungry. i miss my friends! |
big big something! u wan make dem ban me for NL. abi?ki lo de? |
na hunger dey bruise me o. i'm missing my NL mummy! |
tubabie:'was trying to create a flow with your discussion, but decided to move on. dont mind me o jare! abi you wan mind me? |
error! who tell u say i no sabi hausa? ![]() |
na today? it have tey! |
why didnt u tell me i dialed a wrong number? |
@ topic, starving! |
na today? ![]() |
since when u don dey bear Patience? So now wey i wan collect my book, your name don change. abi? benjie! benjie!! come hia before i begin attempt to beat somebodie o! |
patwhizkid: ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 138 pages)



all these bois of now-a-days: dem don spoil finish!

tayo dey that pix? 
we prolly plucked our mangoes from the same tree or orchard