Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 138 pages)
Iyara: i remember that these. @ topic, dont get stranded @ obalande or oshodi. the boiz would teach you something new that you'd never forget. ![]() |
LWKMD. nna, guy u no well small sha! ![]() |
dream wetin? squad? for ![]() |
nna, ma guy i hear say the ones wey you carry come from china last week na faake o. how far? |
wetin alariwo tell you o jare? |
who knows what happened here?
|
stock market don close for today! come back when trading resumes. ![]() |
dani1luv: can you fit spell? oya spell along with me:eFf A aRrr O Uuuu Hsssh FAROUK. oya, attempt it on your own make i hear. ![]() |
dani, i hear say na you dey declare curfew for internet. nna, my guy wetin happen? ![]() |
Mr. Fa ko nkO in Chinco ko, how market? ![]() |
who una dey price =N=25.0000000000000004k? if ![]() |
did you say pharoh or farouk? ![]() |
Quote from Ben-10: Today at 03:19:09 PM erm. . erm. . nich where you carry ya two left legs go since? nna, ma guy na work no let me concentrate for NL o. abeg, make una helep me beg my oga o. ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=384232.msg5348129#msg5348129 date=1263915816]nich: The name is short, so also the password for eazy logging in. This user stammers. . .even while typing, you can feel it. bid for this username and be the boi friend of NL forum games star, Patwhizkid.Price: Free, of course [/quote] |
abbey central, wetin dey happen? 'just show me the map & voila i don reach there like breeze. ![]() no mind benjie. im been think say im fit put sansaan for my gaari. ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=384232.msg5347995#msg5347995 date=1263914645]LOL ya thing have not been satisfying the babe?[/quote] which thing?@ OP, wetin all dis your products fit do? wetin be their shelf life? wetin be their expiry date? ![]() |
pharoh, so na so your liver soft reach. abbey, e be like say your profile pix dey cause katakatar o? na so somebodie see . . . ![]() |
WafiJoe:[quote author=Abbey_city link=topic=384232.msg5347757#msg5347757 date=1263912710]**rush into d kitchen to gt a bowl of water & pour it on wafi** hope u're okay nw??[/quote] which kind water you find go? wafi, wetin do you? your own kind niger-delta nor get liver o. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 138 pages)




oya spell along with me:
dani, i hear say na you dey declare curfew for internet.
wetin dey happen? 'just show me the map & voila i don reach there like breeze.