₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,368 members, 8,449,983 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 03:53 PM

Toggle theme

Nich's Posts

Nairaland ForumNich's ProfileNich's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 138 pages)

Jokes EtcRe: Pix Talk by nich(m): 11:58am On Jan 14, 2010
dinkelele, who knock u out?

abbey central, wetin vex u?

tongue
RomanceRe: Can U Visit Someone U Just Met At Internet At Home by nich(m): 11:44am On Jan 14, 2010
Jokes EtcRe: Post Your Comment by nich(m): 11:43am On Jan 14, 2010
huh i dey come! i wan go find benjie & romiskie. tongue
Dating And Meet-up ZoneRe: Can One Visit Someone She Just Met Via Internet? by nich(m): 11:41am On Jan 14, 2010
Jokes EtcRe: Pix Talk by nich(m): 11:40am On Jan 14, 2010
singing: . . . 2shot, lepa see that . . .

Jokes EtcRe: Post Your Comment by nich(m): 11:34am On Jan 14, 2010
huh  big deal? na fire dem fire that boy now!

singing: . . . kini big deal, kini big deal, shabi shabi we're on fire . . .  lipsrsealed
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2a by nich(m): 11:27am On Jan 14, 2010
dem go shop! smiley
Forum GamesRe: What's On Your Mind? **reloaded** by nich(m): 11:23am On Jan 14, 2010
nich:
shocked eheeeeeen! see as people dey act movie early mormor with no viewer. sad
anyway, right now nothin matters more than the cheesy ching! ching!!
Jokes EtcRe: Post Your Comment by nich(m): 11:17am On Jan 14, 2010
shocked so u wan sleep for office? e be like say u don collect January salary o. grin
Jokes EtcRe: Pix Talk by nich(m): 11:07am On Jan 14, 2010
[quote author=bashy_demy link=topic=320278.msg5312796#msg5312796 date=1263460976]wish one you be? refugee?[/quote]i be abbey's cousin's cousin wey marry benjie, romskie's elder broda. cheesy
Jokes EtcRe: Post Your Comment by nich(m): 11:01am On Jan 14, 2010
[quote author=Abbey_city link=topic=380660.msg5312563#msg5312563 date=1263458636]come wetin u find go my profile pix? angry grin anyway na my sisther's office sha.[/quote]huh shuuu! see question o! grin anyway, na ur sista dey d pix for her office or na u dey d pix for her office? wink

clemcykul:
the poster above me is very troublesome and jobless
nna, me sef dey find job o. infact, na contract i dey find no be 'employment'? grin wink
Jokes EtcRe: Pix Talk by nich(m): 10:09am On Jan 14, 2010
bash, na boxer u be or reporter? undecided e be like say u be tourist sef. undecided tongue
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 10:03am On Jan 14, 2010
eh! how market? grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 138 pages)